Prosperous111's Posts
Nairaland Forum › Prosperous111's Profile › Prosperous111's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 39 pages)
I dey wait for our Nairaland pastor ![]() Over to you pastor Rightousnes AKA Holinessforever, ![]() |
This man go just dey prey on every unfortunate incidents Well nah God save him phone and the bike wey he carry go. Naija is not smiling |
Slavery self good pass this one Imagine waking up to work at 9am to 10Pm midnight for a 15k work |
The film go make sense die |
As I never dey the list E never complete and I no gree read am till it's updated ![]() |
NaijaCoverBlog:There are other news you could make money from. Stop hunting for bad news to attract audience. Nah automatic clickbait be that nah ![]() Every single day you dey drop at least 5 bad news. Nah wah for you oh ![]() |
NaijaCoverBlog:You no go shut up? Mr bad news cover ![]() |
PressMyButton:Be like say this one no understand wetin him dey talk? So it's right to grant amnesty for extreme terrorist like Boko Haram? ISWAP, and Fulani jihad bandits but it's wrong to grant an amnesty for those fighting for freedom in which 80% of them in prison wasn't even a criminal? Regardless tribes or religion please always go with the truth as it should be. I know the northerners would not like that news but thank God soludo no need any of una papa authority to carry out the process. Shut the Bleep up now before I shut it for you aboki |
Chai ![]() Shey depression dey involved old man ni? RIP to the dead |
![]() |
![]() |
Happy birthday to you and your one in a million We wey never get one in a hundreds go soon get one a million too |
Totilopussylick:No be lie sha ![]() |
This man go just dey cover death death up and down ![]() the death hunter ![]() |
This one one loot this madam property after her demise three years later of their marriage Nah contracts marriage be this oh ![]() |
The whole world is filled with frustration and depression If you look around the US their kids are exposed to drugs and peer pressure from their young age just like every Nigerian kids is exposed to making huge money at younger age. The problems here be say oyinbo parents no dey closed or related well to their kids once they're at the legal age of 18. Most of this kids are into drugs and gang shit. It's never because they're jobless because once you're an Americans you don't need to work from today to tomorrow before you can eat. I don't know if I am making any sense oh it's just my own observation oh. Make una no come for my head oh ![]() |
Totilopussylick:What more evidence do you need? Any person or organization that stand against the evil government are been killed, suspended or arrested. While the lover of bandits like Gumi, hell rufai and a lot more are getting immunity here and there. DSS are not making any arrest on everyone supporting the Fulani killer. DSS killed harmless people at igboho house for fighting for freedom of their people, They kidnapped nnamdi kanu from a far away country, but couldn't make any arrest on people like Gumi and hell rufai. Who control army and DSS in Nigeria? Only the people that benefits from this madness are in support of their government My question for you is this, how much do you benefits from this evil government monthly? |
Good for any terrorist ![]() How I wish buhari could be charged and prosecute like this when he leaves office. Buhari nah the GCFR of bandit, Fulani heardsmen and Boko Haram |
Okay o |
rayvelez:Nah that same man come Dey talk like a responsible leader now. Person wey dem supposed stone when he Dey talk am for stage. One of the main tools that brought that failures to power. All of them go still chop am belle-fu |
And we get president, governor, police, army and navy for this country oh ![]() |
Nah wetin you Sabi do pass dey kill sometimes Fucking another man wife at 2pm wey everybody don go hustle for money ![]() Nah broke man dick dey rise pass sha |
She no lie nah ![]() Clitocurrency dey cut money anyhow Just like how Dem fans give liquirose 14m and a car for birthday. I dey always tell my friends say if I be woman I for don buy house and cars |
Nah wah o |
This government won't stop disgracing us at the international phase. Why probing Google why you can just writes them to banned their accounts? |
Heavensent01:You're on point bro. |
After a lawless state their would be a violent breakout or a revolution that would change the constitution or divide the country. Whatever that’s coming up is what would set this country aflame and it would be the end of the evil government that drinks and baths in human blood everyday |
Imagine say everybody Dey loaded with better riffle Bandit go Dey kill unarmed civilians dem go come Dey form say dem hard, killing people that are sleeping in their homes at night, killing and kidnapping unaware citizens moving up and down. If bandit don know say gun Dey everywhere dem no go move up and down because that time nah dem go be the prey self. I just pity people wey Dey north sha because dem still Dey sleep with two eyes closed, if I Dey north now by now I go don buy AKs keep for house and use at night because the north is in a lawless state for now. Make everybody go brace up!!! |
You’re too beautiful to lack a man nah Why not register on badoo make boys chop your money small |
Nigeria no qualify so why una still come Dey disturb us about this World Cup now? ![]() Last last now nah that Ghana wey we no like we go support last last ![]() |
Make all this people just getat |


.