Perfecttouch's Posts
Nairaland Forum › Perfecttouch's Profile › Perfecttouch's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 68 pages)
Toor, |
bestabigaelever:Pls what term are schools in osogbo right now? Cos dem Wan use my pickin school fees scam me!!! |
bestabigaelever:please can I ask you a question? |
Shey switch don switch go Canada? Yes or no? |
Mtchew Let her recover from that accident, she will still sleep with another man. Abi no be woman again? |
Gutter water don enter this one brain |
If dem give me free visa and ticket, I will surely point them to the right direction |
Yoruba go talk say, na wetin we get we dey appreciate o.. As tiny as rat hand be, na so he dey take am scratch face.. Lizard wey fall from tall tree wey no die, he say if nobody praise am, he go praise itself.. Make una free corolla users o, na all of us gather get road.. They can be annoying at the same time, dem fit kill person. Took uncle's cls 400 sometimes ago to run an errand, na so one fx45 and camry muscle come dey show their self ontop Maryland Bridge.. If i try to maneuver cos I was running late, dem go swerve for my front.. If i use the kin vex wey I vex that day match acceleration, I for don die by now.. Cls400 wey dey fly like jet |
You people should be careful how una dey use the word '"pastor" o |
I haven't listened to that song but davido get money oo.. Just one track 100k $ Wonder how much the whole album will cost ft Nicki Minaj and co.. He is the real OG.. One thing I will never do is hate on people's struggle and hustle.. I was not brought up that way, I was brought up to always appreciate people even at their lowest |
Mtchew |
Mtchew |
Ok |
Lol The same way nta labelled buhari barrack Obama.. If dem transfer Obama brain into buhari's head, he won't Last 3mins.. It's just like transferring The Bugatti "La Voiture Noire," engine into a Volkswagen beetle. |
Funny they are mourning! No be people wey get remorse dey mourn? Or does mourning now have another definition? Everyone that has put this country in the shape it is right now, dem no go die for where their cloth dey |
Ok We have some that are hell bent on making this country a working place.. While we have some that if it gets better, it is bad business for them.. We also have some that will allow themselves be used for a foolish penny(Iran judas iscariot) While some of us are sitting on the fence(the igi da eye fo) squard |
Abeg every aboki to his kettle o.. A day will come too that I will be richer than JEFF BEZOS |
Dominion202:na your own glory and your family glory buhari and him cohorts use, my own glory still dey intact |
Have they visited police/Sars brutality victims? Mediocre country and government |
Believe me, if na me dem commot for 30bg,i go do pass fabricate story o.. Do you know what it means to leave 30bg? No travel spree Shopping spree Prestige And recently, davido say all of them dey go America, obodo oyinbo fa!!! |
Abeg, I can manage people to glory o.. Contact me for your managerial tips |
![]() Nigerians sha, we are really brilliant people. While some people's mate are breaking records, inventing new things and shaping the world, just look at what some people came up with!! |
Tired much. If the government isn't giving you bad news, you can't escape it from the masses.. Nigeria,badnews capital |
obainojazz:he is living a good life.. Abeg what type of life are you living now? |
![]() praiseneo:lol ![]() |
Mtchew Their initial gragra don dey clear Very, you start seeing the Sars tag on the road once more |
Nigerian lecturers? If dem even perceive say you go graduate as first class student from your year one, You don bosi owo aye be that. They will automatically connect with your village people with wifi stronger than 6g and make sure dem frustrate u |
Shai, attention is really been seeked here o |
If I say you need Jesus in your life, you might qurrry me that despite seeing the topic, why did I open it? But sincerely, you need Jesus in your life. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 68 pages)
