I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) - Romance (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) (75107 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply (Go Down)
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:45pm On Feb 18, 2022 |
BeanmanX:Na mumu na. All em extended family dey progress. Na only em family dey backward. ![]() Depression wan finish am. ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:57pm On Feb 18, 2022 |
Imbecilicsamuel:U sure self say he extended family dey progress, e be like say dem get generational curse ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 1:02pm On Feb 18, 2022 |
BeanmanX:As in distant relatives na. Na dem they progress pass even though dem dey manage.But satanistsatanist aka thunderfireyou aka inspectorlawal...em own family don suffer generational curse tire. ![]() Na bet naija be their meal ticket. Abi you no see say e no fit drop em betnaija moniker? ![]()
|
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 1:07pm On Feb 18, 2022 |
Imbecilicsamuel:Na big loser him be,,,useless troll ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 1:20pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:I'm patiently waiting for ur ban, Las Las u go chop ban like mumu |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 1:21pm On Feb 18, 2022 |
BeanmannxX:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise this troll cloned my account again |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 2:35pm On Feb 18, 2022 |
BeanmannxX:Mynd44, seun the troll cloned my account again |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 2:40pm On Feb 18, 2022 |
BeanmannxX:Mynd44 this troll cloned my acct again |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 2:48pm On Feb 18, 2022 |
Imbecilicsamuel:Mynd done ban the useless troll, AgnesMuyiwa and that abiodun done enter Nairaland jail ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Nobody: 2:52pm On Feb 18, 2022 |
AoifeNightfall:Cute beings they are. Wish we could hangout someday. |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Ofadaman(m): 3:19pm On Feb 18, 2022 |
ghostboy:Why you roast this babe like this na |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by JackDaAlienz(m): 3:45pm On Feb 18, 2022 |
|
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 4:08pm On Feb 18, 2022 |
BeanmanX:Chai!!! That mumu nyash done suffer. ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Prettygirl200(f): 4:18pm On Feb 18, 2022 |
AoifeNightfall:lolxxxx |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 6:39pm On Feb 18, 2022 |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 8:46pm On Feb 18, 2022 |
BeanmannxX:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise you didn't ban this account, this troll cloned my account |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 8:47pm On Feb 18, 2022 |
BeanmannxX:Ur AgnesMuyiwa still dey for Nairaland jail, u go hear am from me no worry |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Orgasmgiver123(m): 12:27am On Feb 19, 2022 |
One of the reasons i kick people with my rain boot Damn... nasty... I’m out of here |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 2:13am On Feb 19, 2022 |
BeanmannxX:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise This useless troll cloned my account again |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 2:16am On Feb 19, 2022 |
BeanmannxX:Imbecilicsamuel see the useless troll dey deny him useless accounts ![]() ![]() U never see anything yet, u go chop ban like mumu, almost 15 of your accounts done enter Nairaland jail, more will still enter, next time u go respect ur father ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 2:18am On Feb 19, 2022 |
BeanmannxX:Mynd44, seun, lalasticlala this scammer and troll is still roaming Scott free, he cloned my account to defame me |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 2:26am On Feb 19, 2022 |
BeanmannxX:Na ur dirty hand be dis and that phone, na steal u go steal am, I just dey look for how I go take nab u, u go beg me tire that day, I will disgrace you in front of those people u have trolled and defamed Cc; Imbecilicsamuel we need to trace dis dirty useless troll
|
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 6:03am On Feb 19, 2022 |
BeanmannxX:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise rule 2 This troll cloned my account again to defame me |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 7:12am On Feb 19, 2022 |
BeanmannxX:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise rule 2 This troll cloned my account again to defame me |
Do Girls Think Guys Look At Their Long Nails Or Even Admire Them? • She Did Not Mercy For The Guy, Ladies Today Are Animals Guys Look Well Oh! • This Beautiful Lady Can't Believe She's Single. • 2 • 3 • 4
Nigerian Couple Imitate Barack Obama & Wife Michelle For Their Prewedding Photos • When She Wants A God Fearing Husband (Hilarious Photo) • "Runaway Bride Found In A Lagos Hotel With Her Ex Boyfriend On Her Wedding Day"

