Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 216 pages)
Good Girl: The Nigerian government should form a Commission of Inquiry to address this phenomena because it has clearly become a national disaster which calls for some urgency. You'll see another couple soon. Watch the space.The fvck is ur bizness? Does that stops u from gettin ur err'day meal? Why som pipu no dey mind dier biz sef? ![]() |
[quote author=Stella_Bella]People like you make my blood boil. Mr rigtheousness. Stop putting sand sand in this guy garri nah. Why u wicked like this. America immigration, uk immigration and developed countries dey view this site. People like you will make them deport him and turn him to arm robber in nigeria. I hope im catch you and choke u with your half blokous. Nonsense reality.[/quote]Loool |
Omo ehn, but una dey try gan o! Me, i stil dey reason how i go take walk up to a girl on the steet n start conversin with her. Imagine a girl wey fit no be anytin for her area go com c a handsome guy wey dey talk to her for road, she go com dey pull yeye levels wey no geh head. While u no go kno say for her area, she be "mstcheeew". Abeg, i no geh tym to toast gals for road jare. |
Omo ehn, but una dey try gan o! Me, i stil dey reason how i go take walk up to a girl on the steet n start conversin with her. Imagine a girl wey fit no be anytin for her area go com c a handsome guy wey dey talk to her for road, she go com dey pull yeye levels wey no geh head. |
KateSpade: My life would have to hit some serious lows in order for that to happenOk o! Wish u the best. |
juicymoney: [color=#000099][/color]hi friends, i just graduated from the university and about doing my nysc service, my only problem i never knew wat it is lyk being in love, or maybe is it becos i'm scared of heart breaking ladies .,pls guys i need ur help 2 help me hook up with a nice girl dat stays in lagos 4 a serious relationship, she can hook me up wit dis number 08065668538, i just pray my wish is granted here, add me up on 2go wit dis number 2, thanks for ur cpncernVisit the "money-for-hand-back-for-ground joint na... |
And when did "kissin" became a cultural thing? ![]() Ah! Som pipu with dier question shaaa! |
Only if my wife cannot concieve. But if she can, then, ama go pay monthly homage to the parentless children. I pray God help me with the monthly finance. But why do i have this feelin that even if i have a child from my wife and stil decide to adopt, I will love the adopted more than my bio. child, why? ![]() Well... Only God knows. |
Idowuogbo: Bebe how far ? Abeg ignore d oluwerey poster, he's up hia talking jargons as always.I see ur halo, gal. ![]() Ehen, Idowu, i for lyk discuss somethin important with u o, what say u? |
bennyraz: ogugua ko. Odudua ni.Lol |
NOTHING! Absolutelty nothing! Not all men can find the center of gravity of a woman while piankin. And if the vibrator can do that better for her, then, why bother? |
^ Lol Make una free d guy na...? |
chikk: u're a confused man. U dated a woman for 6yrs and u make this statement? Who then are u going to marry and how long do u intend to date the person. Infact, wickedness is more like it cos from what u just wrote, she's not the right woman for u to marry. Yet, u want to keep her. Till when pls? And who'll marry her after u don useless her finish? Mtcheeeeew!!!Useless how?... Toto no get metre abeg! No be pornno stars dey marry?? OP, bone dat gal jare. She don get anoda doctor wey dey cure her sickness. Na dier way be dat! Just move on to the next person. tiniyata: Young man if ur babe want some space, U̶̲̥̅̊ give her d space. 6 years of constant missionary style, why won't she get bored. Why not Try some 69, or reverse cowgirl, or even scissors or wheelbarrow aπϑ see if she won't be the one beggin aπϑ U̶̲̥̅̊ will be the one wanting some space. Mr man upgrade jor, U̶̲̥̅̊ too dull. I even think you're better off aloneNo doubt, na u dey help am hold touch/lamp if im dey piank im galfren, cos... I see no reason how u take land with such conclusion. |
Ah! Omo, I cant fit read all those epistles, abeg o! But, the thing is, since her husband had the lever to use hot pressin iron on her, meanin, that man can kill someone. So, if that woman was my sista, NO MATTER WHAT HAPPENED, that man must DEFINITELY be killed silently. No doubt! |
Fine! Let him be! Or else, believe u me, u'll be surprised wakin up one mornin with him by urside, and keep wonderin and ponderin how it happened. Speakin from expirience. |
Na dier lyf. |
^^ No mind doz doubters. Dem no get faith say dem go get dat kain money for dier entire lyf. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 216 pages)

