Phones › Re: Infinix by Sapskid: 4:58pm On Aug 09, 2025 |
Infinix hot bro Complete the remaining characters yourself |
Celebrities › Re: John Cena Made Ex, Nikki Bella Sign Cohabitation Contract While Together by Sapskid: 6:50am On Jul 25, 2025 |
Na wetin fit most of these ladies |
Family › Re: I Need Used Gotv...lagos Sellers Only by Sapskid: 10:56pm On Mar 22, 2023 |
Got one here in port harcourt and I’m willing to also sell it out if you’re interested |
Celebrities › Re: Blaq Bonez Emulates Tinubu In Answering Questions During An Interview (Video) by Sapskid: 9:16am On Dec 13, 2022 |
Godwin4444: All these unknown artists who wants to trend by all means,since tg omori chop him eye na so so useless publicity stunt him dey do Guy why are you so pained na Abeg tell me who sabi ur papa before you start to talk of blaqbones wey Dey make waves globally meanwhile you Dey here dey hate na ogun go kill you |
Politics › Re: Kwankwaso Storms USA To Meet With US Govt – [photos] by Sapskid: 2:03pm On Dec 02, 2022 |
All these countries una Dey storm Dey go everyday last last dem no go follow vote for this coming election so what exactly is the need |
|
Romance › Re: The Confused and Nagging Nature Of Nigerian Men!(Screenshots) by Sapskid: 6:20pm On Sep 25, 2022 |
Ofemmanu1: This is Vawulence.
One lazy Naija kpekus is with me now.
Instead make she go her house dey pray ma my place she come unannounced.
I told her to join me on the Bed and she's poulting.. Me; if you no want dingba, come dey go.
Oga tell her she Dey near you |
Politics › Re: Over 1000 APC Members Defect To PDP In Sokoto (Pictures) by Sapskid: 10:02am On Sep 20, 2022 |
Abeg who Dey in charge of counting all this people to prove say na 1000 people decamp and besides i Dey see children there abi dem follow decamp too…wahala
Na OBI we want normally �
|
Politics › Re: Shettima: Nigeria Needs Abacha’s Hospitality, Buhari’s Commitment by Sapskid: 7:20am On Sep 16, 2022 |
Incase y’all forgot, like this is not even up to everything abacha stole from Nigeria yet his family’s somewhere saying they can never be poor like dangote…Apc must go
#Be OBIdient
|
Christianity Etc › Re: Lady Shares Unforgetable Experience At A Church In Canada (video) by Sapskid: 3:00pm On Sep 13, 2022 |
For this reason alone I’ll believe there is love amongst we the members in church other than what is practiced here in Naija, omo ehh |
Politics › Re: Buhari Commissions Orlu/owerri Dual Carriage Road by Sapskid: 2:38pm On Sep 13, 2022 |
Road sef we no see…nonsense government |
Romance › Re: Help! My Virgin Girlfriend Wants Me To Disvirgin Her Now by Sapskid: 9:07pm On Jul 20, 2022 |
Ode you need our approval before you back your woman.chai |
Christianity Etc › Re: I Stepped On A Fetish Thing While Going To 5am Mosque (PICTURE) by Sapskid: 8:22pm On Jul 16, 2022 |
blazingblender: U de fear?? But you jonse oooh The highest thing you for do na 2 piss on am Finished Then you waka pass You for no burn anything But sha pray well make alusi no find you for night But no be everytime piss go hungry you na� |
Romance › Re: Why Are Men Uninterested Nowadays by Sapskid: 4:45pm On May 14, 2022 |
jackals: I'm a submissive woman, appreciative and also have my own things going on for myself. I don't bag and I'm peaceful. Thanks �
|
Crime › Re: Re: "Girl Captured In Viral Sex Video With Dog Dies Of Infection" - Police by Sapskid: 12:57am On May 14, 2022 |
See as she wan use death escape punishment, i no fit believe say she don die this quick,na big lie abeg 9ja police wetin una Dey do sef |
Health › Re: Do You Have A Phobia(s)? Mention Here.. by Sapskid: 10:56pm On May 13, 2022 |
Excelboi: Tinubuphobia.... The fear of Tinubu 
Acrophobia - Fear of heights
|
Politics › Re: Deborah Samuel: Prof Odinkalu Cancels Participation In Sokoto SPIDEL Conference by Sapskid: 4:12pm On May 13, 2022 |
MichaelSokoto: no need 4 long grammar 4rm d Prof...
Jez tell dem, "I nor dey com"!
very simple & short! 
|
Sports › Re: FIFA Sanctions Nigeria Over World Cup Fracas In Abuja by Sapskid: 3:16pm On May 02, 2022 |
|
Politics › Re: Ramadan: Tinubu Distributes Sacks Of Rice And Sugar To 50,000 Families by Sapskid: 1:17pm On May 02, 2022 |
Baba give them sugar too make them use drink garri for house�� Nigerians we must learn a lesson� |
Christianity Etc › Re: If You're Grateful To God For Anything, Please Jump In Here. by Sapskid: 10:00am On Oct 17, 2021 |
Thank you Jesus for being the just the best of them all... |
Celebrities › Re: Whitemoney Prank: EKSU Students Pranked By Bbnaija Winner Lookalike by Sapskid: 9:58am On Oct 17, 2021 |
See blackmoney oo�� |