Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 196 197 198 199 200 201 202 203 204 (of 216 pages)
Useless politician leave important things to do, bone all the files wey dey office dey disturb innocent hustlers. ![]() |
^^xcersice some more patient for him (lars lagerback) not b'cos he's a white guy but b'cos it's too early to sack him |
What he did is not a big news to me, my only concern is to know how long his gonna spend inside jail and since the jail terms for him is 3yrs let's just forget about him until 3yrs time and think of something else b'cos, so long as this present existing creature is concerned, the whole crimes that u and i know about and even some crimes that we can't even imagin has all been commited by our fellow nigerians all over the world so this news is not a big news to me, all i care is his jail terms and now that i know it's 3yrs let's have it in mind that our fellow nigerian will be released in 3yrs time in south africa. thaz ma opinion, thanks! |
^^ U talk well. |
Enyeama all the way! hater's keep hating while he (Enyeama) keep making name for himself. |
All man with their wide mouth so dem fit spit out the rubbish wey full inside even if some peeps no like am. As for me the coach should remain and whosoever doesn't like it should go for a sky skirping without parashoot. |
Y'all should stop criticising the coach cos y'all ain't gat prove! |
I go for Sex before marraige cos before u marry a gurl u guys'll go through friendship proccess, and during the friendship both partners will taste eachother's skills on bed that's for real. Abi una go dey look eachother like mumu? . . .well sha, i'v xpirienced of a friend that has dated his gurlfriend for 5good yrs without sex but me i no fit do am OO. make i talk my mind b'cos i be human being. even cars a being tasted sometimes just to grease the engine, then why won't i grease my own engine also? ![]() Topic - Talkative all the way. . .any talkative in the house pls ![]() |
make una free whosoever feels like playing such role for her husband OO, no be how far na how well. Na love! Afterall 90% of pipu wey dey travel abroad for greener pasture na dia fastest wey to get dia papers be dat. |
Anything wey una like make una call dem but i still support dem till the end. |
fukk BBC what do they know about football? all they know about is current news and not analyse of football. |
@Truly Na una go bring question and na una go answer'am again. u say the coach made no changes until second half abi? had it been he brought in somebody in th 1st half and 2nd half TT and EACHIEJILE now came up with D injury and u are D coach what will u do?. . .who will u intend to bring in after D exit of kaita as th coach? waiting 4 ur answer. |
@wobinyan GOD bless u jare my brother, u talk well. leave all doz (just pass time with football) pipu make dem dey talk D rubbish wey full their mouth. "kill him, crusify him, sack him, all dis senseless talk na 4 person wey takeover the players with just 3weeks to W.C and nobody has ever given "EVEN" 1 reason the coach should be sacked! |
Make i ask again, why una dey drink panadol for the Oba headache? make una leavam na ah ah? ![]() east sef dey boil now with kidnaping, had it been dis Oba no come up with this idea i sure say una go dey blame doz kidnper's, but bini Oba came up with his own idea to stop the crime in "his state" and u guys kept drinking unneccessary panadol for his headache. Nna mehn, una own strong O. . . |
@medjai can u pls give me one xcuss why d coach is faulty? |
what we need is 2goals and pray dat pray that grecce will not score against argentina by dis magin we'r through. |
^^^They'r not stopping anything let's just apply our brain on their fraud-promo. Their's this word that says. . "IF A ROAD IS GOOD, THEY'LL RIDE ON IT 2WICE" and another 1 says. . . "IF U FALL DOWN, STAND UP ON UR FEET AND KEEP WALKING" but if u fall the 1st time and stood up, u fall the 2nd time and stood up. if u fall the 3rd time na person go tell u make u no waka for that road again? . . . Make una dey dia dey fool unasef. ![]() |
It's funny how Some of una no dey use una right side brain dey reason b4 una post comment. una plant seed today and una dey expect make that seed grow today, na jazz? Daz ma opinion! |
@Marutimo football is not all about personality or the club u play for, it's all about fitness and xpirience. |
^^ so do u now believe that PW will nomore ride on okada anymore? |
^^ And how are u sure that the best we'r gunna have is draw? ![]() |
Make una just get hope say naija go qualify i don't know y we'r all criticising the eagles. what about spain wey loose 1-0 against swiss shey that 1 no bad pass naija own even if them still get hope to qualify? what about france loosing to mexico 2-0 is that not another big loose to a very good footballer country? guy make we bone matter jare let bygon be bygon abeg. weda una likam or not i go dey rep naija dey go until they it's over. |
Ayorinde S Not the issue of fathers sin, when the father was alive they ruled together, now the father is no more any penalty that suppose to melted for someone who has done such act should be bored by him. But I sincerely pity for him because if his father is alive nobody dear him. Can u imagin wetin person wey dey pray for better nigeria dey talk?. . .so Ayorinde u dey pity for criminals? [color=#990000][/color] |
U wan collect the money go flenjor with ur GF abi? God don catch u today, Oya taste life inside ile ewon! ![]() |
^^Exactly! that's how it is everywhere. all those pipu supporting the ban is either some are outside the country or maybe they have cars or any means to make their transport easy, that's just the reason why they'r in support of it, but 1 thing i still believe is that okada can never be banned in lagos. that's ma word! |
^^ . . .and Kunu FC. ![]() @Exponental abeg tell me how the coach take get fault from that match abeg, i dey interested. waiting 2 hear 4rm u. |
kaita's red card against greece, so ROMANTI! |
Appology accepted, but i don't know how long we have to continue with this "SANI" problem ![]() 1st was SANI abacha. 2nd was SANI yerima. 3rd was SANI lulu and now it's SANI kaita. for how long we go continue with all this SANI emberracement? ![]() Well I forgive u sha! |
^^^Guy abeg xcersise some patient, right now i'm suffering from Kaitaflu. i promise to round up the runs ASA i get in touch with her. |
First it was "SANI" Abacha, Then "SANI" Yerima, Later "SANI" Lulu, now it's "SANI" Kaita. For how long sha we allow SANI(s) to soil the name of our country. . .? ![]() |
UNCENSORED! Poster i'll advice u to eat the FORBIDDEN fruit and make urself a name by becoming the 21st century "ADAM". |
Questions and Answer from TALKATIVE and QUIET GURLS. TALKATIVE ME - what's your name? - TALKATIVE = my name is talkative. ![]() ME - ![]() ME - can u hear the sound of my love for u? - TALKATIVE = yeah, sound's interesting! ![]() ME - ![]() ME - look in my eyes u'll see the love i have for u - TALKATIVE = yeah i can see D burning desires through your eye ME - ![]() ME - WOW!!! u sound so smart and active, what's da secrete? TALKATIVE = Cos ama talkative. ME - I'm loving it with chiks like this. ![]() QUIET GURL ME - hey gurl, what's your name? - QUIET GURL = Dumb. ME - ![]() ME - can u hear the sound of my love for u? - QUIET GURL = Deaf ME - ![]() ME - look in my eye u'll see the love i have for u - QUIET GURL = Blind. ME - ![]() ME - hey, i'm talking to u, why can't u say something - QUIET GURL = Don't u know dat Quiet gurls don't talk![]() ME - I'm hating it with chiks like this. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 196 197 198 199 200 201 202 203 204 (of 216 pages)

. . .well sha, i'v xpirienced of a friend that has dated his gurlfriend for 5good yrs without sex but me i no fit do am OO. make i talk my mind b'cos i be human being. even cars a being tasted sometimes just to grease the engine, then why won't i grease my own engine also? 




