Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 25 pages)
They know he is a dullard. They are smarter than him. Na dem customer him be |
If truly Aketi said dis don't expect anything good from him. E mean say him Don accept defeat. Why did u contest Wen u knew u won't perform beta? Why do we keep having comedians in dis party called APC? |
If truly Aketi said dis don't expect anything good from him. E mean say him Don accept defeat. Why did u contest Wen u knew u won't perform beta? Why do we keep having comedians in dis party called APC? |
If truly Aketi said dis don't expect anything good from him. E mean say him Don accept defeat. Why did u contest Wen u knew u won't perform beta? |
D experience wey dey sink our economy go inside deep blue sea? Bukola Saraki spoke i heard everything he was saying d only thing I heard frm Buhari s budget rubbish was d prayers he started with. How president go dey talk wey him followers no go dey hear wetin him dey yarn? |
Na Jonathan suppose dey preach dis Gambia gospel |
He caught Obasanjo with Aisha |
Keep appealing Fayose will keep winning u and ur so called master |
Fayose u too much. Oya go use ur ATM for bank road , dem Don unfreeze ur account . No skin pain governor |
D guy no send una o. He is busy with his father Christmas stuff. Dis man have always been winning Apc in AL his battle with dem |
What is dis one saying? |
Asari where have u been? We Don dey look for u Buh Bubu said u were hidding |
Who is talking? We go Don forget say there was even an APC government by then. So Mr drunkard stop giving urself high hope |
Mr Dullard forget Nollyhood face our Security and Economy. We didn't vote for u to come and begin to Censor our movies . Who send u make u watch African Magic "NAKED ROMANCE " ? |
Mr Dullard forget Nollyhood face our Security and Economy |
Am not surprised Aisha was dropped to d kitchen and other room . Hausa and Fulani ruling us. Yoruba Leaders for how long r we going to continue to be enslaved to dis groups? Come to d Southwest u keep calling dis people Mallam and Aboki , seeing dem as useless and foolish Buh they keep sleeping with u,getting u pregnant giving birth to dsame Nigeria. Our Leaders keep selling us out |
Pinnick Na Yahoo plus guy o . Cos e jus dey carry our sport dey carry enrich him own pocket |
Go Joshua d man with d Lion 's heart.YES U CAN!!!!!!!!!!!!!!! |
So parents can't fit talk again cos FG go withdraw them kids . Which image dis govt get self ? information minister,,,,,,,,,, proffesor of lying . Sport minister ............PhD for drinking. Nff chairman...... Oga for boxing d Falcons. D president ........ GCON Dullard . Oga we go continue dey talk as long as we r still living |
Onigbese!!!!!! Solomoni omo Dalung San owo awon omo lomo |
This is a shame!!!!!!Dalung ND his president dey molest Champions. |
We hear say una go band 10players,coaches and officials because dem rubbish una.Una mention Fransisca Ordega say her name will never be heard in d falcon s camp again. Who inside una fit carry hand beat chest say him go watch next Superfalcon match?Talking as if Na dem get d air wey dem dey breathe. Work and get paid Na him dey hear o no b work and b banned!!!!! awon olori buruku somebody. We r watching dis Yeye govt where una dey drive us go |
I dey wait for d day wey Channels abi TVC go show me where dis politician children dey vote. Abeg make una see wetin person grandpapa and Apc leader dey talk for mouth ? Dis people no get quality of leadership at all.Dem no get our interest for mind. They are just there to cause more problems for our country. Make we dey kill ourselves for una abi make una own children dey Yankee. |
Dalung u r a very useless minister working with a dullard. Una for no send dem to d tournament since u una no believe in dem |
Nff and sport minister dey jolly for dem houz and dis babe went thru Al dis pain when? Do u guys have conscience? To pay dis our Champions again nw Don cum become problem for una abi? D way we r going in dis country nobody will want to represent Nigeria in any tournament again. You can imagine u have champions in dsame city with d president and all dis magomago dey happen oga BUBU not saying anything.Abeg if d load wey u dey carry for head heavy pass u Biko drop am. Nothing is working in dis country under U BUBU |
Rohr where have u been? U r a friend a brother a father and a coach to dis laids. I forgot , a boyfriend and even a husband to d Falcons cos u also paid dem a visit. I just pray dis unless government will not frustrate ur effort |
Seize ke? Falcon una dey para o. Make una catch Dalung and pinnick comot dem boxers join dem boxers with d Trophy. correct set of ladies !!!! |
Na dis same FRSC dem wan dey hold fire arms? So if say Na gun dey una hand una for shoot abi? we r washing o sorry we dey watch |
D thing wey dey vex me sef b say d King of Morroco sef no send say person dey bow |
We still nid Vincent.It will enhance high level of competition. Incase of injury we won't have to b worried about who is coming in. Alampasu is good Buh we can't use him in competitive matches for nw. If Vincent is coming back won't d eagle's camp b divided? |
Abeg where dis man dey live? always on d street so I begin to wonder if him dey go houz. I go ask mama Deeper. Cos even d kpomo and fish wey him dey buy him dey carry am reach houz? |
Oga Buhari se o fe pa wa ni? When r we going to start getting good news about ur government? Even d N power I was thinking after d two years contract una go settle dem with money. Make dem go into business? Abeg where 30k wan reach for dis ur government? How person wan save inside d 30k ? make Devil cum catch d person make d person dey leave for inside Ado Ekiti . Gbese de ni yen,!!!!!!! |