Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 409 pages)
Valentine 5 weeks away..how come.. e be like say election datse dey worry your brain |
16 years old don dey f...' see delta babe's r way too rude.., too full of aggression...wetin 16 yrs old know about motherhood n love...shame |
I like spiritual wives infact I want them....rubbish |
Abeg no be him own all dose cars....na wash jare political wash....he has cars but not him owning all those...make person hear word duncan been used by politicians |
Well dis is not pvc collection but looks like they registered them for the last election |
Some people are looking for way to be duped...kai If na me dis man write I swear I go chop people tire |
People ave been rocking since d early days na who say I no go rock.... |
president jonathan or buhari no attend grammy is very boring these dayz |
the security that always greeting you for tips |
Authenthic Verified GSM Database numbers for sale You can use these numbers for 1. Marketing of products & services - You can market your products and services and events to these numbers (you can target any state you want) and get massive response. 2. Short Code Business - You can launch your very own SHORT CODE BUSINESS (you know those short codes like 32504 you used to text to in order to subscribe to tips, news, quiz, and so on). It’s a very lucrative business. 3. Phone List Brokerage - You can launch your very own GSM numbers list brokerage business (I know people who rent this numbers as high as N2 per number! Imagine renting 1 million numbers for just 50 kobo (that’s half a million profit for you to pocket!) 4. Rent or Sell It - You can rent or sell the numbers to politicians and political parties during election time and you’re not limited to only your state! (Smart folks are seriously positioning to take their cut of the “national cake”;don’t be left out!) 5. Corporate Renting - You can rent the numbers to blue-chip companies and social organizations for their publicity campaigns and seasonal greetings to Nigerians. 6. Rent to Government Agencies - You can rent the phone number list to state governments, ministries, agencies (they need GSM numbers to pass important information to Nigerians like policy changes and so on). 7.Rent to Schools - You can also rent the numbers to private schools, universities, professional institutes, and so on. 8. Religious Renting - You can rent the numbers to Churches to publicize their events and books in their localities.
|
omo na true ooo i ave so many babe on this kind of conditions......na wa oo..i don run oo |
Marijuana..weed omo ibeg make dem freeam as no be cocaine..nonsense abi dem wan tell me say for dubai people no dey get high |
hahah oya w don catch dem |
no be today all these things don dey start ok.. |
so wetin if he see a bird wey fall..so now na witch....africa n superstistition |
If Gervinho was an #XFactor judge! #AFCON2015FINAL
|
said it and it happened |
Urhobo pple are very funny..n sometimes wayo...in nature...ave so many of themas friends...their babe's r way too talk active n rude..n many na hustlers...lol Urhobo wado |
#march4buhari haha omo e be like say buhai use jazz oo |
Dis naija taya person |
Special prayers for him to tall lol |
Haaaaa so every gal now ave a strip pole..at home....na wa ooo....no be dis seyi shey wey I see for island October last year...she is not dat beautiful as wat I think when I see her music... |
Abeg Linda no set again....jare...and dis Yeye tin made front page..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 409 pages)
grammy is very boring these dayz