Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,447 members, 7,853,950 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 08:27 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / David Hundeyin Blasts Burna Boy (50380 Views)
Seun Kuti Says He Is Responsible For David Hundeyin's Troubles At Oxford Uni / David Hundeyin Blasts His Mother, Wife, Girlfriend, Says They Are Narcissists / “You Can Fall Down And Die” — Bobrisky Blasts Burna Boy For Berating Blac Chyna (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Peegre8(m): 1:15pm On Jun 13, 2022 |
9ja celeb na only mouth dem dey run, if na US burns boy go don collect tey tey. |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Kingozymandias(m): 1:15pm On Jun 13, 2022 |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by dfrost: 1:17pm On Jun 13, 2022 |
killmods: I understand. Reason why I never quoted him. Fact be say men plenty and dem no dey talk. Because when game start, na person wey ID dem go use count scores, xy or not, lord or not. |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by BabaIbo: 1:17pm On Jun 13, 2022 |
youngreezy: Burna Boy na vip dem run for am, you know that... Forget these long story, my point is "even if National Head or National CP/Korofo OR the Nat. Eye misstep(waka) enter wrong place/loaction, dem go collect." Make we forget all these past things and focus on more productive things. EOD. 5 Likes 1 Share |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by balladin: 1:18pm On Jun 13, 2022 |
Kingozymandias:You need help urgently |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by folake4u(f): 1:19pm On Jun 13, 2022 |
@pocohantas Them don dey cuss your favourite artiste. 1 Like |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Kingozymandias(m): 1:20pm On Jun 13, 2022 |
balladin: Ok |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Dangrace01: 1:21pm On Jun 13, 2022 |
Okunga: Shocking i swear |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by youngreezy(m): 1:21pm On Jun 13, 2022 |
BabaIbo:EOD for your pocket....make the wrong place/location go try burna boy,dem too go collect |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Otasikwe(m): 1:21pm On Jun 13, 2022 |
Toneypen247:omooh you funny small ooo 1 Like
|
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by dfrost: 1:22pm On Jun 13, 2022 |
Streetmovement: What Burna did was exactly what killed 2Pac. He jumped a frat guy without knowing who the guy was. Every finger pointed to Biggie and his crew because they had a beef, meanwhile it wasn't. I keep telling people. You don't know who the next person beside you is. If you carry local, the other person fit carry english. Respect all men. 7 Likes 2 Shares |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by teepain: 1:23pm On Jun 13, 2022 |
fkj950ax: He is culpable to the extent that he made a pass at someone's wife. He can be charged for acts capable of causing breakdown of law and order. He was not responsible for the shooting that took place but at the very least his action led to it. His action is inexcusable. 2 Likes |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Thomasankara(m): 1:25pm On Jun 13, 2022 |
Fuckingmallam45: Akon na baba na, he actually won in 2008,if e no win then Grammy na nonsense |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Otasikwe(m): 1:27pm On Jun 13, 2022 |
ogbuefi677:azugwu abi na waterworks bros i sught u true i miss Ai |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Thomasankara(m): 1:27pm On Jun 13, 2022 |
[color=#006600][/color] with this brazen attitude of his, I just pray Matawalle has not contracted a Ghanaian marabout to cast spell on him |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Streetmovement(m): 1:27pm On Jun 13, 2022 |
dfrost: Wotoporiously Speaking In all respect the game because na that same game get all the players including you wey dey follow play the game Your cappings come on board wotoporiously One bottle of gulder ultimate search for you, manchi wey know |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by dfrost: 1:28pm On Jun 13, 2022 |
youngreezy: Baba rest. Die this matter. He's not untouchable neither is anyone. Any of us fit fall anytime. It's a known fact. 7 Likes 2 Shares |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Quaddafi29: 1:29pm On Jun 13, 2022 |
I wish he goes to jail for 5 years but nobody can trust the Nigerian justice system anymore 1 Like |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Nostring: 1:29pm On Jun 13, 2022 |
Kingozymandias:pussy ass... U go chop beating wotowoto |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Otasikwe(m): 1:30pm On Jun 13, 2022 |
Akinsete19:monopoly of gangsterism please explaination need |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by dfrost: 1:32pm On Jun 13, 2022 |
Streetmovement: Baami I loyal. Na water I dey drink now oh. GP tank full 1 Like |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Kingozymandias(m): 1:32pm On Jun 13, 2022 |
Nostring: Dem never born the person GENERATION. |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Streetmovement(m): 1:34pm On Jun 13, 2022 |
dfrost: Wotoporiously speaking I caprison your caprison |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by theTranscriber: 1:34pm On Jun 13, 2022 |
Bignuell:real gangsters are trying to get out of it Only fake wannabes like the gangster life Ask 21savage 4 Likes 1 Share |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Nobody: 1:38pm On Jun 13, 2022 |
youngreezy:Let him move around without security if he is indeed hard. 1 Like |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by youngreezy(m): 1:39pm On Jun 13, 2022 |
dfrost:tah! common close your mouth,so you know say nobody be mountain you come dey talk like say the people wey go come for am Na God...dey use "any of us fit fall"stale line... |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Nobody: 1:39pm On Jun 13, 2022 |
Nostring: Lolzz imagine that he-goat. 2 Likes |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Nobody: 1:40pm On Jun 13, 2022 |
Kingozymandias:Na you be mumu idiots, being proud of being dumb...make he try this without security let's see. 1 Like |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by dfrost: 1:43pm On Jun 13, 2022 |
youngreezy: I'm sure not I quoted you in an abusive manner but all the same. Enjoy your game, game master. 1 Like |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by youngreezy(m): 1:43pm On Jun 13, 2022 |
Fairmedia:how una dey reason?he is a celebrity,all celebrities both the hardest gangsters work with security so this your opinion no count...but in terms of Street hardness,if you know any hardman wey you get,go call am make em go try burna boy den you go no say him get men too |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Kingozymandias(m): 1:43pm On Jun 13, 2022 |
Fairmedia: Lol security? Smh |
Re: David Hundeyin Blasts Burna Boy by Angelfrost(m): 1:45pm On Jun 13, 2022 |
dfrost: Master, I dey peaceful o! Na these Nairaland urchins dey push person to the wall! 1 Like 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)
"Mr Chruchill 1min Man" - Cossy Ojiakor Mocks Tonto Dikeh Ex Husband / Muna Obiekwe Imposter Accepts He’s Truly Dead, He Signs Out From His Account / Fan Does A Realistic Drawing Of Davido. "Dope, But My Head Too Big" Singer Says
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |