Samylekey's Posts
Nairaland Forum › Samylekey's Profile › Samylekey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Yahaya Bello and him Kogi, na dem sabi Something dey pain me oo, shey nairalanders no dey patronize people for here ni I don dey shout since nobody gree patronize me for graphics. E no good at all at all |
![]() |
ThatFairGuy1:Lool I just wake, I bin dey sleep before ![]() |
allthingsgood:Federal government job na yam before, trying to steal more yam is the issue. |
Story story Naija na purr cruise abeg Make God provide for us, our children shouldn't be raised in this country led by visionless and clueless leaders. Check my signature |
Issoright To my fellow nairalanders, it's a new day put this at the back of your head and never forget to STAY HAPPY AND SHEY JEJE, GOD DEY WITH US - MAFOOOOOOOOOOOOOR |
Like Naira Marley said "Ole ni everybody, eni ile mo ba sha ni barawo" |
Our yam will choke you if you try to steal them. |
Rubber stamp Senate Tuehhhh |
flexyrule:U sef dey awake na, U no sleep too? ![]() |
Una head dey there jare. At least if the 'shocky shocky' led Federal government can't do anything meaningful to celebrate front line workers who risk their lives during this pandemic, you guys (lacasera) have done something in your own little way. Other private bodies should help with palliatives to the frontline workers (doctors and nurses) - police sef na front line workers but dem don dey get their own palliatives from bus drivers and okada men, so them no need am again. Check my signature. |
![]() |
Like Buhari, I am shocked. |
Story story story Na dem sabi Make una patronize me for all your graphics design works Check my signature for my number |
Slawormir:Osama Bin Laden the Bomber |
I hope the gold doesn't shock him too |
Impressive Patronize me for all your graphics design, you will get value for your money. Check my signature |
Ennyhorlar:Your Head dey there Eniola, FCM ti gbo gbo Funaab I make lovely graphics design, patronize me and get value for ur money Check my signature |
Scout60:U fit come collect am for Osun? Hahaha |
collins2good:E dey inside freezer, how u go collect am like this? |
Another defeat for Arteta and his boys. One sachet of cold purewater for the first 20 mentions if Arsenal wins today, lol. |
Their problem jare Awon lomo Please patronize me for all ur graphics design, you will get value for your money. Check my signature for my number. Gracias |
Na dem sabi Make una patronize me for all your graphics design - I no dey do ako, no let me beg for food abeg. Check my signature for my number. Be rest assured u get value for ur money. |
Nigeria - One hell of a corrupt country. Make una patronize me for all your graphics design - I no dey do ako, no let me beg for food abeg. Check my signature for my number. Be rest assured u get value for ur money. |
Horlasod:U come put us for suspense abi. well-done |
Osimhen sha no go off light for Napoli o. Dem go too call you Monkey for Italy. Congratulations Bro. Make una patronize me for all your graphics design - I no dey do ako, no let me beg for food abeg. Check my signature for my number. Be rest assured u get value for ur money. |
![]() I hope this is a good deal for Chelsea, I still believe the defence is also a culprit. A keeper is as good as his defenders (throwback to Victor Valdes - even tho we all knew he was wack, his secrets hardly leaked cos he had Puyol and other 'good' defenders) Anyways, The blood is BLUE. Vamos Chelsea, KTBFFH. Make una patronize me for all your graphics design - I no dey do ako, no let me beg for food abeg. Check my signature for my number. Be rest assured u get value for ur money. |
![]() Osaze, Happy Birthday Sir. Patronize me for all your graphics design. Get value for your money. Check my signature for my number. |
Hmmmm this thread just brought back sweet sweet memories I am so shy that I hardly go to events I was invited to, not to talk of gatecrashing an event but all that changed in yabatech (Hollywood hostel). There is one hall right in front of the hostel, we no dey stress ourselves - once we see say party don set like this, na to go wear Ankara or ur best cloth sha (we go come dey look very innocent cos those party people dey always look down on us, we go first beg for the food - if dem prove strong head we go para) Fast forward to when I got to Funaab, that one na regular basis. From Camp we go dey call if party dey Oshiele, once we hear positive feedback like this everybody go just dress up, package well well with plenty nylon bags for pocket We go storm d party, we no dey sit for chair o (na to go directly to where dem dey serve). Most times we have to wash our plates ourselves and na person wey sabi sweet talk dem dey give food to, people wey no fit speak yoruba wella go just stand they look those Mama. When going home like this, nylon bag go don full with jollof rice. Wolima, Egbon, Sylar, Senator S.K , igboro, Me (Sam) na we be the Apakila Gang then. Food problem don solve for that weekend be that |
dynicks:I missed episode 12 cos we no get light for area, I must make sure fuel dey Gen before I miss episode 14, lol. |




