Prinsam30's Posts
Nairaland Forum › Prinsam30's Profile › Prinsam30's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 372 pages)
Firstorderwizard:Not now, about 85mins U go dey see wrong calls from the ref na that time their eyes go clear |
This Pickford always calling for hydration break na only U dey the field |
This coach make change na |
Make England comot play ball Una dey defend |
kingsavage:Abeg make Una no make mouth too much oo shey Una knows say FIFA president dey there ba |
Wetin dey worry this Pickford na he nearly wan coz goal there |
reva12:Who tell U that one my brother game still dey ooo Wen we av the FIFA president present ok oo |
If England no go add to this goal their own don finish bcoz if FIFA president call the ref now game over for England |
What a beautiful goal |
Abeg na which country colonize Argentina |
COOL10:No be only angry messi nothing for him today ![]() |
geoworldedu:What has the dribble done to the game no be dribble dey win game ooo |
3kay945:Ok ooo make him bring him in on time oo |
heartofcity12:England controled that midfield wetin Argentina don play |
First half ended with a lot of tense |
This Rees no sabi anything abeg |
No shot on target yet from both sides |
Why this man no use saka for that right wing na |
Kalulu44:The same thing with me |
Today na today ![]() |
Na wa ooo this kind heat wey dey US so no be small ooo |
Aswear this ref go tire today |
Rayjay45:Especially Argentina too rough for my liking |
Today na fight ooo see as FIFA president dey fear dey watch this game |
This ref go get big work to do this nite |
Argentina is winning this one tonight, it is Spain Vs Argentina for final and Spain wins the final by demolishing Argentina |
I will prefer nwabali despite say the guy too dey do over confident, okoye too is good sha |
I will like Argentina to win so that Spain can deal with them for me |
This one too will be in their list of achievements, youth empowerment indeed |
Dem no born tinubu well to embark on that quest, that will be his doom |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 372 pages)