₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,253 members, 8,420,990 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 04:11 PM

Toggle theme

PeeJee's Posts

Nairaland ForumPeeJee's ProfilePeeJee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)

Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 1:14pm On Mar 26, 2009
how he cos am
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by PeeJee(m): 1:11pm On Mar 26, 2009
where is alimat I have gist for u
Jokes EtcRe: Kate And Biola (grammatical Errors) by PeeJee(m): 1:02pm On Mar 26, 2009
Alimat I miss u, I check on u didnt Crazy kid tell u?
Jokes EtcRe: This will Make You Smile by PeeJee(m): 12:58pm On Mar 26, 2009
aska am wel wel
Jokes EtcRe: Kisssssssssssssssssssssssssss by PeeJee(m): 12:56pm On Mar 26, 2009
haba my baby Lola why u dey yarn like that ope am excluded?
Jokes EtcRe: Kisssssssssssssssssssssssssss by PeeJee(m): 12:41pm On Mar 26, 2009
aristotle, the great, longest time. whast popping? where u been @ all this while

I can smell a rat here, Aristo abi u no smell anythin?
Jokes EtcRe: Nuiz In Brief by PeeJee(m): 12:34pm On Mar 26, 2009
who tell u dat abi u dey take style describe ursef?
Jokes EtcRe: yeye pikin by PeeJee(m): 12:31pm On Mar 26, 2009
So u don't know na village gal she is fr Opirikwu okpa ebunda bliessing village
Jokes EtcRe: My Nld Pals by PeeJee(m): 12:26pm On Mar 26, 2009
abeg tell am again
Jokes EtcRe: I Have A Girl Problem by PeeJee(m): 12:23pm On Mar 26, 2009
hab sweetliet am ok o ask Lola she will tell u am the best try me. As for Rom na him spoil
Jokes EtcRe: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by PeeJee(m): 12:19pm On Mar 26, 2009
Ben Rom don finish ur wife oooooooooooo
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 12:14pm On Mar 26, 2009
ROma still wating 4 u ooooo

waiting for wat u no dey tire
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by PeeJee(m): 12:13pm On Mar 26, 2009
dreamers
Jokes EtcRe: I Have A Girl Problem by PeeJee(m): 12:10pm On Mar 26, 2009
them don spoil finish
Jokes EtcRe: My Nld Pals by PeeJee(m): 12:08pm On Mar 26, 2009
I no be gal oooh I be realy man confirm try me.
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 12:06pm On Mar 26, 2009
I agreed with sweetliet cos Romade was with her yesterday so I guess he is tired
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 12:05pm On Mar 26, 2009
When u are nt man enof

alimat no try Romade oooooooooo I know since 1970 wey he dey kumaz ashawo for FESTAC teyetey he man enof
Jokes EtcRe: My Nld Pals by PeeJee(m): 12:00pm On Mar 26, 2009
no, u ofcourse
Jokes EtcRe: Nuiz In Brief by PeeJee(m): 11:59am On Mar 26, 2009
make peejee pass
Jokes EtcRe: My Nld Pals by PeeJee(m): 11:56am On Mar 26, 2009
yesoo the real baby on board
Jokes EtcRe: Confession Joke by PeeJee(m): 1:59pm On Mar 24, 2009
Nothing is goin on Lola don't mind that Rom abi na Rum he shak
Jokes EtcRe: Confession Joke by PeeJee(m): 1:53pm On Mar 24, 2009
Romade I know that Lola baby doesn't lie, na u be the lier as for tyty I don't know may be una dey the same group for lying that was why u know tyty they lie not my Lola
Jokes EtcRe: About Gettin Married by PeeJee(m): 1:11pm On Mar 24, 2009
Lola my baby I have special mentor to suit ur cracking voice cum stop by at place this evening and Tap water rush 24 hours at my place don't go and hustle for water again with me u are fine.
Jokes EtcRe: About Gettin Married by PeeJee(m): 1:08pm On Mar 24, 2009
#CASE 3: Before a man is married, he is incomplete. Then when he is married, he is finished.

Romade u are right here keep it up
Jokes EtcRe: Confession Joke by PeeJee(m): 12:59pm On Mar 24, 2009
u spoil too much na make u like the joke

Haba sweet lie u don lie how u know say I don spoil or na becos I dodge all ur antics the other night u want make I , em lipsrsealed and u Romade I be realy repentant oooooooooooooh
Jokes EtcRe: Confession Joke by PeeJee(m): 10:27am On Mar 24, 2009
I like ur joke, funny cheesy
RomanceRe: Where Did I Go Wrong With My Boyfriend In This Situation? by PeeJee(m): 3:57pm On Mar 18, 2009
Ulua is right u guys are not meant for each other. Just move on and put ur next relationship in prayers good luck.
Jokes EtcRe: Don,t Force Me I Know Myself by PeeJee(m): 11:59am On Mar 18, 2009
Abi na u , u just dey lie no be u i see dat day the pray for for the senior brother os d gal wey u dey eye, u come disgius ur sef to be pastor to gain access to the house. abeg confess to every body wetin happen at the end b4 I expose u cool
Jokes EtcRe: This will Make You Smile by PeeJee(m): 11:34am On Mar 18, 2009
give him drugs
yessooooooo giv am drugs but not the type crazy pikin dey take if not he go over craze cool sorry over confuse grin
Jokes EtcRe: Face For Sell by PeeJee(m): 11:11am On Mar 18, 2009
go 2 his bedroom

Pope don't allow clem to ur bedroom for the confession dont listen to dis advice. He is Gay. grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)