Autos › Re: S-O-L-D-Clean Title Accident Free 2015 MB C 300 4matic White Color ***4435 by Richadv(m): 12:23am On Apr 12, 2021 |
Damn dis benz is so wet |
Autos › Re: Toks Mercedes Benz.aka Regular by Richadv(m): 12:17am On Apr 12, 2021 |
Na dis benz some kind men take thief pipo wife lol |
Romance › Re: This Is What Happened Between This Female Banker And I by Richadv(m): 7:23pm On Apr 10, 2021 |
Na ur Benjamin's dey her eye bros  mk sure u rep the red piller well  |
Romance › Re: Share Your Simp Experience U Once Did For A Girl In Your Life by Richadv(m): 5:02pm On Apr 10, 2021*. Modified: 5:19pm On Apr 29, 2022 |
2019 I bought a watch for 1 mumu as gift she was so happy I thought I've hit the jackpot but guess what next day she post a video and I saw her sister wearing the watch her small sister for that matter as if dat 1 nor do I still one of her course mate(male) wearing the watch the following week  love na nonsense pipo dey tell me I say leave m e maybe dem be friends  I sha bleep her but the sex was so boring she Jos b lik log of wood 4 bed  I Jos vex getup is e Jos b lik rape
|
Romance › Re: Girls, How Do You Tell A Guy You Don’t Want To Go Home? by Richadv(m): 8:10pm On Apr 09, 2021 |
UyaiIncomparabl: I pack plenty of clothes when visiting that will last for some days till I am tired to leave. If he has sense, he should know what's up. No be everything mouth dey talk. Asa nwa bring your clothes to my side na so that we can play some rough play  |
Romance › Re: 3yrs Relationship No Sex Because She Said She Is Virgin by Richadv(m): 6:53am On Apr 09, 2021 |
stigman: Should I tell him? (Continue) If I hear pim
|
Romance › Re: My experience and WhatsApp chats about Yahoo with a friend (photos+) by Richadv(m): 12:13pm On Apr 08, 2021 |
Xilsbridalhouse: Yes for few years, watch them closely and see their outcome. You can’t make someone suffer, like you can’t steal what someone worked so hard for, sacrificed a lot for, did a lot for and you just tricked that person and steal from them? You can’t ever ever ever ever enjoy such money! You will suffer spiritually and physically! No amount of mercy will save you. You will surely suffer!!! I understand you were scammed sorry about that I also have been scammed much more but as they we move I know of people who thier grand father ripped alot of Nigerias and pass the wealth to thier fathers and now thier children are still enjoying the money Make I nor too talk sha life nor really balance as e dey be now na everyday for the thief wey smart no day for the foolish owner till the thief retire Nobody the hear the cry of the poor just hustle your own and secure your future because dis country don sink Pls no mentions I dey vex for everybody both the Yahoo boys ,the legit hustlers, the government make everybody Jo's getout abeg  |
Romance › Re: My experience and WhatsApp chats about Yahoo with a friend (photos+) by Richadv(m): 12:40am On Apr 08, 2021 |
Who tell you say stolen money nor dey last?you know how dia obo papa and dia otedola take see moni? All na Nigeria moni wey dem thief |
Romance › Re: How Do You Ask A Nigerian Lady Out In Style? by Richadv(m): 8:52pm On Apr 07, 2021*. Modified: 9:08am On Apr 09, 2021 |
Ask if she wants to have lunch with you or say you're going out to chill and want her to come with you |
Romance › Re: A Simp And A King (Pictures) by Richadv(m): 9:16pm On Apr 03, 2021 |
The girl on the second pics is short her leg nor reach ground
|
Travel › Re: Inside US Supersonic Presidential Jet That Could Fly Twice Speed Of Sound (Pics) by Richadv(m): 8:50pm On Apr 03, 2021 |
SporaD8: I also thought it is the Speed of light . Speed of sound is manageable. Ever watch those cartoon character speeding off with their legs while their body is left behind?! That's literally what will happen if men try traveling with the speed of light! Talk about Tom and Jerry lol Even with speed of sound it's still hard but if its possible the jet lag nor go be here cos your soul go still dey catch up imagine traveling across the globe with that speed �� |
Travel › Re: Missing Air Force Alpha Jet Found Crashed At Abba-Jille, Fate Of Pilots Unknown by Richadv(m): 8:40pm On Apr 03, 2021 |
I heard we bought some drones abi na audio drones
|
Travel › Re: Inside US Supersonic Presidential Jet That Could Fly Twice Speed Of Sound (Pics) by Richadv(m): 8:02pm On Apr 03, 2021*. Modified: 6:04pm On Apr 04, 2021 |
He go hard to actualize cos planes flying above the speed of light usually experience sonic boom and its very loud that's 1 of the set back on supersonic aircraft
Modified:I've seen my mistake y'all can stop mentioning me now speed of sound it is but sonic boom is still a problem what YouTube videos |
Romance › Re: I Stumbled Upon This Wraps, What Could It Be by Richadv(m): 10:43am On Apr 01, 2021 |
All dis nl clout chasers again
|
|
Romance › Re: If You Played This Game And Still Not Married Then Your Are Doomed by Richadv(m): 9:05am On Mar 31, 2021 |
The funny part be say we oo dey shout see as the game mature,e too mature abeg Bt now lol we go even dey say this ps5 game graphics na dead d character nor dey respond well or d character shadow nor follow d body lol |
Romance › Re: See The Oath Agreement I Wrote For My GF But She Refused by Richadv(m): 1:23pm On Mar 30, 2021 |
Bro you're thinking with your cock and you're a psychopath |
Romance › Re: Peer Influence Is About Kill Me by Richadv(m): 4:04pm On Mar 29, 2021 |
Kriss216: Under the hot sun, you're on bike still doing shakara for person inside his chilled Car
Poverty is not something to be proud of, nwanne.
That your guy fit no send you sef! Bro I say poverty na disease Blik say he nor kw say na Nigeria we dey if e lik me e dey do I nor get today I go get tomorrow na so poverty go kill m |
Romance › Re: A Lady I Tried To Help Scammed Me by Richadv(m): 2:01am On Mar 14, 2021 |
E choke 
|
Romance › Re: A Lady I Tried To Help Scammed Me by Richadv(m): 1:58am On Mar 14, 2021 |
FBI doings  |
Romance › Re: The Girl I've Been Dating For 6 Months Didn't Save My Number On Her Phone by Richadv(m): 11:23pm On Mar 12, 2021 |
Should we tell him the truth?  |
Romance › Re: Top 10 Ways Of Identifying A ‘runs Girl’ In Lagos by Richadv(m): 11:22pm On Mar 12, 2021 |
What's about forming motivation speaker and forming entrepreneur on social media without and evidence to back thier claim? |
Romance › Re: How I Physically Confronted The Ghost Disturbing Me. (Pic attached) by Richadv(m): 10:38pm On Mar 03, 2021 |
La so nor b only ghost na willy willy  |
Romance › Re: I Love Her But She's Not Ready For Any Relationship. by Richadv(m): 1:16am On Mar 03, 2021 |
Who still dey fall for this format wey don cast? Abeg stop wasting your time bros |
Romance › Re: Your Daily Dose Of The Redpill by Richadv(m): 2:24am On Feb 28, 2021 |
This post really pain that girl madam doh  ;Dshe nor waste time comment  |
|
Romance › Re: Confused About My Friend by Richadv(m): 12:27am On Feb 26, 2021 |
AkandeJoseph99: What do you do still schooling trying my hands on forex and crypto tho |
Romance › Re: Confused About My Friend by Richadv(m): 11:15am On Feb 24, 2021 |
By the way senior brah mosdii go say weti? Talk comout I nor dey hear you well!,you say weti?! Nigeria girls are ?!! |
Romance › Re: Confused About My Friend by Richadv(m): 11:10am On Feb 24, 2021 |
Fvck dis bich bro shes not good 4 your health .you go only kill yourself with bp Why are you do attached to her sef?abi she do you kayamata? Kilode
Bro share your money making format ee let's smile to the bank together
*Increase the volume of my speakers playing truth be told by toosii 2x |
Romance › Re: I Caught My GF Lying ,yet She Won't Admit It. by Richadv(m): 1:12am On Feb 24, 2021 |
|
Romance › Re: What Is The Weirdest Thing You've Ever Tried During Sex? by Richadv(m): 12:58pm On Feb 21, 2021 |
|
Romance › Re: She Is Missing by Richadv(m): 8:40pm On Feb 19, 2021 |
Nor be juju b that? |