Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 9:36am On Apr 01, 2009 |
abeg keep on speakin in tongues in ur language |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by PeeJee(m): 9:34am On Apr 01, 2009 |
kele we dey work na u no get work  |
Jokes Etc › Re: Una No Dey Rest? by PeeJee(m): 3:52pm On Mar 31, 2009 |
I got go I have a plane to catch to Croatia tyty take kia of ur sef abeg grab all the news when i get back u will tell me, clemc i will buy u a gift  , Roma i have a bottle of rum for u watch over lola for me me security, and alimat baby  . |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by PeeJee(m): 3:48pm On Mar 31, 2009 |
u clean? |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by PeeJee(m): 3:42pm On Mar 31, 2009 |
na u go tire |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by PeeJee(m): 3:36pm On Mar 31, 2009 |
that gal is gettin me crazy, any way how was ur trip alimotu i miss u |
Jokes Etc › Re: Did I Impreginate Lolabbey? by PeeJee(m): 3:31pm On Mar 31, 2009 |
clem u are a darling banke nothin for u  |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by PeeJee(m): 3:27pm On Mar 31, 2009 |
cheii for what which wife u be self I think i will think other wise  |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by PeeJee(m): 3:18pm On Mar 31, 2009 |
sharap alimotu can never be maiguard abi na Roma u dey refer to |
Jokes Etc › Re: Tomorrow =april Fool's Day by PeeJee(m): 3:16pm On Mar 31, 2009 |
abeg clemc wake up u must explain where u go last nite? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 3:14pm On Mar 31, 2009 |
haba clemc u steel dey sleep where u go last night? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 3:13pm On Mar 31, 2009 |
olodo Roma don finish u banke |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by PeeJee(m): 3:06pm On Mar 31, 2009 |
welcome my darlin alimatu how was ur trip fr Canada?  |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 3:03pm On Mar 31, 2009 |
which one u dey shege banka soryy banke |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 3:01pm On Mar 31, 2009 |
ashawo she no go give u the number abeg wher this yysl come from? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 2:58pm On Mar 31, 2009 |
that was why i like u romade i have a bottle of rum for u abeg tell moyo my intention wellwell |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 2:49pm On Mar 31, 2009 |
Moyo don't mind them they are jealous am loaded my account is fully loaded trust me so how far? |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 2:45pm On Mar 31, 2009 |
GBAM! Romade u are yarning the truth for the first time |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 2:42pm On Mar 31, 2009 |
sholabanke:
 ok if u say so and i fink i like u too and am begginning to luv u too ahhhhhhhhh make una come oooo Roma, lolababy, ben,tyty shola banke is gay and to u sweet moyo not be hut I have a mansion here in maitama Abuja |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 2:35pm On Mar 31, 2009 |
that is my baby  can u come to my house moyo? |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by PeeJee(m): 2:34pm On Mar 31, 2009 |
long throats no garri for shola but sweet tyty u can come to my house i have a bag of garri there |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 2:32pm On Mar 31, 2009 |
moyo am he ooooh which u like he or she? |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by PeeJee(m): 2:28pm On Mar 31, 2009 |
e consin me agbaya i like sayin the truth |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 2:27pm On Mar 31, 2009 |
ibi like say roma give u IGBOO wey ur eyes dey shine like that abi tyty? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 2:25pm On Mar 31, 2009 |
haba moyo baby  |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 2:22pm On Mar 31, 2009 |
all of them shola |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by PeeJee(m): 2:19pm On Mar 31, 2009 |
Amebo tyty don initiate u |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 2:17pm On Mar 31, 2009 |
realy wat  |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 2:14pm On Mar 31, 2009 |
sharrap u do am  |
Jokes Etc › Re: Tomorrow =april Fool's Day by PeeJee(m): 2:12pm On Mar 31, 2009 |
waitin for what? Moyola: M waitin'  |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 1:58pm On Mar 31, 2009 |
tyty abeg u don't fall in love with roma , if not ur name go be sorry later na player he be. he was advicing me to play my babe lola anyway don't tell her I borrowed little leave fr him by doing it wit alimotu darling  |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by PeeJee(m): 1:54pm On Mar 31, 2009 |
hehehehe I no fit laugh edon happem clenc abeg u better kawai before this guy romade finish u ooooooooooo the one wey he confess small it mean say the guy don do well well ooooooo . I think he name the 1st born ben  |