Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 325 pages)
E don red for some big boys o Oya all Dem luxury life and olosho girlfriend go hear am Na now u go know who was d wisest saver and businessman when work de flow |
The girl that posted this is a very useless girl with such a lazy mentality Last word for Dem @womenareapes come and see dem Leezah:You are one of Dem lazy mentality girl how many naija girl fit feed their bf and which naija guy will stoop so low to get money from a low class naija gal dat has notin to offer Which married men are gay ..are u trying to bite d finger dat is feeding u hahaa Una don cast go sidon
|
Nigeria should just be serious toward it's citizens life |
Bifrost:Ohh Nigerian national team maybe there is a reason why they did not feature them |
Bifrost:Nobody cares about national anthem ok when playing video games lol People always skip that part People wanna game on bro take a chill pill |
Bifrost:Just imagine u saying this ..bro you know try what do u mean marketing strategy for the Nigerian market Sey na today Nigerians de play video games ...ask your self Nigerian music have gone global ok so they need to recognize us |
Many Lagos n all naija girls go wan de find LAycon about now Fake things now trying to be entitled to his wealth and as well as family friends who were never for him from day one Imagine tax people self don want come collect Dem own This life ehnn if u hold money everyone is for u |
The guy even wear dodorima shirt imagine na Dem Carey d aye tin for head na |
@womenareapes come and see this Erica that was denying LAycon now she want freindships because the guy na millionaire now |
MNDY:That is how these ladies do they know the truth but they will never tell it After all it's them that will suffer the future when them no see husband wey go out them for house Many are gonna remain single and bitter and as well turn to lesbianism and feminism lol |
Baba fryo is very talented but why is he depressed again Owu don hammer am too much ooo abeg make una do GoFundMe for am |
Never trust any hoe ..you see as this wicked woman wan kill this hustler Imagine why would someone pay such amount to kill her husband when she can use the money to do business |
Haaa free money baba do giveaway na ...u de gurk oo Bro your bank account have been used for wire fraud by someone that just it So better run to ur bank and report o |
Nigsrdumb:I know that I saw it on IG ..such a shame to our naija gals But poverty is not an excuse na as for mean not even loving any girls again I don't do love anymore even before iove I must look at the girl background and what she does Bro I can't marry a runs girl they are not good oo gone are the days when they change for good after marriage if they are lucky These days small fish brain gals have Invaded and now carrying it for head If you go inmessage app oh lord u go cry ...some are charging 30k to 50k on first chat imagine a girl demanding such money does she think money falls from trees Infact so many girls will run mad soon cos many yahoo guys will use Dem for rituals and we have been seeing them in social media small small |
Nigsrdumb:True bro abeg post Dem o...make sure u blur some parts Bro you said it all if I tell u how many I don Beng ...even the stripping business self follow strip clubs all in the rise Inmessage app tinder michat all girls are now working from.home Ashewoooo don plenty for house pass hotel ooooo it becoming worrisome One sign is the leg chain they wear ...lol |
you said it all almost all girls now are Into the trade Naija gals e don finish oo Na so Dem be right from time ...@womenareapes To me a hoe is a hoe ..don't use poverty as a means of excuse
|
Na Dem |
Lol Wayne oya over to u
|
That only what Nigerian girls know how to do Bunch of pest and leeches She no say e don finish for am na why she de jealous @womenareapes |
bolajirnd:Please message me PM and so we can exchange WhatsApp via email |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 325 pages)