Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 319 pages)
Golan007:Wat has Jesus name got to do with this Remember Jesus is fake as well |
na dem
|
See as prison de skysrapper imagine this maybe a private owner prison Omo e even fine pass una best skysrapper here for naija |
This generation of Nigerian girls are not marriage materials just forget them Oloshism and serial prostitution don finish Dem |
I aint got friends I only got snitches around me And hoes What do I do |
People swear don hold dis lastma guy |
Been there it's just one dry place jare those photos are just decieving o Only the GRA side and some other side are well organized these rest is just like every places in naija |
At 14 Dem don rotten ...imagine the way women have lived their life after when they matured n changed them go turn preacher Na so oloshism de start for some |
sacajawea:I mean the people that are being out of job nigga pls e get anybody wey money no be him problem |
Wahala de ooo |
Lucyspa:True the problem of ondo is it's too big in land area I have been to akure it's very serene n dry somehow Sha and idanre also the state is undeveloped o they should use their land properly |
I don Taya to de buy phones please |
NaijaOlosho:This guy you are too funny LOL Many NYSC na coded oloshos I I don jam some hahaa wahala de our society o I pity many university graduates Dem think say na by university these days it's how diverse you are you go take survive and earn |
One word for u and d gals
|
See as prison de in such area very far from town that how American prison are many of their penintetary are situated far from cities Very organized society Oga Woodberry just be happy you did not serve in naija jailhouse (well naija own for even better because in kirikiri and ikoyi ) people de enjoy also as long as you get money you no go suffer na booster cell you go de na.. someone told me that in ikoyi prison inmate are even richer than we walking free lol ..some de control business from jail ..chei say connect plenty there oo..in naija prison the only thing is you can't drink beer much and bang ur women .. it food plenty to eat if you can be buying each day and don't eat prison food So relax naija jail for me for better for these guys at least Dem go see Dem fellow naija G boys self de discuss further biz on how Dem go take make am again if Dem comeout lol But for Yankee you meet all kind of people in jail racist , gangster , psycho , gays , and u self go Taya but their prison system is d best and organize than our o |
womenareapes:Bro I don change am for am very useless gal spoilt And She just using feminism to cover up her lesbianism n olosho lifestyle she is a lesbian I exposed her na she carelessly talk sometimes to me on such I coded it .. This gal pretends a lot upon the love I show her she never loved me even if she liked me she never cared or prove it Instead she misinterpreted me just because she see a pic of me n a female friend who I don't have anytin with na from that day she start to prove say she too get boyfriend start to de post pic of herself of her university guys around I weak na so from that day she start to give me attitude online Na today I tell her all her doings and rebuked her Yeye things na be almost all of dese gals I will never help anything called naija woman again in my life |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 319 pages)
