Samsimple's Posts
Nairaland Forum › Samsimple's Profile › Samsimple's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 81 pages)
nice.. thing about one name for nigeria #lazyYouth come to mind |
so after I give my erema money to plait hair she go con wear hijab... our relationship is done |
don't call Nigerian youth lazy and expect them to vote for you
|
wether e increase lazy bubu and his lazy administration go still remain lazy |
Can buhari spell cow > ... This nigga shud b a retirement home collecting pension |
Lazy senates lazy old men lazy president lazy vicepresident... We are d future of this nation na only buhari know wetin e dey talk... |
Buhari say we are all lazy so let him and his fellow oldmen fill the post.. |
Na all this end time robbers dey make buhari call nigerian youth lazy.. |
60% of nigerian youth are more educated than this goat from daura called boohaari... Later u want the youth to vote 4 u SMH.. |
Which time una do una 30billion wedding SMH |
Buhari: the goat from daura if i release this movie it will break many box office records both Nigeria and international... D trailer loading ![]() |
oooohhh my lord wat have u done.... some Nigerians and their gullibility sef is appalling all this pastors sef are getting annoying everyday.... u beat ur mother to death aahhh karma is one fvcking bitch no two way ur own go meet u for front ur own mama ur mama ur mama ur mama ewoooohhh....
|
u try jare... but nija sef go soon make this guy expire we just dey waste talent |
90% of the song on that list I never hear am b4... I no even like Nija song b4.... enjoying God's plans by drake She said, "Do you love me?" I tell her, "Only partly" I only love my bed and my momma, I'm sorry » Fifty Dub, I even got it tatted on me » 81, they'll bring the crashers to the party » And you know me Turn the O2 into the O3, dog » Without 40, Oli, there’d be no me Imagine if I never met the broskies» God's plan, God's plan » I can't do this on my own, ayy, no, ayy Someone watchin' this shit close, yep, close » I've been me since Scarlett Road, ayy, road, ayy » Might go down as G.O.D., yeah, wait» I go hard on Southside G, ayy, wait» I make sure that north-side eat, yuh» And still Bad things It's a lot of bad things That they wishin' and wishin' and wishin' and wishin' They wishin' on me Yeah, yeah Bad things It's a lot of bad things That they wishin' and wishin' and wishin' and wishin' They wishin' on me
|
I have been wondering for sometime why this buhari still get liver dey misbehave then again i realise d fvcking goat from daura don near grave he has nothing to lose. but i pity his generation down to the 50th d swear of nigerians has created a generational curse for dem. |
Thank God i can fly.. If u are wondering how know say edo jazz dey at work |
Dem say sagging na only prisoner dey do am e trend dem say na only mad man dey kip dada e trend dem say na only witch dey kip nail e trend dem say na only okada men dey wear nylon e trend #ENDTIME |
Mama G madam general.. Share d national moimoi divide d national cake.. Wicked grandmother.. Wicked second wife.. Wicked sister... Dis woman make me love nollywood film with these role... Expecially if cast along with nkem owoh or sam loco or amaechi mounagor or victor osuagwu or john okafor |
Aaahh if this one die young dem go say village, imagine "i go die" |
His lying cup don full... Nowadays people too dey provoke God if na those days of moses wey God dey vex well well thunder for don destroy countless people e.g buhari and bambam my sincere condonlences to the bereaved |
Na only ontop civillians body dem dey claim power when dem send them go jungle now instead make dem go handle bokoharam, them go cook okra soup dey upload d pic for social media... |
NwaAmaikpe:let me guess your gf breast is now like olympus has fallen |
The blowjobbers and pussy lickers dem know themselves |
"parents listen to your children we are d leaders of tomorrow" indeed... all dis old men no wan commot from seat... imagine buhari at 75 contesting it seem this man has lost it... 950,000 for doing wat exactly I weep 4 my country all this men should be in retirement homes receiving pension...
|
I want to stick with u like a bamboo- maryokun |
CaptainFM1:ooohh really mtcheeew |
hopefulLandlord:hopefullandlord doing wat he does best ![]() |
Oga come and continue mention me wen u do |
when maga don pay |
that man know his physics well... wen u concentrate d load on one side it is very possible
|
scarramenga:respect your elders or else
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 81 pages)
> ... This nigga shud b a retirement home collecting pension
the gal no even fine sef