Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 287 288 289 290 291 292 293 294 295 (of 409 pages)
Omo side guy na excuse to get a different dyck jare...lol...omo imagine if I get different sideguy job for like 5 babes...wow omo e sure for me ....always ..nakkin |
Wow a place to be..not this yeye disorganized naija... |
Red pills .....anyday anytime blue pill should flush in d toilet |
Sorry no Worship Songs can Connect me To The Heavenlies.....except Gangsta rap... |
Mark Zukerberg is my hero |
I am not a gospel freak....i prefer american gospel pass these naija ones...jare |
Omo any part of my body go age...i n o lie....but my 9inches...and balls..must still be productive for the ladies...they love it |
See u pay 2 milla fior ur pikin school fees and expect ur kid not to pas SSCE A1 all subjects...na naija una dey na.....hahahha arrangeee |
Nice post.....sometimes i wonder if God really exist the way they potray him to be...sef..but think about it...how can God e so good and kind loving to bring evil to this world..to test his children......so we r mugu na...abi |
three days ago i just dey jam the new album.....tubaba eje mi......sorry for the loss....papa is gone......r.i.p |
Ajegunle....Apapa |
See international airport....wtf....shameful............ red sand and u call dis international airport.....hey i salute nigeria |
dis wor wor tin...so if she buy roasted yam....how dat one wan take makeme bellefull..abi makei se her for road bone am like say i know know am..sef |
hey ....brazil oo thank jah say no be worldcup time |
Omo aye 9ice..again wel done |
weldone chuka...nice try ..but brother the stewpid.. british wont allow this happen...ok.....britain is not like america...ok.... |
Rain has flooded the whole..apapa oshodi express way to tin can ports ...that road is a BIG SHAME to Nigeria....i swear....julius berger don repair dem don tire...the whole westminister warehouse bustop to coconut leding to tincan port na eye sore....one can generate electricity from there sef.....see river...benue sha... |
story story ....ladies r never satisfied |
imagine he is saying jobless...well make he go do carpenter na ..nonsense |
na colourful i wan chop abi make i see better relaxation |
Archbishop na miliki pope na enjoyment imam na gbaladun.......na pastor own dey better the congregation dey suffer..... ra ra ra ra ra fela talk am |
Madnesss ..dis one go take almost every one to Yaba left or Aro ward |
dem no fit catch me lie lie |
dem don pour akanmu enter.....plenty timese no wole...now e don sure ....hey....na t billz...get am |
WTF WTF WTF....F**** them |
Godfullsam: It is due to the consumption of highly chemicalised baby foods. Baby foods containing alot of calcium and potasium enhances the growth of bones and promote shaper brain. There is also early exposure to gadgets, technology and enducation.T.R.U.T.H |
Ogaranya boiz.....thisjam gonna be a runpa stumpa |
Pls Lord.Protect me from bitchs ass niggaz and bitches |
Oil palm plantation....for which land for lagos.....na wa ooo |
hahah nice one...sha ...10000 naira for a month...na wa oooo......kai....well most babes will do it.....no time at least use the opportunity to see other avenues of jobs its not a must u must remain there and die..ok...lessons |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 287 288 289 290 291 292 293 294 295 (of 409 pages)