Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 291 292 293 294 295 296 297 298 299 (of 409 pages)
They want him to read his books not the bible so he won't fail his exams doing the right thing at the wrong time |
Myne is taurus and says ------wat about yours
|
This country is finished now na females dey do suicide bombers now..kano is now a bastadized city |
toogentle: Guys, what is the biggest amount you have given a girl at a single time. This could be a girl that you dated. Or a girl that you flirted with why trying to woo her. I don't mean the cumulative amount. I mean that you gave her once at a single time.oip u r a fool and a heavy mugu giving a gal 60k when u never see pant u be disgrace to boiz...do u no wat 60k is?? If na guys beg u to take solve small problem or even borrow u no go ever gree say u get ...u make me angry today...me wey no dey even give gal any money I dey even chop dem ...look any gal I dash money let it be known say we must nak n dey r ever ready. |
A guy needs a lady who will understand him, who can stand by him and encourage him to reach his full potential, who can spur him on and always remind him dat he can make it no matter all odds. A lady who can come into his life and put things right dat were wrong, dat can get him to be organised and focused, dat can walk with him on d street, dat can smile and laugh at his jokes, dat can play with him and have a gud time with him, dat can love his family and respect him as a man. Some things are just more important than sex to guys.Well said but how many nigerian girls fit think this way $..all they care is to chop u n run...dats why guys no dey pity dem |
Which kind country we dey sef notin ever works now na e passport new one ...wetin hapopen to my own wey I never disvirgin? |
Attension seekein jim see he face like space fool |
Hey why all dis minister pikin dey die self ,,,d rich also cry |
U go fear see name telegram...omo I no send am I beg make my fone no xploade |
The most annoying thing I hate to see is the tribalist here especially with our ngabti ngabti folks and okoros ..these two folks can't never stop hatin demselves |
1993 when abiola riot pursue us back lol I was likklt den lol who gives a damm bout home town |
Dat pastor must be castrated ...omo him wan open office oo... Thunder fiyya all naija pastors..I ave lost respect in all of dem |
For which lagos ...op is it the lagos in brazil or portugal...noinsense when boyz r getin broke omo instead of robbin na shadowin for vanagon bus oo sure pass...even babes sef |
Wellsaid sir but make una help me ask am if dem don confirm say heaven n hell dey ..really exist |
Great nobosy ever think hip hop that same music the white pple rejectted will ever bring millions of dollars and take them to do biz with mega starz big up dr dre big up p diddy big up jayz n kaye hip hop rules |
Omo I like dis post mee sef go collect o I don see formats oo hey casting ...hey d more dem dey publicize the more boiz dey re enforce ...format n dey collect |
Omo chop dey weller colect dem collect dem...no gurkin money full net o...hahha I wan laff die....here readin commentz... Guys must ryde range must buy house na...pop champagne...na live da good life n establish business na as bank no gree give boyz loan....well it takes two to tangle so the sender of d cash n d pertertrator is involve so if dey catch our naija broda also go yankee go arrest d woman also gullible idiots...omo match . Com don suffer o |
Omo I dey use any one wey enter ma brain |
Depends on d type of livim wit their parents ok not the naija type wey fraustration and hardship don hook youth even to rent one room na wahala |
Which will when I no get anytin to loose ...omo jaoye jaiye I still dey |
Wats wack there I beg make una go drink vutter water to cure una illness -- one of d best vid ever seen.....in naija #teammavin na ejanla crews dey push dis to frontpage I no |
Hey singin marlon asher ganja planter... Hey germany here I come |
Those days my mama go say no drink d water o cos if u drink am you no go know book again omo I dey drink am skatter and am even more in telligent ....lol |
3. Avoid trips to Ebola endemic countries (DRC ,UGANDA , CONGO, GABON SUDAN etc)I laff wetin I wan go do for these countries lol |
Nice development but how will this put food on the table of the pple livin in this wonderful city |
I really don't give a damm but good sha its good to learn d language |
The present day Bible is just a book of stories of the babylinians..and the KJV is a best seller.till date.... |
wow.....Bleep film inside church wow who is the main actor..Lex steele..or who...lol...hahah very funny... |
Omo bag of rice still cost oga jonathan ooo not to talk of bag of garri |
kennygee: One place I'd like to visit is Cuba because its close to Miami and then Greece. Make God bless me and the Man wey I go marry.So without man you can't visit there if you hustle hard ..keep waiting for rich man wey go take you to cuba miami greece ...body go tell you when u grow white hair for ur papa house ... |
5 Armand de Brignac Midas – $215,000 omo dose black guy holding the big bootle na naija guys I am sure na drinl levels dem dey see dem elegunshi spenders...omo me dey here dey sip my baby oku jare na just 100naira for d small bootle and na man power ooo e be |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 291 292 293 294 295 296 297 298 299 (of 409 pages)