PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 28 pages)
abeg make him chop oooooo before wetin dem dey call that thing ? ok kwashoko go catch am ![]() blissieng: |
Moimoi sorri moyo no mind him na agbaya |
na wa oooooooooooooooo |
heheheeeeeeeeeeeeeeeee una no go kill me wit laff studio make i ask u na true say that thing dey blow whistle cos am a virgin don't let lola baby here this ![]() |
which nonsense una mean here now? wey studio dey say lola baby can't do withhout ![]() |
haba guys make una tke am easy, ![]() |
Blissieng baby tanx for supporting my idea that 18th dec is ok |
maybe na part 2 |
na so madness dey tak start small small oooooooooo, where is ben ? lara abeg bring rope let ben help me tye this guy down .Clem pls call the sycha. ![]() romade: larayat:thanks u are a darling. Lolabbey:haba why u dey talk like this, abi u gree wetin Roma yarn? |
of wat ![]() |
lara u are not drunk like roma , u know u are saying. |
stop speaking in tongue u are not in d church, yarn the language wey i go understand. ![]() |
baba fryo ke na . na that kind of music u sabi |
and the line is not available ![]() |
sound of wat? abi them they worry u ![]() |
pap abeg help me tell roma & Lola to stop speaking in tongue let him yarn wetin we go understand or translate it. fank u |
It snow in abuja this morning ![]() |
sit down in the guest room , she is taking her bath, she will be with u in a moment |
wetin u dey feell now? |
I have seen the video there is nothing special about the white man. he just like every other person to me is not sexy than me period. ![]() |
exectly wat i want to ask, they shouldn't use here as a trash, any way let me view the video first before i comment on it. |
on a serious note am suggesting Dec. 18 2009, its on saturday lets make it happen. I think most of the pple contributing in this forum Joke mostly live in lagos ,let it be in lagos but the area i don't know let those there suggest and let us make it happen as for me am ready to come to lagos then. |
![]() |
abeg remve those bottles wey u put for face u will know how d sunshine |
Roma pls modify wat u post |
u don repent? |
![]() |
u go wait tire so u no fit toast babe again , na advert u wan get from. |
clemcy wetin u warn yarn sef u suppose to yarn the truth after wat i brought for from london the other day, haba u no try |
name d person now u dey fear? |
ask lola she will tell u how much i worth, i no dey boast but i be don ![]() |
lola pls modify wat u post. Tanx |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 28 pages)




