Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 25 pages)
Pre-marital sex is encouraged in my country o. Teenagers Oya o Buhari don open gate for una |
yemsai:Am in Ado |
Shehu Sani . Honestly I for prefer make we vote cos i feel say Shehu Sani na senator wey stand out |
Yes only in Nollyhood movies |
Toh Trump ti be re o. When una finish produce d arms una go wan test am abi? |
Op we no sabi Hausa o. And for d Police wey shoot , e b like say Na him village winch possess am. |
What r u high on Dalung? |
At d govt houz on Thursday? What a Governor !!!!! Govt houz open to okada men. Okorocha I saw ur pix on okada of recent. Okorocha pls try dis stunt |
D red-light is Danger |
Is Fayose nw a Bishop? |
Whites ehn!!!!! Abeg who is d most powerful black man before Obama? If Obama is ranked 48th |
A minister indeed |
MMM participant. Exactly what we ve been talking about dis guy must b MMM participant .He is running mad o make una hold am |
Dsame Kashamu that was sponsoring PDP na him dey talk like dis? Politician r deadly . If u see dem see snake first kill dem before u go for d life of d snake |
Amen |
Sir Wat happened between Nigeria ND Morroco? I ll b sitting on a long thing if I ask u dat |
Red capped minister Abeg if I no blame FG Na who I go blame? U guys forgot to tell us dat u might just b a failure while u were coming on board. That ur performance will depend on what u r going to meet. Budget minister we were beta before u came on board people r suffering cos of d change Apc brought to us. YES We asked for change Buh we weren't specific |
We weren't expecting d FG to agree with us Buh We know say our money dey inside sha |
Personal photographer to imo state governor followed him with a bike too? Apc r full of fake script jus like Nollywood and Bollywood. Fayose wey dey do am we know it dat he is a born actor. Na him lifestyle b dat |
Until dat name DISCO is changed. Disco light no b and off d thing dey go? Una call company disco and una dey expect stability. Mbanu!!!!!! |
The personal photographer to imo state governor him to carry bike follow Rochas? Apc Na d headquarters of Nollywood and Bollywood. Yeye script na him full una hand . Fayose Al d way dat one na born actor agbero for real |
Villarreal's team B pls |
They know he is a dullard. They are smarter than him. Na dem customer him be |
If truly Aketi said dis don't expect anything good from him. E mean say him Don accept defeat. Why did u contest Wen u knew u won't perform beta? Why do we keep having comedians in dis party called APC? |
If truly Aketi said dis don't expect anything good from him. E mean say him Don accept defeat. Why did u contest Wen u knew u won't perform beta? Why do we keep having comedians in dis party called APC? |
If truly Aketi said dis don't expect anything good from him. E mean say him Don accept defeat. Why did u contest Wen u knew u won't perform beta? |
D experience wey dey sink our economy go inside deep blue sea? Bukola Saraki spoke i heard everything he was saying d only thing I heard frm Buhari s budget rubbish was d prayers he started with. How president go dey talk wey him followers no go dey hear wetin him dey yarn? |
Na Jonathan suppose dey preach dis Gambia gospel |
He caught Obasanjo with Aisha |
Keep appealing Fayose will keep winning u and ur so called master |
Fayose u too much. Oya go use ur ATM for bank road , dem Don unfreeze ur account . No skin pain governor |
D guy no send una o. He is busy with his father Christmas stuff. Dis man have always been winning Apc in AL his battle with dem |