Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 216 pages)
Ani la ti gbadura gidi. |
y'all should just forget about that match and go spend some good time with ur gurlfiends just like i'm right now! ![]() |
Nigeria JAGA-JAG. Everything SCARTER-SCARTER. poor man dey SUFER-SUFER gbosa-gbosa GUN SHOT INNA D AIR! |
they'r all theives of the highiest level! ![]() |
@basildon1 some gurls wey go use'am as set up, shey na for dia boyfriend? or if b'cos of rapist, then does she knows that she'll be despoiled? . . .Omo mehn, dat condom of a thing sef don tire me. i don try make i figure out the real reason of the invention to that rubbish but i can't. even some gurls in naija no dey like guys to sex dem with condom, talkless of this rubbish. shey dem (gurls) go wear'am dey waka up and down abi on what INCIDENT are they to put it on? RUBBISH! just waste of material invention! |
@sessy as quote: "NIGERIANS PROTECT UR VOTE NEXT TIME" Sessy GOD bless u jare, u talk well. it's either i vote when the right person is runing for presidential campaigne or i'll keep myself away from voting. ***afterall, no be everybody for naija dey vote*** |
Infared as quote : "WE NEED HOPE AND NOT CONDEMNATION" And who is condeming nigeria? did u read any passage on my previous post where i condemned nigeria?Abeg talk well O! |
I'm not in support of sacking lagerback, but even if NNF wanna sack him, I DON'T WANT AMODU, SIMPLE!!! If a nigerian coach will take the position, then it should be SIA SIA! O TAN!!! my opinion, thanx! |
^^^All u have to say is maybe the %tage of Ethiopians doing it (prostitution) is lower than the %tage of nigerians b'cos i know, or even, if not that this is a public forum, i'll send 3 phone numbers of Ethiopian love-peddlers to u! so long as this world is concern no country is existing without love-peddlers in it. i'm not spporting dem but it's an old proffession and b4 our forefather's if love peddlers cannot be stopped back in those days then na who go come stop am? |
@Prittigrrr, may GOD bless u for that bible verse that u quoted! left now for who want's to believe to believe, and who doesn't want's to believe to carry on with his/her unbelieve and lack of knowledge. just like i said on my previous post, don't be surprise some1 will still send a post and will be praising the name of GOD to this so-called demonic act miracle baby. and i'll keep asking myself that, do they read/go through the summary or after reading the headline, they'll just post what's on their mind? ![]() Omo mehn, i tire O!!! and even sef i weak O! and at the same time, fall pity to the unbelievers May GOD help us all (AMEN!) |
Lagerback has no error on his early exit, some of d players are the problem. even a blind man can tell. Daz ma opinion! |
Tommorow now, na still we nigerians wey dey suffer the pains go vote dem in again. since i was born, i have never voted for any president and i'll never vote for any till i die! i'll only vote for myself by struggling to survive in this hardship that we'r going through in this country (nigeria) and for a better and brighter future for my children. |
Omo mehn, i just tire for this match, make i go play with my gurlfriend jare! ![]() |
U see, such topic like this, i won't like too much story on it, just drop ur word of insult and leave b'cos na wetin dem (the house of reps) deserver! no even start to dey xplain this one do dis, dis one do dat, d matter go dey vex me more and more b'cos, de more i dey read'am, de more i dey get more angry to doz bas.tards dat'r tryna ruin our gr8 conutry NIGERIA! ![]() but in an actual sence, what do we xpect when margutts and milipeeds are our leaders? NON-SENCE!!! ![]() |
^^^IVF treatments help with no sign of pregnancy? and a baby dat was born in the house of an harbalist u call a miracle baby? Anywayz, JESUS don talk'am b4 during his time on earth say pipu go dey do demonic magic in d name of miracles. all the so-called demonic miracle magic no be new thing to me again, but my only concern is doz dat believes in it! HE JESUS even said "BEWARE OF FAULSE PROPHET" and when HE saw that HIS pipu never hackened to HIS advice and continued with their evil deed that was when HE said "MY PEOPLE LACK KNOWLEDGE"! Everybody get his/her own life to live so whatsoever anyone wants to do/believe, he/she is FREE!!! |
^^^ So an advance in technology leads to a miracle baby? i laff in E-HONDA (STREET FIGHTER) uhm hahahaha (May GOD help us all. . .AMEN!) ![]() |
^^^If u know what the condom is all about u xplain it him na?. .his only asking a question and u'r insulting him. |
^^^Omo mehn, guy u don spoil dis interesting drama wey i dey enjoy from Lizzy babe and mama-gee. i've been following their post and decided not to post mine b'cos it might end the drama but now wey u don put head inside, i no know wether the drama go stil dey sweet like b4. well, as everything don be like this sha, and if u ask me i go guess say lizzy babe na arsenal gurl while mama gee na man united. (just guessing) Nice one from u gurls sha, i really-really enjoyed the arguement. ![]() |
Infared reason with the right side of your brain abeg, i'm tryna beef u oo, mind u, but i'm just tryna say that "AT THE MOMENT" that's what they feel like doing to make an end meet then maybe if they meet up, they'll quit the game for a responsible job. afterall how can u tell that 1 is a love-peddler if not for those that leaves in a hotel? dem dey write am 4 face?. . .A guy go hangout with em friends and they'll go for strolling. along the line 1 meets a fine gurl and after the conversation, they xchange BB pin, from there friendship don start be that oo. i believe each and everyone of us have a gurlfriend. how we go take know if she don do protitution b4? omo dis life is just a simple life, all we gat to do is just to ask GOD to give us the right gurl that's all. omo make we bone matter abeg, their's no big deal on it. who feels like joining the biz should join, and who doesen't feel like should "sojunu", afterall the they'r using their own body and not ours. like i said b4, i have dated 1, and she's now a married gurl with a blessed child. if anybody sees her on the way how can 1 tell that she has done such biz b4? omo make we bone matter abeg, everybody get em own for body. my own be say, i won't ask someone to join the biz just to make and end meet but whosover feels like playing such role, na she sabi and i CAN'T blame her, SIMPLE! Afterall, na our leaders dey pack our money go put 4 their private account for swiss bank, who dey talk to dem? ![]() abi doz love-peddler money no dey inside? ![]() |
Dis topic should be clossed, South africa has proving u guys Wrong! |
^^^Forget that thing abeg, how many years dem take send the 1000 death treat? ![]() even if he recieved death treat na just out of annouyance and not even up to dat dirty figure wey dem dey write. was that the reason he was giving 30 extra security?. . .abegi. |
Rubbish!!! will a gurl always go out with that rubbish? if yes, then why? if b'cos of a rapist then make u know say na day dreaming! Even a rapist cannot wait for a gurl to put on that rubbish b'cos he (rapist) will be in a hace to finish up and take off. abi na ur boyfriend u want usam for? . . .infact that person wey invent dat crocodile teeth condom never want talk the real reason of the invention. to me it's of no use. invent it and use it urself for ur own best known reason! |
^^^All dat 1 na for ur pocket. ![]() |
. . .Nothing wey person no go see for this world. . . and u mean say a gurl go wear dat thing? NAWA O! |
Today 22/06/2010 is d day for d super eagles 2 proove to world that nigerians are not 419. in 13 world cup matches nigeria has won 4, drawn 1 and lost 8. if we lose to s.korea, our record will be 4-1-9. so let's pray 4 d eagles. ![]() |
^^^Amen! . . .and may GOD bless u too for ur knowledge of understanding! U see, it's funny how pipu reason things this days, i don't just know what to say. don't be surprise that someone will praise the name of GOD again after all this post, just watch. |
^^^thanx for ur manner of response. ![]() i believe prostituting is not the right job to make an end meet but i can never blame some1 that is prostituting just to make an end meet b'cos that's what the person gat to do at dat moment to meet up. the peeps dat'r also supporting the ban have never tasted the other side of life, i believe if they have gone through such situation, i believe they'll even go more lenght to the prostituting. |
^^^sorry pls don't be annouyed, i'll like to ask u a question. . .did u read the summary of the topic? |
^^i agree with all what u said but i think ur eye dey decive u if u say we should replace Enyema. |
^^sorry just want to ask a question. . .are u tryna say D Ethiopian gurls were prostituting to make an end meet? Or if D other way round, den i see no problem with what londoner said, pls just wanna know and no beefing pls. ![]() |
All doz pipu giving praises to GOD about dis topic, i'll like to ask u guys a question. . . did u guys read the whole story about the topic or u just read d headline and decided to contribute d emptyness inside your brains to d topic? . . .or after reading the headline u just go through other pipu's post to read dia post comment, and after reading dem, u saw dat so many of dem were praising d name of GOD about d topic and decide to praise GOD also? . . .Omo mehn, i tire 4 some pipu O! can u imagine some are even xchanging word of insult to some1 dat was even tryna make dem understand dat d whole thing about dis topic is not true? and of which if dey go through d topic, dey'll find out dat d child is not a miracle child but came in a stu.pid way. even if u xplain dis story to a phsyco man, he'll come back to his normal sences and tell u dat, dat baby is not a geniune baby, and if truely u guys went through the topic and stil praise the name of GOD for what u comprehend. . . .well, dat 1 na una wahala sha, everybody get em own 4 body, but i'll advice us to read and understand a topic b4 posting b'cos i see no reason of praising d name of GOD on dis topic and even as i dey think sef, some pipu go still read d topic again and stil praise the name of GOD even after some of us have been tryna let dem know dat d baby did not com in a geniune way! abi na kaitaflu dey worry una? ![]() |
@Chrisbenogor Omo mehn, I ice for the man wey sabi. u get mouth die, apart from say wetin u talk about the topic na true but na the way wey u talk dapada (respond) all the rubbish wey dem dey talk against u. me i believe say some know the truth dem just dey wine u make dem dey hear more from u or to provoke u more and more. but if truely dem take the story as true come usam dey insult u, den i'll advice dem go to church for prayers b'cos i think someone has used their heads for ritual. naija matter don tire me o, and i even tire for some pipu wey dey exist for naija now. truely dem get miracle baby but pipu wey dey support dis topic say na true, na'em be say if we all dey for school now and we'r asked to define a miracle baby, so na dis topic una go write as miracle baby go give teacher? NAWA O! make una sorry o, but this 21st century una surpose don large eye by now. person wey get belle wey no know say she get belle, wey no go see doctor, and d worst part be say, the person no even go see pastor to even convince us say yes the baby is a miracle baby na'em una dey proud enuff open una mouth even dey say - GOD THANK YOU FOR THE MIRACLE BABY? . .just like somebody stated above but the person no finish am up so make i help am finish am b'cos i don hear dat talk b4. if satan himsef hear such abormination wey una say na miracle baby, satan go say "TUFIAKWA, THIS IS NOT MY HANDWORK ". . .so wetin satan say no be 'em handwork na'em una dey call miracle baby? dat means u guys need to go for brain surgery and the brain surgery sef i think if e go walk b'cos na somebody use una head do money so surgery no go fit cure'am, unless una go-go meet pastor for miracle healing. i believe say now una don know the meaning of miracle and the place wey e dey happen abi? *21st century some peeps are still dreaming ah, o ma se o WELL, E GO BETTER - na poor man prayer be dat but e go mature for some of us wey still dey dream for 21st century! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 216 pages)


or if b'cos of rapist, then does she knows that she'll be despoiled?
and at the same time, fall pity to the unbelievers 
