Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,822 members, 7,813,704 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 04:46 PM

My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) - Autos (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) (36933 Views)

Indian Hemp Found In A Fairly Used Car I Bought, Please Let's All Be Careful. / ⚫⚫ Planning To Buy A Car❓Got The Car VIN/Chassis Number❓Run It With CarGuideNG! / ♻️ Get To Know The Car Accident History Before You Buy♻️ +234-8060365068 ♻️♻️ (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by Psalm126: 7:48pm On Jul 25, 2020
Everybody dey type "following"

Make me sef follow them embarassed

Anywhere belle face grin


#following

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by zeestone99(m): 7:50pm On Jul 25, 2020
Abeg we go like Mr labie contact o

2 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by Bbbwings: 8:03pm On Jul 25, 2020
this man sef grin
we no dey do seasonal film here o
complete the story sharp sharp
no time grin

9 Likes 1 Share

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by Eldemmi(m): 8:08pm On Jul 25, 2020
oya following

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by Jubreal19: 8:13pm On Jul 25, 2020
This car is still on car 45 for sale 1m

Who we go trust now for lagos.

Mo 4 o.

11 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by Highhhio(m): 8:26pm On Jul 25, 2020
jacobjamie:
bros ehn, the picture wai the guy advertise na when him been buy the car like 5 years back oh lolss, me come dey happy say I want go check out one clean car, as me and my guy go see am in person, we just weak, it's like asking to be married to Beyoncé or Caddy B and they presented you with Oshomole or Obasenjo's Twin sister look alike.. Na how I felt be that
hahahahaha my brother sorry.

2 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 8:50pm On Jul 25, 2020
Whobedatte:
How much you spend and show us the final pics
Me sef wan upgrade my big daddy
Haba sad
bros I like the fact say u dey proud of ur car, and u didn't call it *Big for nothing * lol just kidding bro, I love that camry so much sha,I hope u know u can get an android screen for it, no be those yeye dvd screen oh,
bros sincerely Mr Labie never finish the car oh, na next week I go mobilize for paint job, , Sikkens paint, first grade, oven bake, world standard nai them talk say be the paint, that it's the best paint, factory paint, although it's way expensive sha,, I go dey Carey una along no worry, for now I will later post pics of interior and exterior as work dey go on, that's why it's called transformation no be for mouth (Android screen on a Big Daddy Camry)

7 Likes 1 Share

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by bfn1: 8:58pm On Jul 25, 2020
Mr. Labie, is he on Nairaland? Can you share his contact?

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 9:05pm On Jul 25, 2020
bfn1:
Mr. Labie, is he on Nairaland? Can you share his contact?
, Yes he is on nairaland, I met him here, I saw his advert here on nairaland of what he does so I contacted him, na so I take connect oh,
, but u no go wait till. I finish my story first? U na too dey rush person, now now u na all want number, make I finish post the final transformation pics first na, anyway see him contact screen shot below

6 Likes 3 Shares

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by onegig(m): 9:06pm On Jul 25, 2020
Oga drop the contact of Mr Laibe make i upgrade my Accord to 2020 version grin


Interesting story. Would love to see the end product.

I just hope you aren't doing any abnormal suspension lifts or adjustments.

3 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by decatalyst(m): 9:07pm On Jul 25, 2020
jacobjamie:
bros ehn, the picture wai the guy advertise na when him been buy the car like 5 years back oh lolss, me come dey happy say I want go check out one clean car, as me and my guy go see am in person, we just weak, it's like asking to be married to Beyoncé or Caddy B and they presented you with Oshomole or Obasenjo's Twin sister look alike.. Na how I felt be that

Ouch!

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by NnamdiChidi(m): 9:11pm On Jul 25, 2020
jacobjamie:
, Yes he is on nairaland, I met him here, I saw his advert here on nairaland of what he does so I contacted him, na so I take connect oh,
, but u no go wait till. I finish my story first? U na too dey rush person, now now u na all want number, make I finish post the final transformation pics first na, anyway see him contact screen shot below
enough hype

4 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 9:13pm On Jul 25, 2020
onegig:
Oga drop the contact of Mr Laibe make i upgrade my Accord to 2020 version grin


Interesting story. Would love to see the end product.

I just hope you aren't doing any abnormal suspension lifts or adjustments.
no oh bros, he isn't doing any thing on suspension,or adjustment, na just say i want change an ugly dead Nigerian use car to a brand new even more than Tokunbo if possible, which am on it, that my babe go love me die after the end product.

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 9:17pm On Jul 25, 2020
Abe make u na no cast me for my babe place oh, after Mr Labie finish the car, I dey present am as Brand New or Direct Toks to baby oh, cuzz I know say e get plenty guys wai get big eye for this Nairaland wai ready to spoil my show collect my girl friend, before them tell her say na one Mr Labie Transform the car like that,
ME I go Just Deny u na oh, na only u na know say the body of the car was like that before the upgrade, Una agree Before I continue my transformation Updates

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by peeps4u: 9:19pm On Jul 25, 2020
buygala:
Ogbeni, please share a pics of the vehicle's VIN stamp in it's battered state and later when work is done smiley ...With that, we can do our own investigations to know if your story is true...

We need to be sure this is not a marketing gimmick and that the car was actually fixed as alleged grin


No vex Sah...it's just that Nairaland Cartalk streets are joyless...People dey do and undo for here grin...so please pardon some of us for looking at this your story with side-eye grin

Is it necessary sha?

2 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by Collins4u1(m): 9:21pm On Jul 25, 2020
Okkk nah

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 9:22pm On Jul 25, 2020
NnamdiChidi:
enough hype
Bros no vex, No how person go talk about Nigeria no go mention Buhari, na how person go talk about Nairaland no go mention Seun or Gazzuz, Lalaticlacla, Nigerians no go fit talk about car no mention Corolla lol,, Talk about phone no Hype China IPhone with Nokia battery wai most of Una wai they Read this comment dey use, kissna how person go talk about big brother no hype Nengi and Laycon, na so I dey also talk my story, no be hype, na part of who make me they write this whole experience..

6 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by 2cribz: 9:23pm On Jul 25, 2020
Honda crv . Scrap.
Not even benz

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by peeps4u: 9:24pm On Jul 25, 2020
jacobjamie:
bros as I see estimate of all I want gonna spend, it's ended up a good buy, plus say e go even better pass Direct Tokunbo onto say, the 2011 Crv goes for 2.8 to 3.3M, without the Android screen and all mind u, I am spending all together 1m, buying the car and fixing both mechanical and body work plus upholstery and alllllllllll.... If u sale am for here 1.6m u na all go rush am, but I no sale lol, make u na go buy u na own lol kiss

You mean the total 1m includes the 630k for the car purchase?

2 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 9:28pm On Jul 25, 2020
2cribz:
Honda crv . Scrap.
Not even benz
Bros them no tell u say na small small? People wai dey drive Benz today no start with Benz, for the mean time wake we still dey manage the one God give us, we are thankful, at the end of my story u fit choose my Honda Crv to a Benz sef who knows?? kiss

24 Likes 1 Share

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by dadabashua1(m): 9:40pm On Jul 25, 2020
jacobjamie:

Bros them no tell u say na small small? People wai dey drive Benz today no start with Benz, for the mean time wake we still dey manage the one God give us, we are thankful, at the end of my story u fit choose my Honda Crv to a Benz sef who knows?? kiss
bros no mind am,ride on we de your back... grin

6 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by NaMe4: 9:45pm On Jul 25, 2020
From the pics I dey see for the 1st page, e resemble say you rebuy the car in parts

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by 3fcc: 9:46pm On Jul 25, 2020
I will tell your babe













I go away grin

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by Opperwezen(m): 9:56pm On Jul 25, 2020
Jubreal19:
This car is still on car 45 for sale 1m

Who we go trust now for lagos.

Mo 4 o.

This doesnt matter, some dudes dont take the ads down after a sale.

6 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 9:57pm On Jul 25, 2020
Jubreal19:
This car is still on car 45 for sale 1m

Who we go trust now for lagos.

Mo 4 o.
bros, it might be there, and the seller or poster no remove am for sale, well pls call the person if they will say the car is still available, then come back to quote me here as a big Lie Muhammed, I go dash u money, I see no reason why I should say what's not true, abi I go Get money from it? No, I didn't even know it was on Cars45 till I saw ur post, I got it here on Nairaland, anyway some people don't believe God is real, why should everyone believe my story, the story isn't for everyone, made this post just for people to follow my up my Experience since I got the car here, so we all could learn something from my whole experience at the end

28 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 10:09pm On Jul 25, 2020
Jubreal19:
This car is still on car 45 for sale 1m

Who we go trust now for lagos.

Mo 4 o.
bros, u see as the car fine for that picture for Cars45?, on seeing it in person was like 20 years after the picture was taken lols, which is another lesson we all should learn when buying a car online, it might just be the same car but not the present state at which the car is in, so always ask for present picture before going for inspection make u no waste transport money for nothing

8 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by peeps4u: 10:14pm On Jul 25, 2020
jacobjamie:
bros, u see as the car fine for that picture for Cars45?, on seeing it in person was like 20 years after the picture was taken lols, which is another lesson we all should learn when buying a car online, it might just be the same car but not the present state at which the car is in, so always ask for present picture before going for inspection make u no waste transport money for nothing

Oga, I asked earlier, is the 1m the cost of transformation alone or cost of car purchase inclusive?
Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 10:19pm On Jul 25, 2020
peeps4u:


Oga, I asked earlier, is the 1m the cost of transformation alone or cost of car purchase inclusive?
I got The car here 650k, here on nairaland, if u look at the negotiation pics and advert placement I sent, u will see he wrote 700k, but got it for that at the end of the day
Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by jacobjamie(m): 10:32pm On Jul 25, 2020
My baby's Birthday is coming up next month's, so when I asked her what she wish to have as a birthday present, she requested I get her the New Nokia 3310,I think it's about 16k or so, she lost her phone and told me she likes the look of the new model phone, most girls go say IPhone X or IPhone 11, so I felt she deserves more than that....

17 Likes

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by Homeboiy: 10:33pm On Jul 25, 2020
cool

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by awumen: 10:46pm On Jul 25, 2020
wey d car,bilko

1 Like

Re: My Experience with the CAR I Got Here On Nairaland(Total Transformation) by promotervickky(m): 10:54pm On Jul 25, 2020
jacobjamie:
My baby's Birthday is coming up next month's, so when I asked her what she wish to have as a birthday present, she requested I get her the New Nokia 3310,I think it's about 16k or so, she lost her phone and told me she likes the look of the new model phone, most girls go say IPhone X or IPhone 11, so I felt she deserves more than that....

Oga Jacob, you go invite us come the birthday o.

Courtesy: Cartalk Gurus & parrots grin

2 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)

We Facelift/Upgrade...BENZ/BMW/Audi/Lexus/Porsche/Toyota/Honda & More (4d Ceo's) / Speed Limiting Device (08182880902/08033539981) / 2014 Model Nissan Altima Sportz Toks Full Option

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.