Business › Re: Fuel Jumps By ₦100/litre As Dangote Shifts $1.84 Billion FX Burden To Marketers by prinsam30: 7:34am On Jul 15 |
highchief1: my brother I tot this Dangote na human being.He is quick to increase but slow to reduce price.May God not give me money that will make me lose humanity. And who tell U say na Dangote get all this money wey him get, our politicians av about 60% of the money in Dangote account including tinubu, so if him do anyhow with those assets him go hear am and he will be broke for life |
Sports › Re: France Vs Spain: World Cup 2026 Semi-Finals (0 - 2) On 14th July 2026 by prinsam30: 10:05pm On Jul 14 |
Wetin France dey think B4, dem no dey watch Spain games, they literally have the best defensive mechanism in this tournament... I don't see England beating Argentina and I don't see Argentina beating Spain in the final, those guys are just too good defensively |
Sports › Re: France Vs Spain: World Cup 2026 Semi-Finals (0 - 2) On 14th July 2026 by prinsam30: 9:59pm On Jul 14 |
This one na complete fvck up abeg, France Una fvck up abeg |
Sports › Re: France Vs Spain: World Cup 2026 Semi-Finals (0 - 2) On 14th July 2026 by prinsam30: 9:52pm On Jul 14 |
Wetin France dey play like this na |
Sports › Re: France Vs Spain: World Cup 2026 Semi-Finals (0 - 2) On 14th July 2026 by prinsam30: 9:50pm On Jul 14 |
Na wa ooo |
Sports › Re: France Vs Spain: World Cup 2026 Semi-Finals (0 - 2) On 14th July 2026 by prinsam30: 9:43pm On Jul 14 |
Score this ball and rest mumu |
|
Celebrities › Re: Luxury Cars Are Good, But Help The Poor, Remi Tinubu, Tells Burna Boy, Davido by prinsam30: 5:45am On Jul 12 |
ebuk4real: Tinubu and his wife are really out to make the life of Nigerians miserable. But Ibadan media painted patience Jonathan as Jezebel but this one is worst.
Come 2027, Tinubu and his family will be sent packing. Chai Aswear this woman has no empathy comparing her to madam patience Jonathan is a slap on madam patience, Jonathan's wife is far far ahead of remi |
Celebrities › Re: Luxury Cars Are Good, But Help The Poor, Remi Tinubu, Tells Burna Boy, Davido by prinsam30: 5:42am On Jul 12 |
OGwales: By giving people 50k to start up kulikuli and corn business or what 🤷♂️🤷♂️🤷♂️ leave burna boy alone, no be government money him use buy moto. Their are politicians and business thieves who owns private jets Na U dey mind this shameless woman who can not advise her husband to do the right thing, I just tire for these people aswear |
Celebrities › Re: Luxury Cars Are Good, But Help The Poor, Remi Tinubu, Tells Burna Boy, Davido by prinsam30: 5:40am On Jul 12 |
This woman know how many project burna boy dey do across the country through the help of VDM. Let her go and advise her husband to start helping Nigerians instead rubbish |
Sports › Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by prinsam30: 12:03am On Jul 12 |
This Norwegian ar not serious to win this match at all |
Sports › Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by prinsam30: 11:31pm On Jul 11 |
Angelfrost: Hmmmm... Norway don score again o.
Kalulu44, this is precisely why Maguire should never be left out of any serious defensive set up. I don't even no why the coach dropped magwaya and mainoo wey him bring cum sef e no wan use the boy, make we dey watch sha |
Sports › Re: England Vs Norway: World Cup 2026 Quarter-Finals (2 - 1) On 11th July 2026 by prinsam30: 11:14pm On Jul 11 |
England is going home today |
Sports › Re: Spain Vs Belgium: World Cup 2026 Quarter-Final (2 - 1) On 10th July 2026 by prinsam30: 8:27pm On Jul 10 |
Why dem dey always play Shakira song for hydration break na |
Sports › Re: Spain Vs Belgium: World Cup 2026 Quarter-Final (2 - 1) On 10th July 2026 by prinsam30: 8:24pm On Jul 10 |
Abeg how did Belgium take reach this stage bcoz I no see wetin dem dey play ooo seriously |
Celebrities › Re: Ayra Starr Tries Aboki Roadside Bread And Egg, See Her Reaction ( Photos/Video) by prinsam30: 12:18pm On Jul 10 |
Yugoslavia247: Life funny oo
Person wey be pako go blow finish kon Dey try wetin dem use raise am
Life sha
Make God help us this is crazily crazy |
Celebrities › Re: Ayra Starr Tries Aboki Roadside Bread And Egg, See Her Reaction ( Photos/Video) by prinsam30: 12:16pm On Jul 10 |
So what do hu want us to do with this news now |
Politics › Re: FCT: 70 percent of projects I completed were awarded 16 years ago – Wike by prinsam30: 11:22am On Jul 10 |
To be very honest wike av tried his best |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:22pm On Jul 09 |
Wotowotoman: Wetin you subscribe for with 5,800 Naira? 🤔 Na Gotv ooo my brother |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:21pm On Jul 09 |
Amovingman: If na Peter Obi you called fraudulent dwarf bot for don ban you ooo  |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:19pm On Jul 09 |
ibtommy: .
Hate and arrogance have been your undoing for long. Let the man rest. Can you even lace his boots let alone spew out idiotic statements just to console yourself in your failed state. Abeg, shift. Either he wins the WC or not, he's done it before and has put his critics like you to shame. Go and join your idol in his crying chamber. I'm seriously happy tonite and at the same time tears of joy, oh France U av made my day and nite so beautiful, we CR7 fans are really happy and pain went straight to the camp of fraudulent dwarf |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:15pm On Jul 09 |
BlackViper: Since when has Moroco been a black nation? Who's talking about Morocco |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:12pm On Jul 09 |
|
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:10pm On Jul 09 |
Belurved1: Olise had a bad day today What did U just say   ? |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:08pm On Jul 09 |
|
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:05pm On Jul 09 |
The only black nation that's giving me joy right now, at least my 5800 naira I take subscribe today no waste at all |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:04pm On Jul 09 |
We CR7 fans can finally cry the tears of joy, shame and pain goes straight to the camp of the fraudulent dwarf |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:01pm On Jul 09 |
And it is finally over Weldon my African country FRANCE |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 11:00pm On Jul 09 |
Olis3 my guy, dey go front and back no dey tire |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:59pm On Jul 09 |
|
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:58pm On Jul 09 |
See football abeg very smooth that mateta na mumu aswear |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:55pm On Jul 09 |
This keeper no dey sabi play ball abeg |