Romance › Re: Group Sex by Realmi: 10:16am On Mar 25, 2022 |
And these are the leaders of tomorrow |
Romance › Re: Why Do u Stop Loving The Person U Were Madly In Love With by Realmi: 10:14am On Mar 25, 2022 |
Any wey concern love I don commot my hand |
Romance › Re: Elephant Was Caught On Camera Smashing Slay Queen Yansh Video/photo. by Realmi: 10:10am On Mar 25, 2022 |
|
Romance › Re: She Can't Marry A Barber by Realmi: 10:00am On Mar 25, 2022 |
She has every right to make her choice...
Mid 20s, small pikin still dey worry her
Give her another 10yrs
There is probably another guy in the picture that she is comparing the guy too
Her problem is peer pressure, allow her to mature a bit more |
Romance › Re: Pls I Need Ur Advice, I'm Tired Of Relationship by Realmi: 9:59am On Mar 25, 2022 |
Only God can advice u
If u are tired then use the door
No come here dey seek advice |
Crime › Re: Three Siblings Disappear From Abuja School, Teachers, Proprietor Detained by Realmi: 9:54am On Mar 25, 2022 |
Nigeria is messed up
Even educational sector is not left out |
Crime › Re: Oyo NURTW Threatens Bloodshed, Alleges Attacks By Park Managers by Realmi: 9:52am On Mar 25, 2022 |
Atleast Mc no get hand for this one |
Crime › Re: 28-Year-Old Nigerian Man Jailed For Raping Woman In The UK (Photo) by Realmi: 9:51am On Mar 25, 2022 |
Una still carry rape go the abroad |
Crime › Re: Nigerian Man Reports His Dealer To The Police For Selling Him "Fake Weed" by Realmi: 9:49am On Mar 25, 2022 |
It's like reporting to ur wife that ur side chick did not show up after collecting transport fare  |
Crime › Re: A Man Using His Wife As A Punching Bag by Realmi: 8:26am On Mar 25, 2022 |
Why is she still in the marriage
I dont pity women like this
Safety first abeg |
Crime › Re: Lagos RCCG Pastor Orders Arrest Of Man Who Shared Testimony In Church - Family by Realmi: 8:25am On Mar 25, 2022 |
Wahala dey |
Politics › Re: Touting: Anambra Has Defeated Agberoism; Lagos Still Sleeping by Realmi: 8:37pm On Mar 24, 2022 |
They have just spoil work for zubby |
Politics › Re: Ebele Obiano Bows To Pressure, Tenders Apology For Attacking Bianca Ojukwu by Realmi: 8:36pm On Mar 24, 2022 |
mana123: Na now her sense don return. Alcohol is too bad Mgbeke Market woman. why una wicked like this now  |
Politics › Re: Governor Okowa's N30 Billion Drainage Collapses In Delta State (Photos) by Realmi: 8:34pm On Mar 24, 2022 |
The way this country take dey call money eh... |
Politics › Re: 2023 Poll: Peter Obi Leads Atiku, Tinubu, Saraki By A Wide Margin (Pic) by Realmi: 8:32pm On Mar 24, 2022 |
Hmmm
Make I dey observe |
Career › Re: 18-year-old Cross Riverian, Graduates From US Military School by Realmi: 8:31pm On Mar 24, 2022 |
Good for her |
Politics › Re: Peter Obi Is Just Wasting His Time by Realmi: 8:30pm On Mar 24, 2022 |
Atleast there is no harm in trying |
Romance › Re: Should I End My Relationship by Realmi: 8:26pm On Mar 24, 2022 |
U are a mumu man |
Romance › Re: Guys, If You Want Your Lady To Respect You, Do This. by Realmi: 8:23pm On Mar 24, 2022 |
 , on top this one relationship matter |
Romance › Re: Check Out This Big Booty Challenge {photos} by Realmi: 8:20pm On Mar 24, 2022 |
From fat to plus size now it's big booty
U people should keep re-branding rubbish |
Romance › Re: Why Boys Don't Like Being Called Broke by Realmi: 8:17pm On Mar 24, 2022 |
Because the truth is bitter Just that it has to be told  |
Romance › Re: See The True Shape Of The Tree That Grew Up While Loving Each Other [picture] by Realmi: 8:14pm On Mar 24, 2022 |
This is a craft work..I did not grow naturally like this...
God does not support pornography |
Family › Re: My Wife Is Pregnant Again And Our Kids Are Only 1 And 2 by Realmi: 8:09pm On Mar 24, 2022 |
This life no balance
Pikin wey people dey find...e reach ur turn u dey complain
God is merciful God |
Crime › Re: Court Jails Michael Jackson For Internet Fraud In Lagos (Photo) by Realmi: 7:08pm On Mar 24, 2022 |
Michael Jackson indeed  |
Crime › Re: Old Woman Caught With 7 Babies Squeezed In A Sack Bag In Port Harcourt by Realmi: 6:55pm On Mar 24, 2022 |
Why are women on the news for the wrong reasons.. |
Crime › Re: 9 Year-Old Girl Hangs Self In Parents' Bedroom (Photos) by Realmi: 6:54pm On Mar 24, 2022 |
I don't believe this, someone killed her
And her killer did that |
Crime › Re: Husband Catches Wife In A Hotel Room With Her Lover by Realmi: 6:52pm On Mar 24, 2022 |
Power of Dickson |
Crime › Re: 5 Children Poisoned To Death By Their Mother’s Boyfriend In Cameroon (Photo) by Realmi: 6:50pm On Mar 24, 2022 |
It's cold outside |
Crime › Re: ...... by Realmi: 6:50pm On Mar 24, 2022 |
God will protect him and bring him home |
Crime › Re: They Pluck His Eye,nose And Everything Eiye Vs K.K Cult War In Oshun - PHOTOS by Realmi: 11:31am On Mar 24, 2022 |
Game on naija
I just pity him mama...if say she know she for do abortion that time
Abortion still has an advantage if una check well
It needs to be legalized |
Romance › Re: She Said I Am A Player!!: Here's A Picture by Realmi: 11:30am On Mar 24, 2022 |
Luckydabull: Hahaha no oo brotherly I be patriotic citizen and I wan display my talent for naija Nigerian girls dey like guys wey dey THE ABROAD  |
Family › Re: Woman, Her Husband And Kids Escape Ceiling Fan Accident At Home (Photos) by Realmi: 9:40am On Mar 24, 2022 |
Wen ur God is alive,, ur enemies go dey play away match for ur head |