Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 325 pages)
And he is there motivating thugs to disturb lagos |
See Dem yeye thing that have notin to offer I guess she want to be like them Tonto dike na E shock am ...na fake alert she wan use buy thing hahah her format no enter @womenareapes |
This pinkcoin madness don blow |
Brother you be Bart Simpson oo Imagine now after wasting money on a stupid naija gal ..if I were you I will travel.to Namibia or Congo and get a woman or even cotonou I don tell una many naija ladies of this generation are finished Even that ur new girlfriend no even sure ...just try let one of Dem give u a child and carry your child and train na so be the way u less they will currupt ur kid @womenareapes see brother wey mumu |
This kind lodge hostel na him someone wan stay read and not getting influenced wit opulence from Yahoo guys haha and oloshos go de visit this kind place ..so much distraction o Nice place to live as a student but you gonna meet different type of people If I de unit for naija I prefer to go rent house somewhere not staying in a hostel |
Story ...I de bang olosho and even chase big yansh almost every weekend Who cares about ur imaginary heaven and hell it does not exist |
His prayer won't work for me Concerning marrying naija gals |
Women are only good for cooking and sucking dicks - bizarre D12 |
Anytime I go ibadan again I must visit Amala Skye oooo Chei |
Girlfriend de one side but programing work that gives d money ...to use to sustain life is number one |
odinson1:Thank you boss You sabi Weller these naija gals are all psycho..just a sprinkle few are sensible I de pity guys wey de love for naija now especially wey de struggle ... The best way to gain from a woman na make she born for you first ..after that if she ean live her life like idiot na she sabi ..by that time her body go calm down small..if she de see the pikin ..yes some will still misbehave but as a man you got your kid ..and be happy ...and bang Dem de go around you @womenareapes ..three gbosa for this bros |
It's a good idea...I go like buy shares ooo So at every month I go de collect my profits |
This yeye country |
This one America go win am weller |
She is a feminist with no sense and a heart less person who don't understand her self |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 325 pages)
