RuuDie's Posts
Nairaland Forum › RuuDie's Profile › RuuDie's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 295 pages)
See the formations we started with for both games:-
|
Sauron, pls read this excerpt, i'm probably not the only hindsight analyst who saw the game at the cottage: Fulham thrashed a woeful Manchester United side 3-0 at Craven Cottage to inflict the champions' fifth Premier League defeat of the season.the formation for the wolfsburg game was a straight-forward 4-4-2; but for the fulham game baba strangely opted for a 3-5-2 and that was why the defence was so porous - SAF practically shot MUTD in the foot with this 1! |
Rafael & Fabio fit to start against Hull - Vidic & Brown yet to be confirmed! |
Wonderful Xmas to all MUFC peeps here & looking forward to a sensational return to winning ways against Hull. . . . 1 UTD! |
kai e jus dey do me regret, like sey things been set, & i been meet that 100milla target, u wan try as pepper for yaa'pa wallet, some dey throwey comot pocket, bobz no'to yarn dis xmas groun' 4 wet, shuo' u wan bet? d kain party dem neva see 4 market, boys 4 shayo sotey name dem forget, i sey men 4 high like golden eaglet, hennessy, s'ampagne, clystal abi na mo'wet, we for jus dey flush am like toilet, ehen, abegi make i continue my jab racket, before oga come hijack my salary packet. |
No2Atheism, its a fact that we cannot judge the fella based on that short documentary & its also true that he did nothing utterly spectacular in all thats been shown but then. . . . the buying manager knows best, we're all simply on the outside looking in! |
i votes for ME ![]() |
Vieira:Allardyce certainly looks like 1 that will look the press in the face and say "so Bleep what!?" [quote author=A-40 link=topic=370970.msg5176522#msg5176522 date=1261615052]Its most likely a big four club manager so: Liverpool: Rafa Benitez is spanish and is most likely used to being around finer mamichulas Chelsea: Carlo Ancelotti is italian and i doubt he would swap those latino calientes for asian and english hookers. Its hard to eat fillet mignon and go back to sardines Arsenal: Wenger is not married and is too classy to go to brothels Man Utd: The only likely option! Fergie is Scottish and all they do is chew gum,drink whisky and s.h.a.g hookers[/quote]Wenger. . . . classy!? ![]() how about Alex McCleish & David Moyes ![]() |
Diouf berra be juice thats worth the squeeze. . . . . i'm not particularly thrilled when i watch those clips up there cuz even owen on 1 foot can do those. As for Berbatov, say whatever but i think MUFC as a whole are satisfied with whatever he's done for the club thus far, no matter how little. . . . . . |
Sauron Davidylan Dayokanu Viee Razorr Didoflex |
kakuta, Borini, Di Santo, Sturridge. . . . . ![]() Boy, are u guys in deep s****t or what!? |
Even if it was possible. . . . I'd rather Ole Solksjaer or the Bourdeaux manager Laurent Blanc take over from Fergie. Pep has a fantastic array of players that i fear what he'd manage if he had anything less! |
Di Maria (Benfica) Any club that lands this dude have hit a goldmine - the boy is simply rampant just now! |
some real mouth-watering ties in the europa ligue. . . . |
Samuel Eto'o definitely a name that should be on that list. . . . . . ![]() |
chai una come see my life as e frustrate, no be sey she don gree and we don dey relate, na jus mai-mai to meet and fix date, ontop whish smallie wey no reash my mate, pikin wey na last week e jus begin menstruate, pesin wey s'pose see me dey postrate, worry me like ma'loo wey dem wan castrate, na there i jus tanda dey wait, gbu'gbe dodo like aboki for gate, see fine boy don turn mu'gun by fate, keep man for main road dey demonstrate, piss hol man yet im no fit titrate, sun don bulala me sotey i no fit concentrate, kai, see d wahala wey luv dey create. |
1ce u think am. . . . my guy pam, u don do am! No be talk oh, i see am 4 bible! ![]() |
eyoniggar:Yep. . . . & its UTD! ![]() |
what has arrests got to do with football. . . . n'tori olorun ![]() |
cristalz, kpele. . . . no take am too personal - jus do wetin u s'pose do! |
@ tbk, sauron c'mon people. . . . . the man played a back-4 against wolfsburg - here against fulham, he played a back-3. Unthinkable when you know the lone CB is who. . . . . . . . CARRICK; on the left DE LAET, on the right FLETCHER when we reverted to 4-4-2, did you not see the see some form of sanity return to the entire game ![]() |
Well. . . . twice the ligue shield has been put into Chelsea's hands and twice they've failed to take a firm grip on it - maybe, just maybe its just not going to happen for the diamond! |
SAF should never ever try that 3-5-2 formation ever again if he doesn't have DEFENDERS. . . . . you have a make-shift defence and instead of playing a system they are familiar and comfortable with, you opt for something right outta the blue - what was all that for ![]() sometimes i suspect that man of match-fixing - that was totally inexplicable! that was rubbish! From the very second i saw the way the team was spread, i knew we were in deep S***T! |
@ semid, not to worry, for dis life no be to hurry, na as papa say e go be for now we still get we, if we pally no return, no be im go make we work burn, e no mean sey make we all run, night come no be d end of sun, she go always dey inside we mind, becuz all we luv glue don bind, me sure any who'sai she dey, she go cool'ee shiddon or lay, becuz she sef how we been blendz, and for inside we, she gather confirm friendz. ![]() |
efepro, not let boys wound oh, becuz dis wan na open i.v so, e dey pain me sey i no go dey town, i for change ya house paint to brown, dis wan wey come be klismas, omo na to brutal pass klinsman. |
if u say u no wan stay, make u think am again, d luv pass d bad belle, e easy to vex waka, but e no reash to stay and joli, so dat people can happy too. . . . . i no even know ur name, but inside my mind i get pally & dat pally be u, as u dey waka go, na small small kpai, becuz slow slow i don loss, i don loss 1 ogbo'nge friend. |
maedan abi na backlash, u dey make bodi do me rash, wen pesin koboko pikin for nyansh, dat no mean im harsh, yes oh, dem no dey give we cash, and e no be like dis na bash, but e no set make u jus fash, to sey u wan lef dey do me like cane lash, think of we, cuz na we head u wan mash. . . |
I think Lyon - Madrid is the game thats gonna provide the most drama of all the draws. . . . . . Milan - ManU: looks attractive but truth be told except Milan undergo a very major transformation before Feb, they run the risk of suffering heavy losses in this fixture. That team is way too lightweight to be regarded as a big threat. Inter - Chelsea: get ready for an exciting verbal tirade and an absolutely drab 2-legs of unsensational footie. |
i no be father kiriminji, but if u gree luv me, na so so give i go dey give. . . . . dem no born me for inside kiresimasi, but if u be my babe, walahi i go sleep inside manger. . . . . i no ever claim to be wise man, but baby jus call me and i go trek follow that star for north. . . . . ![]() |
@ fl gators, madam no panic, this no be titanic. make u no afraid sey e go fall, lai ti lai e go always dey tall. i sure sey all man jus dey le', dey hassle to arrange xmas dough like ko'le'. wen time reash dem go show, and d whole place go be like e wan blow. luv na wan kain thing wey funny, becuz 1ce u fall e go shack u pass money. |
if u no be millipede, or u no dey smoke igbo weed, berra arrange ya'self with speed, she be wetin u want, wetin u say u need, but u no ever do am as expensive bead, u say wetin? make i helep u to plead, all ur problem na ur longa-throat & greed, u go harvest from ground all ya seed, na wetin hand work na im mouth go feed, me i no go follow u as u dey waka lead, and i pray ur word she no go heed, for every wey u do her no be thing to read, u suppose suffer wella & even bleed! |
i no be pikin again, lai-lai xmas no fit do like rain, nowadays e just be me too plain, sometime sef e no dey do me gain, but baby if i can marry u i no go complain, na d only xmas gift wey can make me maintain, i go happy tey i no go fit to explain, walahi e go be me like i neva sabi pain, to God i go run naked from Aguda to Costain, even go baff inside tinubu square fountain, u don gum my inside mind yonder like stain, d luv i get for u sweet pass ripe plantain, no one but u wey be captain, e dey carry me up, up aeroplane, all my life na im kpere i jus need to dey sustain. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 295 pages)


