Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,894 members, 7,828,157 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 03:42 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / O Ye My People! (91793 Views)
Bring Ye All The Tights… / All Ye Libers!!!! / Nlanders Whose Command Shall Ye Obey!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (68) (Reply) (Go Down)
Re: O Ye My People! by Idowuogbo(f): 10:57pm On Feb 05, 2012 |
OAM4J: See dis Mr Animashawun family member , she my kpecus phone u sey hin temeperature na minus Abeg take time ooo , my oven is still baking correct Shepherd's pie |
Re: O Ye My People! by OAM4J: 11:09pm On Feb 05, 2012 |
Idowuogbo: I dey fear this your intensive coaching o . . . but if i become your Mr fiyan fayan, then the teaching go dey useless nao, cos i wan go use the new lingo catch some fish for S/Leone and Gambia ni nao Idowuogbo: Continue to dey form and dey do suffering and smiling dia, na you sabi |
Re: O Ye My People! by Katsumoto: 3:35pm On Feb 06, 2012 |
Sagamite: Saggy dey fear. Idowuogbo: Abeg, wetin be fiyan fiyan ? Idowuogbo: Anyone can make a claim on the web; the taste of the pudding is in the eating. We must verify your assertion. Just don't pick sagamite; the guy too dey fear. Mukina Who is teaching Mukina Yoruba? who is the Yoruba chap that is making HEADway? OAM4J: The easiest way to learn another language is to find a lover that speaks that language. That motivation never fails. |
Re: O Ye My People! by Nobody: 8:16pm On Feb 06, 2012 |
^ See all these agbayas. Idowuogbo, abi kere leti, sofry sofry o |
Re: O Ye My People! by Sagamite(m): 12:14am On Feb 07, 2012 |
mukina2: OAM4J: Katsumoto: See. Una dey see? See all my enemies. Yeye people. Dem wan goad me to go and get injured and be wearing POP cast on my bazooka when the woman break am. I no go fall for am. |
Re: O Ye My People! by OAM4J: 3:11am On Feb 07, 2012 |
naijababe: The girl no get cover like you, abeg let us help her before cold finish her. Oju lo nri oju saanu. Am a good man, am only being my sister's keeper. Sagamite: Ibi to ba le la nba omo okunrin. See you dey fear and run from a woman. Shame! |
Re: O Ye My People! by Katsumoto: 4:18am On Feb 07, 2012 |
Sagamite: Those are the best stories to tell your sons and grandsons. Plus that kind of story can get you more tail. Do you know how much tail Bobbit had after lorena chopped off his JT? E be like say those slaps from that saro gal done affect your liver. naijababe: Old school aunty, e lo le jo si ibi kon. Time yin ti ko ja. OAM4J: This is a bad guy. |
Re: O Ye My People! by Idowuogbo(f): 9:40am On Feb 07, 2012 |
OAM4J:If dats d case u berra stick with mukenke,mi o le fi owo osi gbara mu loju. OAM4J:Mr Oga ayam knacking and giggling,so all dis ur Freedom speech no go change Jihad. Katsumoto:Its means Mr Faka Fiki or Mr Bogo gan gaga Katsumoto:Nothing to verify Mr Oga,let me claim till d officials make an attempt to investigate. naijababe:Iya mi no mind dem o,je je lomo lo mi o ko lu omo eleyin. OAM4J:Oju koro kin bo ju koro je,Bros mi see as u dey balaga.Dis cold u dey shout sef no dey do narrin for my borrie,dey scoring and ayam keeping so no worrie mo wa alriteeee! |
Re: O Ye My People! by debosky(m): 2:56pm On Feb 07, 2012 |
D-U-N done! knacking and giggling? okare o badosky. . . mo jeri e. naijababe I'm still waiting for my iv to visit the deen oh. . . . I need to find out if I can find my own aso ibora in that town. |
Re: O Ye My People! by Katsumoto: 5:11pm On Feb 07, 2012 |
Idowuogbo, Can you tone down the slangs please? Can anyone else understand what she is typing Knacking and giggling? laughing while , ing? debosky: |
Re: O Ye My People! by Idowuogbo(f): 5:21pm On Feb 07, 2012 |
^Pay me to translate Debosky understood was I wrote its U Mr ajebota dat doesn't. |
Re: O Ye My People! by Idowuogbo(f): 5:24pm On Feb 07, 2012 |
Weres d friggin modify button Mr d&g I meant *Debosky understood wot I wrote* |
Re: O Ye My People! by Nobody: 7:47pm On Feb 07, 2012 |
debosky: See faworaja, i look like mugu to you. How many aso'bora u wan get. Mr Kasunmu, se emi lo nba wi abi awon omo ? Sagamu, u be esin inu iwe O gbele gbele o, ase na only mouth dem get. Muki, well done for the heads up jare |
Re: O Ye My People! by Sagamite(m): 11:44am On Feb 09, 2012 |
naijababe: I no the limits of my power. |
Re: O Ye My People! by debosky(m): 5:14pm On Feb 09, 2012 |
naijababe: Otutu yii nilo aso'bora miran lati m'ara gbona feli feli. you fit volunteer nah |
Re: O Ye My People! by Nobody: 7:43pm On Feb 09, 2012 |
debosky: You can't afford me mate, I'm an Olorunshogo babe; one of those ones who'll clean you out |
Re: O Ye My People! by OAM4J: 10:49pm On Feb 09, 2012 |
^hehehe i wonder how many games you have played and won before getting hooked |
Re: O Ye My People! by Nobody: 4:40pm On Feb 10, 2012 |
OAM4J: Good girls don't tell |
Re: O Ye My People! by debosky(m): 3:31am On Feb 11, 2012 |
naijababe: Fiyen le jare. . . . . our problem isn't the money, it's how to spend it. |
Re: O Ye My People! by Nobody: 3:31am On Feb 14, 2012 |
ewww, is that debosky? abeg, where is my husband OAM4J jare? |
Re: O Ye My People! by OAM4J: 4:00am On Feb 14, 2012 |
Ileke-IdI: I dey vex jare How can you disappear for days without telling me? Where have you been? |
Re: O Ye My People! by Nobody: 4:11am On Feb 14, 2012 |
OAM4J: I did not disappear o. Work/school/research/volunteering/etc. I'm just following your footsteps. I want to be rich like you. On another note, what are you giving me for valentine? |
Re: O Ye My People! by OAM4J: 4:25am On Feb 14, 2012 |
Ileke-IdI: Ok, better, I was worried, thinking you ran away with a guy. But you don't have to stress yourself so much, I have more than enough money to take care of the whole Ekitis for a life time. I don't celebrate Valentine jare, Everyday is valentine to me, but if you insist on having a gift, I will give you a baby boy |
Re: O Ye My People! by AjanleKoko: 12:05am On Feb 15, 2012 |
naijababe: Ehen. I like Olorunsogo Babes Oya, wa gba Kontrol [flash=640,390] https://www.youtube.com/watch?v=HI_1SgBahp8?version=3&feature=player_detailpage"[/flash] |
Re: O Ye My People! by Nobody: 2:31am On Feb 15, 2012 |
OAM4J: hehehe, see insult Everyday is valentine for me. So you better treat me right or I'd end up giving you baby girls Esp those ones with Ekiti's stubborn genes |
Re: O Ye My People! by Nobody: 9:54pm On Feb 15, 2012 |
@ Ajanlekoko, who needs dis kain kontrol? Moosic na zero, dress na gbe gbagi. When you don chop demi like D Jazzy, let me know kin wa gba kontrol |
Re: O Ye My People! by blacksta(m): 10:32am On Feb 16, 2012 |
fluff nation |
Re: O Ye My People! by Olaone1: 3:33pm On Feb 16, 2012 |
naijababe:Fixed! |
Re: O Ye My People! by Olaone1: 3:40pm On Feb 16, 2012 |
Where is moi Isale? Let's make up jare; mi o ja mo oo; e la wa oo Kabhi kabhi (ask your Indian friends for the meaning) |
Re: O Ye My People! by Nobody: 8:31pm On Feb 16, 2012 |
Ola one: I see someone wants to take over from DK. Make i warn you sha, Isale no dey follow talk dat kain tin |
Re: O Ye My People! by Olaone1: 3:41pm On Feb 17, 2012 |
naijababe:You need 'it', though. Isale no dey follow talk dat kain tinShe's a good Muslima |
Re: O Ye My People! by Nobody: 6:28pm On Feb 17, 2012 |
Ola one: And I'm a devout deist |
(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (68) (Reply)
Avoid Doing These 6 Things As A Man If You Want To Live Long And Remain Fertile / Men Catch Sea Cow In Kebbi While Fishing, Take It To Their Monarch's Palace / Happy Birthday To Me. This Is How God Transformed My Life
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 61 |