Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,434 members, 7,830,186 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 05:31 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies!!! I Don't Understand This Habit (4059 Views)
Why I Walked Away From 3 Ladies I Had Interest In. / Please Help!! My Girlfriend Can't Change From This Habit. / Ladies I Have A QUESTION: What Will You Do If You Had A PEN!S For A Day? (2) (3) (4)
Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(m): 7:44pm On Mar 18, 2020 |
When a lady spent a night at a guy's place,why do they normally leave early in the morning before everyone even wake up?I don't seems to understand. 2 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by donbachi(m): 8:06pm On Mar 18, 2020 |
Cos she snuck out to be with him and will also sneak back into her house before her parents wakes up. 5 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 8:14pm On Mar 18, 2020 |
Even me sef dey wonder dat thing. All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background. Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa 9 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by ubunja(m): 8:16pm On Mar 18, 2020 |
Because they are vampires 2 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Sundrus: 8:20pm On Mar 18, 2020 |
Lol... U want make neighbors start to dey shout olosho...u no know say na uncivilized country we dey 13 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(m): 8:36pm On Mar 18, 2020 |
Maryjane001: Lol ahswear..I rememba wen i dey skul,naso one gal spend nyt for my place,d next morning wey i wake up,i no see her for my side.I even go check toilet.Omo i first dey fear..I think say na ghost i carry. 6 Likes 1 Share |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Raydans: 8:43pm On Mar 18, 2020 |
This is mostly done by runs girls. They wake up before you do, some will wake you up and leave very early as possible under the shadows of dawn 1 Like 1 Share |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by MYZOLE: 8:47pm On Mar 18, 2020 |
JentuPrinz: @OP...take these two videos as a short course to understand women a little bit..... But please, take the second video more serious ooo https://www.youtube.com/watch?v=2thHxKsu-LU Take the below one more serious https://www.youtube.com/watch?v=3-1d9D-62Tg |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 9:38pm On Mar 18, 2020 |
Maybe she doesn't wanna be seen with you is regretful & doesn't wanna look at that face any longer than it is necessary or most probable, she's just being respectful of...whomever. 1 Like |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by MrBrownJay1(m): 9:45pm On Mar 18, 2020 |
its known all over the world as the WALK OF SHAME... and majority rather do that when nobody is awake. 2 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:35pm On Mar 18, 2020 |
Maryjane001:Don't lie you've done that before |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:37pm On Mar 18, 2020 |
JentuPrinz:Don't worry bro you gon carry 1,one day |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:51pm On Mar 18, 2020 |
See question. Won't they go to work? If its a real relationship, she should would mostly come during weekend and not be leaving so early except if it's during the week when she has to go work. But I guess the one you guys are talking about is your bed mates. Not a serious relationship. 8 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tonymegabush1(m): 12:18am On Mar 19, 2020 |
When next she come around. Ask her |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by ClassicMan202(m): 4:04am On Mar 19, 2020 |
Maryjane001: Next time go sleep for the door so that you go ask her when she dey comot... 3 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Rhymer2020(m): 4:30am On Mar 19, 2020 |
Maryjane001:for that your hostel Dem fit rich like four bobos wey dey razzle am ClassicMan202: Maryjane001:for that your hostel Dem fit rich like four bobos wey dey razzle am 2 Likes |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by femi4: 6:13am On Mar 19, 2020 |
Maryjane001:same way you usually sneak into your spiderman house |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:34am On Mar 19, 2020 |
XhosaNostra:.. he said it's an habit .. it's not just a one girl thing . Missy |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 6:38am On Mar 19, 2020 |
koffos: Who gives a shìt? I said what I said. |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:43am On Mar 19, 2020 |
XhosaNostra:.. OK .. keep saying that |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 6:43am On Mar 19, 2020 |
koffos: Sure will. |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:46am On Mar 19, 2020 |
XhosaNostra:.
|
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by BIGGIE121(m): 7:10am On Mar 19, 2020 |
if she leaves early that means she is an olosho. na only olosho dey leave man house early in the morning. 1 Like |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 7:20am On Mar 19, 2020 |
JentuPrinz:Na PROSTITUTION naaaa. They leave very early, since that's what most of them do for a LIVING. MOST Ladies now engage in HOME DELIVERY SERVICES. - They Rise Early, so as meet up with other clients. - Many also do so, to avoid being termed prostitutes. - Others do so to avoid being seen by their suitors. - Finally, most ugly Ladies are chased out by dat time. 1 Like |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 7:32am On Mar 19, 2020 |
No comment..
|
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by missimelda01(f): 7:45am On Mar 19, 2020 |
You carried a sex worker and you expect her to stay and clean your apartment or something? Your girlfriend cannot act like that, except she has an emergency or work. 1 Like |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by imiski(m): 7:54am On Mar 19, 2020 |
Thats what happens when you date underage. |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tapout(m): 8:10am On Mar 19, 2020 |
Maryjane001: na una type dey leak babe nudes. wetin u wan use the girl face do?? na because of people like una wey guys dey play music high when dem dey with babe. Cos instead make u mind ur business , u go dey patrol lodge dey find where something dey sub. When u come find am, u go come go broadcast am. In essence, the loud music no go let u know weda something dey sub or not, e go leave u in suspense. U beta change that habit, na perverts dey get that kind habit. |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 8:15am On Mar 19, 2020 |
Tapout:I don't even want to even c d gals dem face. Wu dem epp. My problem is dat music they always play when someone want to read or sleep in peace. Sometimes I dey japa go my friend hostel go sleep |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(m): 10:16am On Mar 19, 2020 |
EVILFOREST:Lol...D last sentence got me like.. |
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tallesty1(m): 10:18am On Mar 19, 2020 |
You can relate well with what the OP is saying if you're a Catholic that doesn't miss morning mass. No matter how early you're, you will see them hurrying home like they went to earlier morning mass. Y'know, that kind 4am mass I didn't know why when I was a kid but now I know that they're returning from over-night mass. 1 Like |
I Turned My Fiancé’s House Into A Guest House After We Broke Up / Love / Should I Keep On Sacrificing Myself To My Family Or Shd I Stop.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |