Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 216 pages)
^^Hopeless and impatient 1's in NL. |
Well, make i just close my mouth jare i no fit shout! ![]() |
^^Thanx man! ![]() U know, u get pissed off when u see some people talkin trash about sometin dey know dey can't even train for it. |
^^Mind u i'm not saying what he did was right but it's 1 of the things that happens when u have bad leadership! |
^^Lose over which dirty betting? . . .Dem go dey ask'am to give dem egunje money say him (kaita) be star say dem be pako say dem dey roast, dem no get money to take chop and even money to take hang with dia chicks, say make 'em pity dem say dem be poor pipu. dem go com even claim say dem dey support'am right from when 'em stil dey under sia sia, say dem be 'em fan big time. u go fear-fear if u see fine motor na, even if na ur enemy dey inside, u go forget the emnity wey una two get go meet beg 'am money. Guy forget o, MONEY TALKS. big time! |
^^Dey did not send him there, he went to there with his own money he struggled for in nigeria. if things is in other in nigeria maybe he wouldn't have go to S.A at the 1st place so that was why i said it's the fault of our leader's b'cos they refused to make life easier and better in nigeria. when last did u hear that a foriegner was caught and jailed in nigeria for stealing? *wetin d person wan steal for naija sef?* shey na moluwe abi na danfo? ok, i don remember, KEKE NAPEP ![]() |
^^Help me ask O! |
^^And dey can never see him fall b'cos Allah is on his side. dey think football is all about kick and run, dey just sit down in their parlour to watch who kicks the ball and who's runing after the ball. fools of the highiest level. make una dey dia dey run una disgustin mouth, after the W.C, him (kaita) will go back to his club and his club will welcome him in even a bigger way b'cos it's not easy to be in the W.C and he's not, and won't be the last to recieve a red card in a crucial match. if una criticise'am (kaita) reach like this level, then when zidan was sent off in the final match between france and italy what did dey do to him? . . .TWARTS! |
U guys should chill, naigeria will get to the quater final level, why are u guys hopeless? . .RELAX MAN! |
make una no insult D guy again abeg. he has commited the offence and is now facing D jail terms so why insult him upon D 3yrs jail terms he's facing over there? abi na him be 1st person to steal? . . .make una leave am abeg. afterall na our leader's cause am. |
big time, we go qualify. who no like'am make 'em go jump from 100story building without parashoot! |
Na una sabi jare. wetin concain me? ![]() |
^^U talk well my broda, no be lie! leave all dis baked a$$ margutts make dem dey run dia wide mouth like liester generator. if dem see kaita now dem go forget all D rubbish wey dey dia wide mouth, dey ask'am (kaita) for money. peacocks!!! ![]() |
All of una wey dey wind una mouth like D way wey stripper's dey wind dia backside, if naija 1st score against korea now, na una go 1st open una mouth wey wide like hipopotemus dey shout GOAL! but D advantage wey dey dia be say, anybody wey carry dead body dey pass 4 road dat time go happy tire b'cos after una shout GOAL finish D loudness of D shout go wake D daed body up. so make una no make noise again, we all na flygerians and we know ourselfs wella. ![]() |
@mykali God bless u jare, leave all this baked a$$ clowns make dem dey talk rubbish. like say na everytime wey their gurlfriend request for money dem dey give am. so make una no expect naija to perform best all time, afterall no be only naija dey fukk up. other big countries also! |
I have dated a love peddler before and kini big deal? she was in PH and later came down to lagos. very fine and beauriful gurl. i was so surprised when i heard her speaking a very good english and asked her why is she on that job? and she replied and said she want's to further her education but her parents are not financially fit to support her so she gasto join the game. ) but she told me that, regardless that she's in the game to make money but she doesn't sleep with anyhow man that comes her way. she has a taste of men she sleeps with and not every men b'cos she knows her class of beauty. after sometime, she told me that she want's to quit the game but her colleagues ask her to continue. she said she's tired of the game that so many men do come to meet her and they said they'll like to marry her but she's not ready for marraige b'cos she stil want's to finish her education, and she asked me to give her an advice on what to do. (wetin u xpect Rano to do wey 'em no get cheddah to support? ) so i asked her if she's in love with any1 of those men coming 4 her, and she said yes, that the most richest man amongst all is ok, but not that good to her for marraige (for some reasons) but the one she love's most is a very handsome and decent guy, an inter state bizman. so i asked her if she has told any of them that she want's to further her education? and she said yes, that they all agreed and they promised to support her financially. so i told her to give up the biz and go with anyone of her choice since they said they'll allow her to continue her education and also promised to support her financially. so after that day i'v not gone to see her (for some strange reason) but we do converse on phone. so 1 morning she gave me a call and asked me to come and see her that morning in her hotel room ) so i check myself if i'v commited anything wrong. . .but NO! i didn't do anything wrong and their's time for me to go and see her and still make it to work that morning, so i said ok that i'll be with her a some few munites. when i got there, she has already finished parking her laugages and was waiting for me to arrive and see her for the last time before she leaves. so i was so surprised and asked her what happened? why did she park up her things? and she said GOD has answered her prayers, that she's going back to school right away that she wanted to see me for the last time b4 she leaves. ( finally, she was given some money to go back to school) mehn. . .i was so happy for her that morning oo, i even forgot that i was going to work that morning b'cos i know some xcuss to give for coming late. so i helped her and carried her things to the inter state bus terminal where she'll take a bus to her school. thank GOD for her life today, she's married and is blessed with 1 bouncing baby gurl. ![]() |
@bluetooth No! |
Kobikwelu - what is ur problem and what are u tryna say? ![]() |
^^Nottin to imagine! it's no big deal and they'll be released even b4 u no it. No be niaja we dey? ![]() situation like this makes me feel so proud to be a flygerian! ![]() |
Nobody should blame all D floping african teams, that's football 4 u. afterall ur opponent no come sale GRANUT 4 field. |
Topic - I also said italy will prevail against New Zealand but i was shocked with D result, so that's modern football 4 u! |
^^ "To da icon" your father! shey na me u dey show dat your dirty nyash? ![]() |
^^Definately D elephant's will win b'cos no animal can challenge an elephant. |
^^lol |
Ah ah *The Oba sef wey dem dey drink panadol 4 'em headache no knwo say dem dey exist O can u imagen * |
At the end of 90munite we go know what's up! |
^^kaita wound! |
^^^Until den. |
^^ I'm stil in support with nigeria but Put the red card apart, we played absolutely non-sence. rubbish. Even New Zealand will comfortably win Greece. |
^^Den what is D need that u were impressive but couldn't win? . . .Na possession we go chop? ![]() |
And Jesus said to them. . "he who has not commited sin ever since he/she was born should 1st cast a stone" and they all left with shame on their faces, both big and small, both beautiful and ugly. I'm still waiting for D baked a$$ saint wey never sin since 'em mama sh!!tam out make 'em be d 1st to stone kaita, den we go know say D person na real saint, not a baked a$$ 1. but everything y'all margutt did nothing to him, den i go know say y'all wanting him to be dead deserve to be in the worst part of hell with severe burning. |
^^ As easy as the word "EAZY". Just get urself the "E" and u'll be giving the pasport. now isin't that EASY? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 216 pages)


. . .Dem go dey ask'am to give dem egunje money say him (kaita) be star say dem be pako say dem dey roast, dem no get money to take chop and even money to take hang with dia chicks, say make 'em pity dem say dem be poor pipu. dem go com even claim say dem dey support'am right from when 'em stil dey under sia sia, say dem be 'em fan big time. u go fear-fear if u see fine motor na, even if na ur enemy dey inside, u go forget the emnity wey una two get go meet beg 'am money. Guy forget o, MONEY TALKS. big time!
make una dey dia dey run una disgustin mouth, after the W.C, him (kaita) will go back to his club and his club will welcome him in even a bigger way b'cos it's not easy to be in the W.C and he's not, and won't be the last to recieve a red card in a crucial match. if una criticise'am (kaita) reach like this level, then when zidan was sent off in the final match between france and italy what did dey do to him?
so i helped her and carried her things to the inter state bus terminal where she'll take a bus to her school. thank GOD for her life today, she's married and is blessed with 1 bouncing baby gurl. 