Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,340 members, 7,811,987 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 04:54 AM

O Ye My People! - Nairaland / General (24) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / O Ye My People! (91564 Views)

Bring Ye All The Tights… / All Ye Libers!!!! / Nlanders Whose Command Shall Ye Obey!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (68) (Reply) (Go Down)

Re: O Ye My People! by Idowuogbo(f): 10:57pm On Feb 05, 2012
OAM4J:

dey dia dey form, better confess your situation make we offer you some charity before your oven turn to freezer  grin

There are plenty boda alaanu here wey fit help you  grin

See dis Mr Animashawun family member , she my kpecus phone u sey hin temeperature na minus

Abeg take time ooo , my oven is still baking correct Shepherd's pie cheesy cheesy
Re: O Ye My People! by OAM4J: 11:09pm On Feb 05, 2012
Idowuogbo:

^I can teach u trust me u go b pro in 2months,but in return will you be my Mr fiyan fayan  wink cheesy

I dey fear this your intensive coaching o . . .  but if i become your Mr fiyan fayan, then the teaching go dey useless nao, cos i wan go use the new lingo catch some fish for S/Leone and Gambia ni nao  grin

Idowuogbo:

See dis Mr Animashawun family member , she my kpecus phone u sey hin temeperature na minus

Abeg take time ooo , my oven is still baking correct Shepherd's pie cheesy cheesy

Continue to dey form and dey do suffering and smiling dia, na you sabi cheesy
Re: O Ye My People! by Katsumoto: 3:35pm On Feb 06, 2012
Sagamite:

Ah 12 pussyclat me married.

Well try go luk up ina the dictionary, D U N Done.  grin

She no even fit spell done.  grin grin grin

Omo, Rambo na bad action guy for hollywood movies o, but being on the ground in Afghanistan na different tori. grin grin grin

Make dem go D U N done me for bed. grin

grin grin grin

Saggy dey fear.

Idowuogbo:

^I can teach u trust me u go b pro in 2months,but in return will you be my Mr fiyan fayan wink cheesy

Abeg, wetin be fiyan fiyan ?

Idowuogbo:

See dis Mr Animashawun family member , she my kpecus phone u sey hin temeperature na minus

Abeg take time ooo , my oven is still baking correct Shepherd's pie cheesy cheesy

Anyone can make a claim on the web; the taste of the pudding is in the eating. We must verify your assertion. Just don't pick sagamite; the guy too dey fear. grin

Mukina

Who is teaching Mukina Yoruba? who is the Yoruba chap that is making HEADway? grin grin grin

OAM4J:

shocked shocked shocked na who be your teacher sef? Just tell me you never enrolled for Prof Ola school o, otherwise . . . shocked

Erm, can you find me a pretty girl to teach me Salone and Gambia languages . . . I learn faster from a pretty girl cheesy


The easiest way to learn another language is to find a lover that speaks that language. That motivation never fails. grin grin grin
Re: O Ye My People! by Nobody: 8:16pm On Feb 06, 2012
^ See all these agbayas. Idowuogbo, abi kere leti, sofry sofry o grin
Re: O Ye My People! by Sagamite(m): 12:14am On Feb 07, 2012
mukina2:

So na only internet warrior you be. Ase o tie le grin grin

Esin inu iwe grin grin

OAM4J:

lol that woman na one crazy woman o. . . that kind woman fit wound person  grin

yeye na so so mouth you get. . . lol  grin grin grin

Katsumoto:

grin grin grin

Saggy dey fear.

Abeg, wetin be fiyan fiyan ?

Anyone can make a claim on the web; the taste of the pudding is in the eating. We must verify your assertion. Just don't pick sagamite; the guy too dey fear. grin

See.

Una dey see?

See all my enemies.

Yeye people.

Dem wan goad me to go and get injured and be wearing POP cast on my bazooka when the woman break am.

I no go fall for am.
Re: O Ye My People! by OAM4J: 3:11am On Feb 07, 2012
naijababe:

^ See all these agbayas. Idowuogbo, abi kere leti, sofry sofry o grin

The girl no get cover like you, abeg let us help her before cold finish her. Oju lo nri oju saanu. Am a good man, am only being my sister's keeper. cheesy

Sagamite:

See.

Una dey see?

See all my enemies.

Yeye people.

Dem wan goad me to go and get injured and be wearing POP cast on my bazooka when the woman break am.

I no go fall for am.

Ibi to ba le la nba omo okunrin. See you dey fear and run from a woman. Shame! grin
Re: O Ye My People! by Katsumoto: 4:18am On Feb 07, 2012
Sagamite:

See.

Una dey see?

See all my enemies.

Yeye people.

Dem wan goad me to go and get injured and be wearing POP cast on my bazooka when the woman break am.

I no go fall for am.

Those are the best stories to tell your sons and grandsons. Plus that kind of story can get you more tail. Do you know how much tail Bobbit had after lorena chopped off his JT?

E be like say those slaps from that saro gal done affect your liver. grin grin

naijababe:

^ See all these agbayas. Idowuogbo, abi kere leti, sofry sofry o grin

Old school aunty, e lo le jo si ibi kon. Time yin ti ko ja. grin

OAM4J:

The girl no get cover like you, abeg let us help her before cold finish her. Oju lo nri oju saanu. Am a good man, am only being my sister's keeper. cheesy

Ibi to ba le la nba omo okunrin. See you dey fear and run from a woman. Shame! grin

This is a bad guy. grin grin grin grin
Re: O Ye My People! by Idowuogbo(f): 9:40am On Feb 07, 2012
OAM4J:

I dey fear this your intensive coaching o . . .  but if i become your Mr fiyan fayan, then the teaching go dey useless nao, cos i wan go use the new lingo catch some fish for S/Leone and Gambia ni nao
If dats d case u berra stick with mukenke,mi o le fi owo osi gbara mu loju.

OAM4J:

Continue to dey form and dey do suffering and smiling dia, na you sabi cheesy
Mr Oga ayam knacking and giggling,so all dis ur Freedom speech no go change Jihad. grin

Katsumoto:

Abeg, wetin be fiyan fiyan ?
Its means Mr Faka Fiki or Mr Bogo gan gaga grin grin

Katsumoto:

Anyone can make a claim on the web; the taste of the pudding is in the eating. We must verify your assertion. Just don't pick sagamite; the guy too dey fear.
Nothing to verify Mr Oga,let me claim till d officials make an attempt to investigate. tongue cool

naijababe:

^ See all these agbayas. Idowuogbo, abi kere leti, sofry sofry o grin
Iya mi no mind dem o,je je lomo lo mi o ko lu omo eleyin. wink smiley

OAM4J:

The girl no get cover like you, abeg let us help her before cold finish her. Oju lo nri oju saanu. Am a good man, am only being my sister's keeper. cheesy
Oju koro kin bo ju koro je,Bros mi see as u dey balaga.Dis cold u dey shout sef no dey do narrin for my borrie,dey scoring and ayam keeping so no worrie mo wa alriteeee! cheesy kiss
Re: O Ye My People! by debosky(m): 2:56pm On Feb 07, 2012
D-U-N done! grin

knacking and giggling? okare o badosky. . . mo jeri e. grin

naijababe I'm still waiting for my iv to visit the deen oh. . . . I need to find out if I can find my own aso ibora in that town. tongue
Re: O Ye My People! by Katsumoto: 5:11pm On Feb 07, 2012
Idowuogbo,

Can you tone down the slangs please?

Can anyone else understand what she is typing angry

Knacking and giggling? laughing while , ing?

debosky:

D-U-N done! grin

knacking and giggling? okare o badosky. . . mo jeri e. grin

naijababe I'm still waiting for my iv to visit the deen oh. . . . I need to find out if I can find my own aso ibora in that town. tongue

Re: O Ye My People! by Idowuogbo(f): 5:21pm On Feb 07, 2012
^Pay me to translate tongue tongue cheesy

Debosky understood was I wrote its U Mr ajebota dat doesn't. grin
Re: O Ye My People! by Idowuogbo(f): 5:24pm On Feb 07, 2012
Weres d friggin modify button Mr d&g angry angry

I meant *Debosky understood wot I wrote*
Re: O Ye My People! by Nobody: 7:47pm On Feb 07, 2012
debosky:

D-U-N done! grin

knacking and giggling? okare o badosky. . . mo jeri e. grin

naijababe I'm still waiting for my iv to visit the deen oh. . . . I need to find out if I can find my own aso ibora in that town. tongue


See faworaja, i look like mugu to you. How many aso'bora u wan get.


Mr Kasunmu, se emi lo nba wi abi awon omo ? angry

Sagamu, u be esin inu iwe shocked shocked shocked shocked O gbele gbele o, ase na only mouth dem get. Muki, well done for the heads up jare grin grin grin grin
Re: O Ye My People! by Sagamite(m): 11:44am On Feb 09, 2012
naijababe:

Sagamu, u be esin inu iwe shocked shocked shocked shocked O gbele gbele o, ase na only mouth dem get. Muki, well done for the heads up jare grin grin grin grin

I no the limits of my power. grin
Re: O Ye My People! by debosky(m): 5:14pm On Feb 09, 2012
naijababe:


See faworaja, i look like mugu to you. How many aso'bora u wan get.

Otutu yii nilo aso'bora miran lati m'ara gbona feli feli. grin

you fit volunteer nah wink
Re: O Ye My People! by Nobody: 7:43pm On Feb 09, 2012
debosky:

Otutu yii nilo aso'bora miran lati m'ara gbona feli feli. grin

you fit volunteer nah wink

You can't afford me mate, I'm an Olorunshogo babe; one of those ones who'll clean you out grin grin grin
Re: O Ye My People! by OAM4J: 10:49pm On Feb 09, 2012
^hehehe i wonder how many games you have played and won before getting hooked grin
Re: O Ye My People! by Nobody: 4:40pm On Feb 10, 2012
OAM4J:

^hehehe i wonder how many games you have played and won before getting hooked grin

Good girls don't tell grin grin grin grin
Re: O Ye My People! by debosky(m): 3:31am On Feb 11, 2012
naijababe:

You can't afford me mate, I'm an Olorunshogo babe; one of those ones who'll clean you out grin grin grin

Fiyen le jare. . . . . our problem isn't the money, it's how to spend it. cheesy cheesy
Re: O Ye My People! by Nobody: 3:31am On Feb 14, 2012
ewww, is that debosky? tongue tongue

abeg, where is my husband OAM4J jare? kiss
Re: O Ye My People! by OAM4J: 4:00am On Feb 14, 2012
Ileke-IdI:

ewww, is that debosky? tongue tongue

abeg, where is my husband OAM4J jare? kiss

I dey vex jare

How can you disappear for days without telling me?

Where have you been?
Re: O Ye My People! by Nobody: 4:11am On Feb 14, 2012
OAM4J:

I dey vex jare

How can you disappear for days without telling me?

Where have you been?

I did not disappear o.

Work/school/research/volunteering/etc.

I'm just following your footsteps. I want to be rich like you.

On another note, what are you giving me for valentine? tongue
Re: O Ye My People! by OAM4J: 4:25am On Feb 14, 2012
Ileke-IdI:

I did not disappear o.

Work/school/research/volunteering/etc.

I'm just following your footsteps. I want to be rich like you.

On another note, what are you giving me for valentine? tongue

Ok, better, I was worried, thinking you ran away with a guy.

But you don't have to stress yourself so much, I have more than enough money to take care of the whole Ekitis for a life time. cool

I don't celebrate Valentine jare, Everyday is valentine to me, but if you insist on having a gift, I will give you a baby boy grin
Re: O Ye My People! by AjanleKoko: 12:05am On Feb 15, 2012
naijababe:

You can't afford me mate, I'm an Olorunshogo babe; one of those ones who'll clean you out grin grin grin

Ehen.
I like Olorunsogo Babes grin

Oya, wa gba Kontrol tongue

[flash=640,390]
https://www.youtube.com/watch?v=HI_1SgBahp8?version=3&feature=player_detailpage"[/flash]
Re: O Ye My People! by Nobody: 2:31am On Feb 15, 2012
OAM4J:

Ok, better, I was worried, thinking you ran away with a guy.

But you don't have to stress yourself so much, I have more than enough money to take care of the whole Ekitis for a life time. cool

I don't celebrate Valentine jare, Everyday is valentine to me, but if you insist on having a gift, I will give you a baby boy grin


hehehe, see insult grin grin

Everyday is valentine for me. So you better treat me right or I'd end up giving you baby girls grin tongue Esp those ones with Ekiti's stubborn genes wink
Re: O Ye My People! by Nobody: 9:54pm On Feb 15, 2012
@ Ajanlekoko, who needs dis kain kontrol? Moosic na zero, dress na gbe gbagi. When you don chop demi like D Jazzy, let me know kin wa gba kontrol grin
Re: O Ye My People! by blacksta(m): 10:32am On Feb 16, 2012
fluff nation
Re: O Ye My People! by Olaone1: 3:33pm On Feb 16, 2012
naijababe:

@ Ajanlekoko, who needs dis kain kontrol kondo? Moosic na zero, dress na gbe gbagi. When you don chop demi like D Jazzy, let me know kin wa gba kontrol kondo grin
Fixed!
Re: O Ye My People! by Olaone1: 3:40pm On Feb 16, 2012
Where is moi Isale? Let's make up jare; mi o ja mo oo; e la wa oo wink


Kabhi kabhi (ask your Indian friends for the meaning) wink cool
Re: O Ye My People! by Nobody: 8:31pm On Feb 16, 2012
Ola one:

Fixed!






I see someone wants to take over from DK. Make i warn you sha, Isale no dey follow talk dat kain tin
Re: O Ye My People! by Olaone1: 3:41pm On Feb 17, 2012
naijababe:

I see someone wants to take over from DK.
You need 'it', though. tongue tongue tongue

Isale no dey follow talk dat kain tin
She's a good Muslima cheesy
Re: O Ye My People! by Nobody: 6:28pm On Feb 17, 2012
Ola one:


She's a good Muslima cheesy

And I'm a devout deist tongue

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (68) (Reply)

We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding / Avoid Doing These 6 Things As A Man If You Want To Live Long And Remain Fertile / Men Catch Sea Cow In Kebbi While Fishing, Take It To Their Monarch's Palace

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.