Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person (8802 Views)
| Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:05pm On Apr 14, 2016 |
okay, so a nigerian guy asked me out on a date and here in kenya all this guys get knacked so much by kenyan girls that nigerian girls be like trash to them.... so you can imagine how thrilled i was when fine naija guy dey beg me for a date. after begging me plenty times na him i agree o the guy was so nice, we went to one nice restaurant, had launch, saw a 7d cinema, and he even bought me some things. the sweetest thing was after all this he just got me a cab and i went home. not one mention of sex. when i got home, i did the usual and sent him a thank you message for the date.. we started chatting and one thing led to another and he asked me if i was a virgin. na in i come talk say yes o. next thing i knew the guy told me "i run away from virgins. i find them childish and annoying and it irritates me" i shock! me that was thinking he would be proud that fine girl like me can stilll be a virgin... okay so the thing behind this long tori wey i don write be say i just wan ask GUYS! WHATS YOUR TAKE ON VIRGIN GIRLS? |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by DANO1011(m): 10:12pm On Apr 14, 2016 |
Op talk true..... YOU BE VIRGIN? |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by 0ubenji(m): 10:14pm On Apr 14, 2016 |
I got nothing against dem mahn Lemme tell u a secret *looks both ways carefully* *leans 4ward to whisper* Its only the cassanova type of guys that dislike bae virgins.. Dey love smooth operations #96.32% confirmed |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:16pm On Apr 14, 2016 |
DANO1011:if i say yes nko? |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:17pm On Apr 14, 2016 |
0ubenji:ehnehn... isalie |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by vicstar(m): 10:20pm On Apr 14, 2016 |
u virgin?
|
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:21pm On Apr 14, 2016 |
Lol..... ![]() ![]() Waiting for his comments*Yes u* *Spreads__mat__under__a__cashew__tree* |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:23pm On Apr 14, 2016 |
7D cinema at Thika road mall, nairobi.. Cool. To the topic. I respect them and if I have the chance, I wanna marry one. Cc: wildflame, saintsamurai, breadandbeans, smellymouth, hallack, bqlekan.. What ya'll take on this |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by DANO1011(m): 10:24pm On Apr 14, 2016 |
demiladegold:the I will congratulate you, cause you just made me believe a tortoise has a tail. |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:28pm On Apr 14, 2016 |
DANO1011:sidown there.... |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:32pm On Apr 14, 2016 |
SANDOSKI:lolz.... no let cashew fall on top ur head o |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:33pm On Apr 14, 2016 |
AirSultan:The guy is.....wait is he crazy?? Abeg bae thank God eh because He just saved you from a fox in sheep clothing. |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by DANO1011(m): 10:35pm On Apr 14, 2016 |
demiladegold:let me just obey the order, I don't want to spoil someone's night. |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:36pm On Apr 14, 2016 |
Hallack:and to think i was even praising him in my mind for not asking me to follow him home after d date chai |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:37pm On Apr 14, 2016 |
DANO1011:lolz...... oya ansa d question |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:42pm On Apr 14, 2016 |
AirSultan:aaarh i love virgins |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:43pm On Apr 14, 2016 |
demiladegold:Lol.... Swithrt.. The breeze wey the blow for under this tree no be here oo.... This question make sense? *close my eyes, still waiting for his comments * ![]() |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:44pm On Apr 14, 2016 |
demiladegold:Some guys think virgin girls arent easy to control so they take on the nearest easy prey. Gerrit? |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:45pm On Apr 14, 2016 |
demiladegold:He wanted to hunt u 4 sex thats it. |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:47pm On Apr 14, 2016 |
guys oya come in here o mediapace, peeparty, imdharay, assklicker, mrcork, joecutie, d9ty7, forap, thavybe, ronald4lif, seunny4lif, peeparty virgin or no virgin |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:48pm On Apr 14, 2016 |
Hallack:am i allowed to call them cowards? |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:50pm On Apr 14, 2016 |
SANDOSKI:i sense trouble for this guy ooo make i quickly go pray so that he answers correctly |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:50pm On Apr 14, 2016 |
WiLdFLame: |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:52pm On Apr 14, 2016 |
demiladegold:Nope, 'animals' would be fitting enough. |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by nepapole(m): 10:53pm On Apr 14, 2016 |
Op....i like ur dp..gimme d nombr of that girl on ur dp. |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by seunny4lif(m): 10:54pm On Apr 14, 2016 |
Father forgive her cos she don't know what she mentioned me for ![]() I'm still under 13 years oooooooh My mom must not hear this ooooi ![]() |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by peeparty(m): 10:54pm On Apr 14, 2016 |
![]() |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by D9ty7(m): 10:54pm On Apr 14, 2016 |
Just here to read comments. By the way, demiladegold, are you contesting for the Miss Nairaland crown? Don't say NO |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:54pm On Apr 14, 2016 |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by Nobody: 10:57pm On Apr 14, 2016 |
AirSultan:Lol,, where do you wanna see virgin and marry?? Unless you book one small girl down when she's still around 5 years,, you'll just have to pay for her bride price and go back to pick up when she's 18 ![]() And for the OP,, I think the reason why the guy left you is that,, virgins have to be blended to make everything work out well- I mean the Mouth Action and stuffs, he's gonna be the one to introduce you to those stuffs and I doubt it if he's got time for that And besides,, OP la virgin, la bend ![]() |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by demiladegold(op): 10:57pm On Apr 14, 2016 |
girls abeg no vex.... ure nt left out come and give your opinions refiner, jadekitana, redgem, ellacute45, estherfabian, kingcheezypuff, cassieblake, myfantasies |
| Re: Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person by seunny4lif(m): 10:57pm On Apr 14, 2016 |
I'm virgin too I have neva see woman breast b4 exp my mom own when I small sha ![]() |
Woman’s Hot Pants Confuse Police Who Think She’s Walking Unclad In England • Should I Tell Him About His Cheating Girlfriend??(confuse) • This Big Boobs Eh I Wander How She Dey Feel Sef • 2 • 3 • 4
Cambridge Uni Students Pose Unclad For Raunchy ‘Best Bum’ Competition (18+ Pics) • MEN!! If She Says Broke Guys Don't Deserve Pvvssy, Reply Her With THIS!! (Photo) • Top 10 Ikwerre Celebrities. Number 1 Will Suprise You



