Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,539 members, 7,812,673 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 05:20 PM

Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' (67986 Views)

This Is Why I Will Never Trust A Woman Again / I dont think I will ever love any lady after I become rich and successful. / “I Will Never Marry Or Date A Nigerian Woman Again!” (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by kharyhordhe(m): 12:01pm On Jan 21, 2020
KEVIND:
26 year old Isa Sulaiman Panshekara wey wan marry 46 year old American citizen Janine Sanchez tell BBC for exclusive interview say e no fit love any Nigerian woman again after wetin e don taste.
"Di truth be say our women no sabi wetin be true love, it is either dem dey eye somthin or dem get plans but if white woman tell you say she love you, bros she mean am from di bottom of her heart."

Di former barber say fear catch am small after Hisbah and DSS invite am go dia office but say na just advice dem give as per say media just dey carry im news anyhow.
Di couple first meet for Instagram about one year ago.

"We meet after i start to follow her for instagram and if she post pishure i go like am, den afta small time I come see say some Yahoo boys dey try scam her, so I send her message say make she no mind those pipo so dat tin come attract her, e show her say na honest pesin I be. Na dat one first attract her."
"From dia we come dey chat wella, video calls and na all dat one lead us to this level wey we dey."

On whether dem don sleep for di same room since she come Kano 6 days ago.
"We no dey sleep for di same room, i dey stay with her till night before i go tell her good night, even dis one wey we dey do (small hugs and holding hands) pipo dey tok tokless of sleeping togeda."
Isa say im family don agree for am to marry Janine and by March di wedding go hold before im and im wife move to America.
"Afta di wedding for March by God's grace na US straight for dia I go get work, go back to school na just secondary school i stop and hopefully get soccer team wey i go play for."

On her part Janine tok say dis na her first time to visit Africa and she happy with how pipo dey treat her. She say e sweet her for belle say Isa family don gree for dem to marry.
"I don meet im family more dan 100 of dem and e sweet me say all of dem gree for us to marry, many of dem neva see white woman before, na so dem come dey play wit my hair, dey touch my hand."
Di chef for California wey dey work for Afghani Restaurant, say she dey go back America next month before she return by March for di wedding.

"I dey go back by next month and i go return for March for our wedding before me and am go move to America finally."
Finally Isa yan say im love wit Janine na proof say true love dey exist for social media and e good make pipo dey try dia luck.

https://www.bbc.com/pidgin/tori-51182231
check my signature
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by WildChild00(m): 12:02pm On Jan 21, 2020
Love is blind
Love is wicked
Love knows no boundaries
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by theNOISEmaker: 12:19pm On Jan 21, 2020
Randy100:
Comedians everywhere. Jealous for somebody marrying his mother. Hanty calm down.
oga you're jealous

7 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Randy100: 12:45pm On Jan 21, 2020
theNOISEmaker:
oga you're jealous
noise maker.

1 Like

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by ayusco85(m): 1:04pm On Jan 21, 2020
Quality20:
Will for those of u who aint lucky to marry oyimbo, there r Niger ladies just across d border n they make good wives

Which country be that
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Kingluqman(m): 2:45pm On Jan 21, 2020
Heroclitus:
The guy looks like one PSG centre back
Look am well... na like Gueye grin

2 Likes 1 Share

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by kilojoDesigns: 3:41pm On Jan 21, 2020
its like this is the way, Man needs true love too cry

4 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Barzinime(m): 3:42pm On Jan 21, 2020
You wey be Jewish Nigerian nko? grin grin grin
sonofanarchy:
she's not even pure White Def. She's an Afghan American no wonder

4 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by cybug: 4:34pm On Jan 21, 2020
kernniejay:
Yahoo boys right now…

You no well cheesy grin
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by cybug: 4:35pm On Jan 21, 2020
O boy! March far o

Better do this thing sharp sharp and follow her go before winchy winchy people make her change mind

6 Likes 1 Share

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by somehow: 4:53pm On Jan 21, 2020
sonofanarchy:
she's not even pure White Def. She's an Afghan American no wonder
who told you this?

1 Like

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by sorepco(m): 6:32am On Jan 22, 2020
Becos for say she work for Afghani restaurant she be Afghani,?. Since when Afghanistan people dey Ansa Janine? So if I go work for Ghana company for Lagos I don become Ghanaian be
day?

sonofanarchy:
she's not even pure White Def. She's an Afghan American no wonder

5 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Amotekun777: 10:18am On Jan 22, 2020
He should go marry his fellow Terrorists from Saudi and all the other muslim nations! BASTARDS! angry

6 Likes 1 Share

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by JeffreyD1(m): 10:19am On Jan 22, 2020
kernniejay:
Yahoo boys right now…

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Nobody: 10:19am On Jan 22, 2020
Nigerian ladies of today are a disgrace and a shame to humanity

9 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by HQuadreal: 10:19am On Jan 22, 2020
Sabi boy!

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Enemyofpeace: 10:19am On Jan 22, 2020
Especially Bola146
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by ignis: 10:20am On Jan 22, 2020
LordKO:
Altruism isn't exclusive to the Western women (people) alone, some of our women are also altruistic. So, it amounts to mental parochialism for anyone to cast aspersions on all Nigerian women. Egoism doesn't know neither race nor gender.
See grammar

6 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by EmekaBlue(m): 10:21am On Jan 22, 2020
Y not....white kpekus and na she go dey pay ur bills join


E sweet na....i cant fit blame him

3 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by pacespot(m): 10:22am On Jan 22, 2020
So his case don reach BBC, i hate the kind of publicity on what should be private matter in one's life. What a world

6 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by oshaosha2014(m): 10:22am On Jan 22, 2020
At least he found someone who can treat him right.

Randy100:
Shameless and lazy young man. It is not as if she is marrying a 19 years old American model.

2 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by 2shure: 10:22am On Jan 22, 2020
Well sha,no forget one thing. Yankee wey dey sweet u so,na woman's land. Man no get say for yankee o. Black o,white o. One silly mistake,u go old for jail.say no to slave trade..
Eve of rough rhyders that year.


https://www.youtube.com/watch?v=zm3wsHstlAc

2 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by IJEYdiamond(f): 10:22am On Jan 22, 2020
What business is Efcc and that locals...have in someone's relationship....

So if it was a southerner will the locals be involved or more like enforce Sharia

2 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Illusioneffect(m): 10:23am On Jan 22, 2020
Can't anyone see this is photoshopped
How will this fake news be on BBC?
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Fisher007: 10:23am On Jan 22, 2020
Lol he doesnt understand the game yet.

Nigerian ladies.are full.of entitlement mentality. You need to capitalize on it and use it to your advantage. That is how you handle Nigerian ladies. They always want something and they feel they are entitled to it because you have shown interest.

You will pick her up and drop her at home. Take her out and make her feel good. Buy her what.you.can.afford. Now in.her mind she feels she can just ask.for.more. Lol make unimaginable demands because you like.her. demands she or her parents cant make or.keep up.too

She will.never appreciate all the effort, you put into getting the.car in.good condition.
Your.fuel in.the.car with AC blowing her head. (Girl way be say na fan dey her house.)
Your finance or money.you spent on.her. your time and.attention you dedicated to her for that.day.
Your ability to pick a good outing.venues to make her.feel special.

All this, she didn't spend a dime.but wont still.appreciate it because she feels entitled. simple

She will just appear and think she can act any how and demand for more.

That.is why most guys use and dump them. Their body counts will make.you.realise most are just public toilet or community urine house.

So learn and observe my brothers. They are all so.entitled. simple.

18 Likes 4 Shares

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Xisnin(m): 10:23am On Jan 22, 2020
MedicH:


A nigerian woman is altruistic to you only when she your biological mother. Anything else you're dreaming.
How is this an altruistic relationship?

2 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by dalass(f): 10:23am On Jan 22, 2020
Randy100:
Shameless and lazy young man. It is not as if she is marrying a 19 years old American model.

grin
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by fk002: 10:24am On Jan 22, 2020
Atleast he is better than all these Yahoo boys that are marrying their ancestors age mate
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Nobody: 10:24am On Jan 22, 2020
falcon01:
This BBC pidgin sef. Na official pidgin be that!
No mind dem, na Hausa pidgin dem dey take yarn news
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Xisnin(m): 10:24am On Jan 22, 2020
Macsjebs:
True, majority of Nigerian girls don't know what love means, their love is always attached to something....

Congrats on finding true love cash my guy
He is jobless, the bold is more important to him.
Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by hopevalley: 10:25am On Jan 22, 2020
This guy must have seen hell in the hands of Nigerian babes. Click on the links on my signature to know how to make 3 million naira as soon as possible.

3 Likes

Re: Isa Sulaiman & Janine Sanchez: 'I No Fit Love Any Nigerian Woman Again' by Nobody: 10:26am On Jan 22, 2020
lol

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

Photos From Dynamix Magazine Pool Party In Lagos That's Got Internet Talking / Woman Exposes ‘Pastor’ Who Sent Her His Unclad Photos / The First Surprise Birthday I've Ever Gotten

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.