Realmi's Posts
Nairaland Forum › Realmi's Profile › Realmi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 54 pages)
alphaNomega:oh...no wonder |
Campus life dey sweet sha ooo |
This ur question no balance at all Wat has dancing got to do with sex Na dance una wan dance for the other room.... The twerking is just to lure u, no be say she sabi anything |
Religion of peace indeed .. |
All this ladies that marry cultist.....what exactly was the goal of the marriage Is it to breed more cultist or wat...how will she explain the man's death to the child ![]() |
The woman gather mind sha Wat if the evil the guy is trying it prevent befalls her for interfering ![]() Some people just dont have sence |
We happy for u oo But they need to return that house help to where they brought her from Any househelp wey don dey see man na time bomb Any househelp wey don dey form clique na sniper It is better to send them away wen u see this signs Make devil no ho use u |
Wetin u no understand The text has explained itself |
Settle it with their management Not bringing it here....no tarnish the man image It's not nice |
E don red |
Even women don join the league Wat a man can do..women can do better ![]() The remix of Aba women riot go soon happen with the way things dey go for that country called Nigeria |
Make I dey learn So in a nut shell....illiteracy has an advantage in marriage ( from ur write up) The only thing I can say is, Marriage is not a course that is being thought in school It is an institution on its own....it is a school that u attend only wen u are married......so we can say every married couple were illiterate ( before they entered the marriage institution) before marriage Education and marriage are two different institutions entirely... Na pride dey worry some couples...and pride is not just for the educated....illiterates too have pride in them |
Try pay back.... Because I noticed wen people need money, they do their face like pussy cats Wen it time to pay, they turn to a lion |
Healthy |
They dont want to tempt u |
BigYash:ur guy leave u for married woman...because e be like say the matter pain u.... No worry God go judge am ![]() |
Senomi:please dont oo, I am happy u dont That is if u are saying the truth ![]() |
Hayee:my mind is telling me u are one of the women..... |
Datikwerreboi:experience talking ....no let them catch u sha oo.. women no get Joy these days oo and try dey use condom E get why |
Who is the author of the novel please |
![]() She said she wants someone that owns a house She said u should build one ( have u built it, NO She said she will not marry u until u build the house You got angry and sent her out ( by urself oo) She obeyed u and left Now u are feeling like calling some one that gave u a condition that u have not met U want to call her and tell her u love her( like she is not aware) na love go build the house wey she need Instead of u too be thankful to God for removing this obstacle from ur life.. u are thinking of how to reconcile with the obstacle Guy, wat exactly is the colour of your problem ![]() |
Who go inherit the millions |
U dey reply on Nigerian man promise .....e be like say u new come this country By the way, if u are truly fasting, dont u think u should rely on God for wat to eat instead of man? With this ur action, hope u are not shifting ur faith fro God to man |
Babe wey street guys dey run her matter for incomplete building E reach ur turn, u carry am go ur house |
Guys come and answer oo while the men sit and observe |
I know many men will rush to say yes Wen in the actual sense, dey were just gullible |
Any man that can control his anger in that situation can rule Nigeria Because E NO EASY |
They have overwhelmed Nigeria already |
DryMouth:so ur own trans is loading too |
holocron:I wonder where Tony dey like this sef ![]() |
Are they both in love with u at the same time |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 54 pages)
..

