Realmi's Posts
Nairaland Forum › Realmi's Profile › Realmi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 54 pages)
Every tribe is beautiful |
Who wan check am |
U are just 21, u dont have a job, but u can sleep with a girl.... Now u are scared Really ![]() Like u tot the product of sex is canada visa Wen u dey do oxlade style and probably filming it to, u were even having sex twice in a week for three months Time wey u for use dey find money U have plenty problems ooo, u are not just awear |
Everybody is going tru alot Dont think urs is greater...if everyone begin share their problems, u will thank God for urs Just smile , to confuse the negative voice in u |
Country hard ![]() |
Evil spirit will escort him to firing squad Evil man But 17yrs old bride,, make I mind my business abeg |
![]() All this laliga people |
Coutonou Hope say I spell am well |
Of course u will find girls It now depends on the kind of girl u want But girls full ground |
People say I am stingy ![]() But I am enjoying it cos I have time to plan with my money Few people don show me something wey make me cancel to help anybody E.g, I borrow one money one time like that, wen e reach time to pay he dey ask me say wetin I wan use the money do...( my own money oo) I no dey like make something do me plenty times before I learn, so borrowing of money na forgetting ish But those very close to me wey dey do normal....they know say I am a cheerful giver ![]() |
Better for u to die oo Because if u sleep with her, u will commit suicide |
If u cant wait, leave her now Because u go still leave her later ![]() |
Joys of motherhood Which sane female wont look forward to it Child birth wey slay mamas dey use cash out.... |
illicit:are u a cultist , if No, then read and move onBut if u are, take the advice and stay alive |
Na village people dey reason that way |
Many young girls are in that lady's shoe That is what they get wen they want to roll with bad boys ![]() |
Thank God they were not strangled They will heal with time Take them to the hospital first, to make sure they did not contact any sexual infection Give them postinor pill....Incase of pregnancy |
Because u are their guardian angel ![]() |
To born girl dey fear some people now o |
God go help u oo |
This one na Johnny bravo shape oo Size 14 for up Size 10 for down.... ![]() |
If this write up is true U better keep ur relationship off social media E get why That is how u people will be giving updates( when no body ask una) of ur relationship on nairaland.com ( na only una know wetin una dey try achieve or who u want to impress) instead of updating the relationship in ur mind and heart Wen everything crash now, u go dey say marriage na scam mean while na u no get sence and maturity to handle am Continue updating, village people are taking note E go shock u |
Red capsule people are coming for u |
I like ur nails |
gerrardomendes:so the dark once are clean This ur observation get as e be o |
I only know say yahoo boys dey like them |
It is non of the above Make una use spirit and hypo clean una mind.... Think positively |
Cooking has nothing to do with tribe |
That is their problem |
Wetin dey happen naa Gunmen for yeast Bandit for north Cultist for west Niger which way |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 54 pages)

, to confuse the negative voice in u