Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,170 members, 7,815,082 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 07:01 AM

Segzyogondus's Posts

Nairaland Forum / Segzyogondus's Profile / Segzyogondus's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)

Crime / Re: People Scooping Groundnut Oil From The Gutter In Lagos (Video) by segzyogondus(m): 11:55am On Dec 10, 2018
In the words of FALZ " This is Nigeria,look how we're living now "....
Celebrities / Re: Banky W Still Buys Flowers For Adesua Etomi by segzyogondus(m): 7:37pm On Jul 27, 2018
If he does not buy for you should he buy the flower for your neighbor's wife or should it be your friend's brother that should be buying you flowers ? Just looking for something to talk about.. All these celebrities wen like story story .. I no blame una na social media wen come into existence cause am cos back then no be everybody story our forefathers dey hear ... Congrats sha mk e no be lik say I no happy with u... Abeg where dis my girlfriend mk I buy her Flower too( vegetables wen she go use cook soup) flower na flower, her own go dry then she go throw am for dustbin my own we go chop am put for belle

1 Like

Romance / Re: "If I date a man for 3 months and I don’t cheat, then that’s my husband" - lady. by segzyogondus(m): 8:58pm On Jul 25, 2018
Just talk saw market no dey sell for you like before so u wan dey do advertisement...; The funny thing be say one man go dey die to love and put you for house now as wife....
Politics / Re: Kwankwaso's Supporter Drinks Muddy Water After His Defection (Photos) by segzyogondus(m): 8:56pm On Jul 25, 2018
Dis man just no get sense at all so money when he for take feed and do better things for him life he just decide say he wan give doctor cos person when drink dis kind water must sick and need treatment .... Well if people like dis no dey how medicine wan take dey sell Mtchewwww

1 Like

Crime / Re: Ghanaian Man Arrested For Having Sex With A Goat. Photos by segzyogondus(m): 8:54pm On Jul 25, 2018
So dis man needed to practice how to disvirgin a girl so he decided to practice with a goat so the goat must remember him and love him as the man she(goat) lost lost her(goat) virginity to .... Hmmmm I wonder which part of Hell fire some Humans go end up after judgement day ....
Travel / Re: Malnourished Lions At Port Harcourt Zoo. Nigerians React To Photo by segzyogondus(m): 9:51am On Jul 22, 2018
Make the zoo keepers allow them enter bush go hustle na cos dis one na punishment... I doubt if this na cos na local dog I dey see here with their dry body... God help any oyibo man wen go enter their cage go try experiment na less than 10mins these lions go finish the person with no traces say person even die there... For this Buhari tenure person never feed finish u say mk dem feed lion ... Hmmmmm

1 Like

Food / Re: Lady Reveals What She Saw Inside A #50 Egg Roll She Bought (photos) by segzyogondus(m): 2:27pm On Jul 21, 2018
This girl funny u no happy say u see piece of egg? How much be full egg when u dey complain say see the size of egg suppose u open come see crayfish inside I for understand so young lady try rest ur case and dey buy Akara with the 50naira
Romance / Re: Lady Calls Out Bizzyaski Over Bumbum Tattoo by segzyogondus(m): 1:47pm On Jul 21, 2018
This girl dey mad oooo so cos Oga no gree draw free for u dat na why you dey curse am publicly ? This girl no get symptom of shame and she get serious boyfriend ooo, na person born dis kind pikin come do big naming ceremony to this kind person come give am grace as name... Her name suppose be DISGRACE

4 Likes 1 Share

Celebrities / Re: Saidi Balogun: Fans Force Celebrities To Live Fake Lives by segzyogondus(m): 1:14pm On Jul 21, 2018
Life is a choice it is either you are succeding or you are failing.. Just like mathematics when u solve an equation u must get an answer either wrong or correct so I would say from my own point of view, celebrities are never and would never be satisfied so they keep craving for more afterall none of their fans held a gun to their heads that they must live a fake life it is what they enjoy doing so Mr Balogun with all due respect u are over 85% wrong that the fans make celebrities live a fake life... They simply copy other celebrities and by so doing get into competition of fashion, wealth and so on with other celebrities they then get stuck while trying to make more headlines ...
Sports / Re: Fans Go Gaga For Cristiano Ronaldo In China by segzyogondus(m): 4:01pm On Jul 20, 2018
udensia:
No bro, he works harder than most people. You are looking at the definition of hard work, discipline and determination.

Even fellow footballers admire his workout regimen. At his status, he is the first to come to the training ground and the last to leave.

He adheres to a strict diet schedule from his chef. Eats more of salad, fruits and plain white chicken (ask Evra).


That's why CRISTIANO RONALDO IS THE GOAT!

He takes no alcohol, he does not smoke or do drugs, he does not have tatoos , he does not womanise all to make sure he is fit so there is nothing like jazz "hard work and discipline pays "

1 Like

Religion / Re: Angela Nwosu: 'Don't Want To Make Heaven If It's Where Oyedepo, Adeboye Will Go' by segzyogondus(m): 1:54pm On Jul 20, 2018
Seriously heaven is like the sky which is big for all birds to fly in so if she does not want to make heaven is her choice so she should make hell fire like my friend would say heaven or hell you would definitely meet people to communicate with .... The truth is live your life for yourself not for someone else cos they are living their lives for theirselves not for you or anyone else
Celebrities / Re: Justin Dean, Korra Obidi's Husband Defends Her For Dancing In Swimsuit by segzyogondus(m): 1:50pm On Jul 20, 2018
I really see nothing wrong so long her hubby loves it after all she was my junior in Secondary school and why is it that we africans are so judgemental about everything afterall she was not the one who caused the recession it is Buhari ....
Nairaland / General / Re: Rat With A Ring Round Its Neck Trapped In Woman's Shop In Oyo. Photos by segzyogondus(m): 4:22pm On Jul 19, 2018
Hmmm Nigeria my Nigeria rat with a ring round it's neck and some people dey quote wetin I no understand as if Nigeria no be Africa and d surprising thing be say dis thing happen for yoruba land abeg mk d woman go check her family, friends and neighbours if any body dey miss among them which is to say day don break dat person simply saying na that person be d dead rat ....So abeg mk some pple no dey comment say Monkey born four children but na six children die I no dey like dat kind thing "This is Nigeria" in Falz voice .....

5 Likes

Investment / Re: ‎Avoid Ponzi Schemes! SEC Warns Nigerians by segzyogondus(m): 7:50pm On Jul 18, 2018
Please how do I get to know those that are safer and registered under this Securities and Exchange Commission (SEC) cos I don put money for some kind when I no dey understand right now so I know the next step to take
Career / Re: Lady Comes Under Fire For Saying Majority Of Nigerias Are Receiving Above N130k by segzyogondus(m): 3:02pm On Jul 18, 2018
Dis one just dey find story wen go mk Nigerians sow seed of curse for her life ... I no blame her na cos say she see food chop and connection to take type nonsense cos I sincerely still dey try figure if another place dey wen dem dey call Nigeria or na same Nigeria wen I know simply cos pple dey post good pics for fb and instagram and other social media no mean say all is well but person need to look fine no be bad idea

1 Like

Politics / Re: Fayose Makes First Public Appearance Since Saturday's Election (VIDEO) by segzyogondus(m): 2:53pm On Jul 18, 2018
The interesting thing about life is that good or bad, wicked or kind, stingy of giving , humble or proud.... U would always hv followers just have something they want to get from you and they follow you like flies

5 Likes 1 Share

Business / Re: "Nigerian Women Now Leading In Pools Betting". See Photos by segzyogondus(m): 1:19pm On Jul 18, 2018
Any way is a way to make money for Nigeria so abeg mk the women gamble so long she no use feeding money play come lose then na so her husband go take drive her comot house but if she win omo see groove for the house ....
Religion / Re: Why It Is Wrong To Be Addressed As "Daddy G.O" And The Likes by segzyogondus(m): 12:12pm On Jul 18, 2018
Ok I accept all you have said kindly give me new names to call them based on the scripture since you have proven this one that papa,daddy G.O and so on are wrong .....



I DEY WAIT

1 Like

Celebrities / Re: Ruggedman: How To Identify Real SARS Operatives (Photos) by segzyogondus(m): 12:06pm On Jul 18, 2018
trinity227:
So when you are confronted by the fake SARS who does not have the red scorpion sign what are you suppose to do? Fight them or call the police? Because those ones also have riffles to shot you instantly.

Na to run first cos if you wait to identify then u might end up not being able to tell the story
Food / Re: A Lady Ordered For A Superhero Cake And Got This (Photos) by segzyogondus(m): 8:09pm On Jul 16, 2018
Make she eat d cake dey imagine say na d one wen she order for dem present cos e no easy to do copyright for Nigeria again....

1 Like

Sports / Re: Cristiano Ronaldo Sends Juventus Fans Wild After Undergoing Medical (Photos) by segzyogondus(m): 8:07pm On Jul 16, 2018
To me I believe the main reason for Juventus purchasing Ronaldo is to get lots of funds into their accounts imagine the amount they would mk from sales of ronaldo's kits, company deals and so on ....
Travel / Re: Using Keke NAPEP For Ambulance Or Police Vehicle: Is It Wrong? by segzyogondus(m): 7:57pm On Jul 13, 2018
It is better than having nothing or cars you would need to push before they start so we should wait and see the new excuses they would give after a while from now so long as they are also referred to as quick response nothing bad in it
Celebrities / Re: What Is Davido’s Hand Doing Inside His Trousers? by segzyogondus(m): 2:59pm On Dec 27, 2017
Himself na human being oooo so abeg any where he put hand for him body na him get am....
Health / Re: Wife Pours Hot Water On Her Husband To Resuscitate Him In Ondo State. Photos by segzyogondus(m): 6:50pm On Dec 17, 2017
Evablizin:
shocked


Definition of love. She did that out of love. Is better for to revive her husband with hot water than to be a widow.

Thank God her efforts wasn't in vain.

Quick recovery to him.

Who be this one abi na where u from come ? You read the Article well at all abi you want make them interprete am for your language make you for understand am better ? that na if you even understand your language self ....
So your Mama go do this kind thing to your papa you go say na love ? I trust Nigerian families sha ....
Health / Re: Wife Pours Hot Water On Her Husband To Resuscitate Him In Ondo State. Photos by segzyogondus(m): 6:46pm On Dec 17, 2017
From my own view ooo my fellow Country people I believe say this man don do some kind bad things so the woman no want am to die quick so anyhow he take stay alive the woman ready to do am even if na to pour am acid so he go dey withness the life cos I no understand the reason person go pour hot water for person mouth, leg and hand to resuscitate person abi na to leave am make him die go cos imagine the look of the man at him age and with the burns from the hot water come join the terrible pains... Person faint cos he no wake you pour am hot water when he no be fowl when you wan remove feather from? This woman get many things when she need to tell us cos I really no know how to think this matter pass ....... If na me be the man I swear I no fit tell this woman thank you when no be say you wake me to come take millions or some kind better things .
Travel / Re: Moving Back To Nigeria From USA by segzyogondus(m): 7:00pm On Dec 08, 2017
This guy seriously your Village people are at work or you are facing deportation... The question when you dey ask I believe say you get family members for Nigeria and you got Internet there.... Cos I sincerely no understand why person like you with all the degrees go make such decision,suppose na Visit we for understand but RELOCATION my Broda d person wen do u this kind thing no dey fear God OOOOOO

6 Likes

Romance / Re: Handicapped Lady Shares Hot Wheelchair Photos by segzyogondus(m): 6:36pm On Dec 04, 2017
This girl is not disabled na .... Aunty why u dey lie like this abi una no look d legs well? they are very healthy ooo
Celebrities / Re: Oritsefemi Sprays His Wife, Nabila Fash Dollars At Their Wedding Party by segzyogondus(m): 3:10pm On Nov 26, 2017
Big congrats to you Oritsefemi.... Most people feel that marriage is all about the weeding ceremony not knowing there is more to it just like having a Matriculation and you feel that is the real school not knowing that is just a party... I no wan hear say una dey think of separation in few months time ooo cos una suppose don know the dos and donts of each other before una decide to marry and the funny thing be say no Graduation for marriage na till death except una decide to separate ....
Celebrities / Re: Comedienne Emanuella Samuel Hosts Nickelodeon’s International Nickfest Show by segzyogondus(m): 3:06pm On Nov 26, 2017
I am really proud of you
Family / Re: Lady Finds Out Her Husband Of 4 Months Is A Car Wash Boy And Not A Car Dealer by segzyogondus(m): 3:05pm On Nov 26, 2017
He is a car dealer and he was not spending so much money on you secondly you knew nothing about how he goes about or family or friends to ask instead your head dey burst say him na car dealer so continue cos even while washing cars he is still dealing with cars so he did not lie to you about his job but what you imagined was quite different from what he was saying to you ....
Business / Re: Black Friday Madness In Shocking Photos by segzyogondus(m): 3:00pm On Nov 26, 2017
After some people go dey complain say Africans especially Nigerians like cheap things but here we see say we be learners for buying cheap things
Celebrities / Re: Billboard Of Oritsefemi And His Wife, Nabila Fash On Lekki Bridge (Photos) by segzyogondus(m): 6:56pm On Nov 15, 2017
Bros finally u don catch her abi ? congrats ooo but I no wan hear break up for una marriage for the next 10 years and above oooo.... hmmmm

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.