Ladies!!! I Don't Understand This Habit - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Ladies!!! I Don't Understand This Habit (4236 Views)
| Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(op): 7:44pm On Mar 18, 2020 |
When a lady spent a night at a guy's place,why do they normally leave early in the morning before everyone even wake up?I don't seems to understand. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by donbachi(m): 8:06pm On Mar 18, 2020 |
Cos she snuck out to be with him and will also sneak back into her house before her parents wakes up. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 8:14pm On Mar 18, 2020 |
Even me sef dey wonder dat thing. All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background. Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by ubunja(m): 8:16pm On Mar 18, 2020 |
Because they are vampires |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Sundrus: 8:20pm On Mar 18, 2020 |
Lol... U want make neighbors start to dey shout olosho...u no know say na uncivilized country we dey |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(op): 8:36pm On Mar 18, 2020 |
Maryjane001:Lol ahswear..I rememba wen i dey skul,naso one gal spend nyt for my place,d next morning wey i wake up,i no see her for my side.I even go check toilet.Omo i first dey fear..I think say na ghost i carry. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Raydans: 8:43pm On Mar 18, 2020 |
This is mostly done by runs girls. They wake up before you do, some will wake you up and leave very early as possible under the shadows of dawn |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by MYZOLE: 8:47pm On Mar 18, 2020 |
JentuPrinz:@OP...take these two videos as a short course to understand women a little bit..... But please, take the second video more serious ooo https://www.youtube.com/watch?v=2thHxKsu-LU Take the below one more serious https://www.youtube.com/watch?v=3-1d9D-62Tg |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 9:38pm On Mar 18, 2020 |
Maybe she doesn't wanna be seen with you is regretful & doesn't wanna look at that face any longer than it is necessary or most probable, she's just being respectful of...whomever. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by MrBrownJay1(m): 9:45pm On Mar 18, 2020*. Modified: 10:55pm On Mar 18, 2020 |
its known all over the world as the WALK OF SHAME... and majority rather do that when nobody is awake. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:35pm On Mar 18, 2020 |
![]() Maryjane001:Don't lie you've done that before ![]() |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:37pm On Mar 18, 2020 |
JentuPrinz:Don't worry bro you gon carry 1,one day ![]() |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:51pm On Mar 18, 2020 |
See question. Won't they go to work? If its a real relationship, she should would mostly come during weekend and not be leaving so early except if it's during the week when she has to go work. But I guess the one you guys are talking about is your bed mates. Not a serious relationship. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tonymegabush1(m): 12:18am On Mar 19, 2020 |
When next she come around. Ask her ![]() |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by ClassicMan202(m): 4:04am On Mar 19, 2020 |
Maryjane001:Next time go sleep for the door so that you go ask her when she dey comot... |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Rhymer2020(m): 4:30am On Mar 19, 2020 |
Maryjane001:for that your hostel Dem fit rich like four bobos wey dey razzle am ClassicMan202: Maryjane001:for that your hostel Dem fit rich like four bobos wey dey razzle am |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by femi4: 6:13am On Mar 19, 2020 |
Maryjane001:same way you usually sneak into your spiderman house |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:34am On Mar 19, 2020 |
XhosaNostra:.. he said it's an habit .. it's not just a one girl thing . Missy |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 6:38am On Mar 19, 2020 |
koffos:Who gives a shìt? I said what I said. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:43am On Mar 19, 2020 |
XhosaNostra:.. OK .. keep saying that |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 6:43am On Mar 19, 2020 |
koffos:Sure will. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:46am On Mar 19, 2020 |
XhosaNostra:.
|
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by BIGGIE121(m): 7:10am On Mar 19, 2020 |
if she leaves early that means she is an olosho. na only olosho dey leave man house early in the morning. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 7:20am On Mar 19, 2020 |
JentuPrinz:Na PROSTITUTION naaaa. They leave very early, since that's what most of them do for a LIVING. MOST Ladies now engage in HOME DELIVERY SERVICES. - They Rise Early, so as meet up with other clients. - Many also do so, to avoid being termed prostitutes. - Others do so to avoid being seen by their suitors. - Finally, most ugly Ladies are chased out by dat time. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 7:32am On Mar 19, 2020 |
No comment..
|
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by missimelda01(f): 7:45am On Mar 19, 2020 |
You carried a sex worker and you expect her to stay and clean your apartment or something? Your girlfriend cannot act like that, except she has an emergency or work. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by imiski(m): 7:54am On Mar 19, 2020 |
Thats what happens when you date underage. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tapout(m): 8:10am On Mar 19, 2020 |
Maryjane001:na una type dey leak babe nudes. wetin u wan use the girl face do?? na because of people like una wey guys dey play music high when dem dey with babe. Cos instead make u mind ur business , u go dey patrol lodge dey find where something dey sub. When u come find am, u go come go broadcast am. In essence, the loud music no go let u know weda something dey sub or not, e go leave u in suspense. U beta change that habit, na perverts dey get that kind habit. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 8:15am On Mar 19, 2020 |
Tapout:I don't even want to even c d gals dem face. Wu dem epp. My problem is dat music they always play when someone want to read or sleep in peace. Sometimes I dey japa go my friend hostel go sleep |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(op): 10:16am On Mar 19, 2020 |
EVILFOREST:Lol...D last sentence got me like.. |
| Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tallesty1(m): 10:18am On Mar 19, 2020 |
You can relate well with what the OP is saying if you're a Catholic that doesn't miss morning mass. No matter how early you're, you will see them hurrying home like they went to earlier morning mass. Y'know, that kind 4am mass I didn't know why when I was a kid but now I know that they're returning from over-night mass. |
Ladies, I Want To Beg You, Dont Marry A Man With Low Self Esteem! • Why I Walked Away From 3 Ladies I Had Interest In. • Please Help!! My Girlfriend Can't Change From This Habit. • 2 • 3 • 4
How To Know If A Girl Have Stopped Liking You • Men Must Have Sex At Least 21 Times Per Month Too Prevent Prostate Cancer (SEE • Just Take A look At This Post From A Nigeria Girl
is regretful & doesn't wanna look at that face any longer than it is necessary
or most probable, she's just being respectful of...whomever.
na because of people like una wey guys dey play music high when dem dey with babe. Cos instead make u mind ur business , u go dey patrol lodge dey find where something dey sub. When u come find am, u go come go broadcast am. In essence, the loud music no go let u know weda something dey sub or not, e go leave u in suspense. U beta change that habit, na perverts dey get that kind habit.