₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,999 members, 8,419,864 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 04:40 AM

Toggle theme

Penfold's Posts

Nairaland ForumPenfold's ProfilePenfold's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)

Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by penfold(m): 5:30pm On Sep 07, 2007
Una allno dey hear, i say game don finish,i don win,

ALL OF YOU GOOOOOOOOOOO HOME!!!
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by penfold(m): 1:58pm On Sep 07, 2007
Everybody go home!!
Game over
I don win!!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 12:17pm On Sep 07, 2007
@doyin

na so dm dey do for UK? dem say na half day una dey do for fridays, i suppose get tele-conference with someone now and dem talk say he dey pub dey drink beer cuz 2day na half day, na so dem dey do?
na wa o!!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 7:28pm On Sep 06, 2007
on a lighter note-------transcript of my last YIM chat with the 'babe'
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 7:23pm On Sep 06, 2007
hmmmmm,
i don begin dey suspect you o!!
hope u are not d one posing as tinu? cuz i can't, for the life of me, understand this "rigorous" defence of that individual by your esteemed self!!
oya-----'fess up!

(i for no mind at all at all) grin grin grin grin grin
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 7:11pm On Sep 06, 2007
@lauryn,
honestly, isnt she demented?
how can she suddenly say she is in love with me?, for all she knows i could be a fraudster, a kidnapper and/or the embodiment of all that is negative and bad!!
she neva see me b4 o! and na only once we talk, we no even talk abt relationship o!!
abeg no let me get worked up!!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 6:53pm On Sep 06, 2007
pity ke!!
me i no need anybody's pity o!!

@lauryn
**aside**-----aint gettn sensitive, just d poetic side of me coming out grin grin grin,

meanwhile,i be reverend true, true, otherwise i would have taken advantage of that poor demented girl!!

Very Noble of me!!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 6:42pm On Sep 06, 2007
@lauryn

"misdemeanor" ke, travails more like it!!

"The trials of Reverend Penfold"
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 6:40pm On Sep 06, 2007
@doyin

babes no dey as desperate as dem dey nowadays in his days!!
am sure if dat "b-------ch" had been alive, she'd have stalked him!!

but like i said,"Mo Gentle"

i know where all these is coming from sha!! God dey!!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 6:28pm On Sep 06, 2007
Na so dem dey abuse Jesus,
He was called a drunk
He was labelled insane
Some even said he was a bastard
Alas! He was the saviour of the world!!

Mo Gentle!!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 6:09pm On Sep 06, 2007
@DOYIN,

a beg do me a favour------------no dey mention me and tinu in the same breath again

@kateflow, lauryn etc-------***singing***------no condition is permanent in dis wooooorld, no condition is permanent in dis wooorld!!
CultureRe: Nnunu Ebe: The Mysterious Tree by penfold(m): 4:18pm On Sep 06, 2007
Hmmmmm, all these posts remind me of a line in Kongi's 'Death and the King's Horseman'


"-------- the white man, the so-called learned fellows, what they do not understand they rubbish (discredit)---------- "

Na Wa O!!!
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by penfold(m): 5:50pm On Sep 05, 2007
Alagba richylaw,
E se gan ni o, Agba ko ni tan ni orile wa!!
Ki n to ti enu bo aroye, e je ki n koko dahun awon ibeere yin na, ki n to wa se alaye nkan ti mo lero pe o n da opolo omodebinrin yii laamu,

idahun si ibeere kini:- Omobinrin yi lo ta owu kan si ori papa isere wa yi o! (nairaland) wipe ohun wa omokunrin alabasere, o si so pe onimo ise ero (engineer) ni ohun. Nigba ti mo ka eleyi, niwon igba ti emi na je onise ero, mo lero wipe a kuku le maa se ore ise nikan (professional colleagues) mo si fi iwe ayarabiasa (email) sowo si, kia o ti da mi lohun o si so wipe ki a soro, alagba, ni tile ti olorun eekan pere ni mo ba soro ri o!! sugbon nigba ti a soro ni eekan yi, mo sakiyesi wipe ko si ootooro kankan ninu nkan ti o ko wipe onimo ise ero ni ohun, ati wipe ore abanise isekuse ni omobinrin yi n wa, eyi ti ko ba emi lara mu, ni mo ba so wipe ko dakun dabo ki o ma je ki a ba oro lo si ibe yen, loba tan o!! ni wahala ba bere, lo ba bere si ni lepa mi kaakiri o!! e gba mi o!!

idahun si ibeere keji:- Emi ko da enu ife ko o ri ni ori pap isere wa yi i ri o, tabi ni ibomiran, eni kan pere ti mo d'enu ife ko, ti a si ti n ba oro wa lo ni omodebinrin tinu yi ti da aarin wa ru bayi!!3

idahun si ibeere keta:- Emi o ni ariyanjiyan ri, ko da emi kii ba eeyan ja ni nairaland yi, jeje lomo eko nse ni temi


idahun si ibeere kerin:- eleyi ni o ya mi lenu ju, emi ko ri ri ni aye mi o! bawo ni eni ti nko ri, ti n ko mo se le so wipe ohun nifee mi

e gba mi o!!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 5:33pm On Sep 05, 2007
hmmmmm
God dey sha!!
FamilyRe: How Many Are U In Your Family? by penfold(m): 1:19pm On Sep 05, 2007
We are 12, and we don't have a Judas grin:


I love them all, we make a great team!!



My Dad - The old General himself (Oga Patapata)

My 1st Step mum - Oga's 1st wife (Oyinbo Pepper-cuz she's American)

My mum - (RIP)

My 2nd Step mum - (RIP)

'Anty' Lola - 1st girl (Mama Ilu Oyinbo)

'Anty Yemisi - 2nd girl (Mama America)

Tosin - 3rd girl (Dokita)

Penfold - 1st Boy (Oga kekere)

Mayowa - 4th girl (Efico - had a first class from Oxford)

Titi - 5th girl ("Runs girl" - she too get sense)

Tola - 6th girl (Agbejoro)

Bunmi-7th Girl (Sister Bunmi-insists she's older than all od us)
Forum GamesRe: InsomnIacs Only---Feel Freeeeeeeeeee! Xpress Yourself Here! by penfold(m): 12:55pm On Sep 05, 2007
Hey!!

Whats happening herehuh?
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 12:50pm On Sep 05, 2007
my broda see me o!

all d fine babes don dey run away from me now, even d ones wey don dey gree before

God dey sha! I wan appeal to Seun to please help me to ban her!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 12:40pm On Sep 05, 2007
kateflow:
doyin so na penfold u come dey introduce me too



abeg ooo if tinu fit reject am i no fit manage am grin
lipsrsealed
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:58pm On Sep 04, 2007
@doyin
***shrugs*** and the moral of the story is--------you can't win 'em all
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:53pm On Sep 04, 2007
eh yah
lauryn, bye sha, try reply my offline
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:50pm On Sep 04, 2007
bross, i tell u, no be say d girl wowo only, she dey materialistic!!
how she go say she dey in love with me when she never see me before, na only once we don talk on phone sef!!
a beg make she free me

@lauryn
tear eye ke!! una no know sayyyyyyyyyyyy
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:46pm On Sep 04, 2007
@doyin

my broda, to say na fine girl like lauryn dey stalk me, i no go mind, in fact i fit dey do the stalking myself,

anywaysssss life is for "chopping"
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:38pm On Sep 04, 2007
@lauryn
just sent you an offline on your YIM, (everybody else, pretend una no hear)
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:36pm On Sep 04, 2007
@DOYIN
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
U GO KILL ME O!!
na when u become deliverance minister??
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:32pm On Sep 04, 2007
@doyin,
by all means you can have her, in fact i dash you, just get on her thread and declare your interest!!
only problem is, she is in abuja and you are in UK? angry
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:29pm On Sep 04, 2007
nana, where are u, u've been quiet, 'sup?
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:28pm On Sep 04, 2007
@lauryn
CURSE!!! A beg mwe i no dey o!!

by the way that's a cute pix on your profile (everybody else pretend una no hear o)
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:23pm On Sep 04, 2007
@infourmer
haaa, where have u been, u don miss o!, i ave already explained the whole mess to the house,
she's not my ex, she's just a crazy kid!!
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:16pm On Sep 04, 2007
@doyin 13
my broda, if you read my explanation of that babes problem, u will know that its a serious problem o!
i guess seun should just ban people like that, now i have to keep my MTN phone permanently switched off to avoid her,
even the fine babe wey i dey try toast for nairaland don begin dey vex for me now!!
grin grin grin
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:11pm On Sep 04, 2007
Infourmer, where are u, thought you were about to unleash your "toasting" skills here grin grin grin
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:08pm On Sep 04, 2007
Forum GamesRe: Comment On D User Id Of D Person Above U! by penfold(m): 8:02pm On Sep 04, 2007
see me see wahala o!!

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)