Redeemite's Posts
Nairaland Forum › Redeemite's Profile › Redeemite's Posts
1 2 (of 2 pages)
olanreyman:Am Wit U Sir,U Re Vry Correct |
anowrite:Na Wao,new Month New Style |
Practise Made Perfect |
Hmm Women Na Waooo...Oooo! |
My Brother Neva Underestimate D Power Of Prayer As It Is D Key 2 Evry Success 4 U 2 B A Great Man U Must Pass Tru Suffering,pains,tribulation Just Like D Rich Men 2dy,nd 4 U 2 B Greater U Must Pass Tru A Greater Tribulation Jst 4 U 2 Get D Principle Of Riches ND LIFE Just Like D Xpensive Golden Jewery Who Pass Tru D Furnace Of Fire JST 2 Bcum D Most Xpensive Jewery,dnt Giv Up On God HIs Eyes Are All Over D Righteous,jst Kip Ursf Holy Nd Continue In Prayer 4 Him Kiping U Alive 2dy Shows Dat U Ve A Precious Destiny 2 Fulfill Stick 2 D Word Of God Nd Stay Focused GOD BLESS U |
Larrey:Dnt Worry Larrey,we Can Stick 2geda Nd Hustle 4 D Money 2geda Hw Do U C It? |
If Govmnt Nor Repair Road,dem Go Complain,nw Wey D Road Dy Inorda Dem Dey Misuse Am Dem Even Stil Dy Kal Govmt Mk Dem Put In Speed Breaker,na Evryfin Gov Go Do |
sweetilicious:Oya Cum Mk I Give U,abi Hw U C Am Sweet Babe |
Hw Wich Dy Cn Just Stick 2 Their Guy All Dis Wouldnt Ve Happened,girls Wont Listen,dy All Need Quick Money 2 Buy Xpensive Clothes,mary Cake,shadow Eye,lashes Eye Hustle Tite Wit Ur Guy,struggle Wit Am,nr Go Dy Look 4 Already Made Material,sew Ur Own 4 No Condition Is Permanent Even My Ex Girl Wont Listen,dy All Need Ego Wetin Dy Sweet Person Na Im Stil Dy Kil Am |
greatermax77:Uncle U Can Lie Oh |
Uncle U Cn Lie O |
Wow Wat A Great Gift From A Cheerful Member |
The Testimony Was Incomplete Bt The Great God Of All Possibilities Gave Him A Complete Restoration |
Ifeoma By Psquare Dedicating It To Shaka Gloria |
Cnt We All C Dat D World Is Cumin 2 An End |
Wait O Do U Say 2.7million Naira Cash? Wen Am Just Looking For 300k 2 Start Up My Poultry Business,,oluwa Pls Pick Up My Call O, |
I Wont Blame D Man,because That Was D Actual Tin E Tut E Culd Use To Repay Miss Joy Aka Miss Police 4 Her Kind Gesture Witout Considering D Feelings Or Seeking D Quick Consent Of His Ex~girl~wife,bt Since D Ex Gave Approval Of The Union Nd Custody Of D Kids Peacefully, Both Of Dem Shuld Be Left 2 The Outcome Of Their Fate.Kpoko Miss Police U Too Get Mind. I Rest My Case |
To Be A Great Man Nd A Great footballer Is Nt A Day Job,u Must Work Harder For Success To Locate U |
D FEAR of Nottingham Forest Is D Beginning Of Wisdom 4 Arsenal Fan,
Blues 4 Life |
May God Strengthens His Two Legs,bt Dat Morata Self Accordin 2 Sm1 He Can Still Be In Plane And Still Misses His Flight |
I Swear D Day My Wife Act Dat Kind Film,i Go Kick Her Future Belongings Out Of My House,her Fada Wel Wel I Marry Woman,pay Her Diary Den Anoda Man Go Cum Dy Do Wetin Ma Papa Nd Mama Do Ontop Of Her,o My God Help Dat Woman Dat Vry Day |
D.Freez U Re Nt Alrite.Hw Cn U Use D Acient Time Nd Nw 2geda,wen Christians Wil B Preachin 2 U,u Ppl Wil Sy We Now In D Era Of D New Testament,now U Re Preachin Concernin Moses Nd Others(old Testament).Cn U Do D Work Wich Dy Perform?Stupid |
IF ANYONE SHULD B PAID D HIGHEST SALARY I TINK IT SHULD B D TEACHERS'COS DY RE D ONE DAT TAUGHT DOS DAT RE BEEN PAID D HIGHEST SALARY NW.E.G D PRESIDENTS,VICE'GOVERNORS'SENATE ETC.AM VRY PROUD TO B A CHILD OF A TEACHER.H.T.D |
HNSTLY I SORRY FOR BOTH OF U.HELL IS AWAITIN BOTH OF U.IS NT DAT AM JUDGIN U BOTH O.BT D BIBLE MADE IT CLEAR IN REV 21V8,DAT ALL MURDERERS ND FORNICATORS WIL FIND THEIRSELVES IN LAKE OF FIRE BURNIN WITH BRIMESTONE.U WIL ONLY XCAPE DAT PLACE IF ONLY U BOTH WIL ASK 4 D MERCY OF GOD.U WNT TO TERMINATE D CHILD DAT GOD HS DSTINED TO LIVE.IF GOD MK UNA BARREN LATER UNA GO DY GOD WICKED. |
IT IS WEL O.MAY UR GENTLE SOUL REST IN PEACE AND NT IN PIECES |
TEK HEART U HEAR.THOU SHAL NT KILL O.IF U KIL D DEVIL IS AWAITING U IN HELL WIT LOTS OF MOCKERY ND TORTURE JST B WISE |
I TINK DATS A GUD LESSON 4 AL GALS.U DY OPEN LEG FOR AM EVRYDAY LIKE WHO DY USE SEX TEK SWEAR 4.2 D XTND U BCAME PREGNANT IN SEVERAL OCCATION ND E ADVICED U 2 TERMINATE IT WHICH U DID,WITOUT EVEN A SECOND THOUGHT SO WHO IS NOW D LESS WISE PERSON AMNG BOTH OF U.MY DEAR IS NT AL RELATIONSHIP DAT WIL LEAD TO MARRIAGE O.D GUY CN PROMISE U MARRIAGE because SY U DY OPEN LEG 4 AM.WEN E DON TIRE 4 ONE SOUP E GO RELOCATE.U GIRLS SHULD B WISE JST 4 ONCE.SISTER MOVE ON WIT UR LIFE O.I ONCE HAD A G.F WHO KICKED ME OFF TWICE AFTA A YR WE'VE BEEN TOGEDA.SHE DIDNT EVEN BODA TO TINK OF AL WAT I HV DON 4 HER.I NEVERED ASKED HER 4 SEX 1 DAY UNTIL WE DPARTED.ND I DIDNT EVEN BOTHER 2 ASK HER Y SHE DID IT ASSUMIN DAT SHE NIDS A NEW SOUP,SHE LATA CME BACK TO ME PLEADING ND I FORGAVE HERSO MY SISTER U C EVRYBDY HAS A STORY TO TEL.WEN SHE LEFT ME I NEVER THOUGHT OF KILLING MYSF OR HER I MOVED ON WIT MY LIFE UNTIL I FOUND D RITE PERSON 4 ME ND WE RE LEAVIN TOGEDA IN PEACE.MOVE ON WIT UR LIFE SMBDY FAR BETA DAN HIM IS WAITING 4 U SMWERE |
COPIED SIR |
WEL TO ME I WONT BLAME ANYBDY I THINK DIS IS WAT BUHARI WANTS.DIS IS JST D BEGINNING.EVEN D BOYZ WS NT EVEN SATISFIED WIT WAT DY HAD{SALES BOY} |
GUY UR XPLANATIONS TOO MUCH SHALL! |
WAIT O WETIN UNA CUM DY TRY TEL US NA?SY MK WE COMMIT CRIME SO DAT UNA GO CUM CARRY US GO DERE ABI.DATS VRY NICE.PLS MY BELOVED DNT TRY IT O,IF NT NA FIRING QUARD GROUND U GO C YOURSF O |
IS AL ABT FASHION |
1 2 (of 2 pages)