Siga's Posts
Nairaland Forum › Siga's Profile › Siga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 123 pages)
kingRoosevelt: Guys sorry for late response. I filled the form and like an hour later someone called and said my application is still processing.....meanwhile chidinma got a diff respond when they called her.dat they will soon start attending to may 30th,31st applicants.dat she should chill. .and flaimini I left him after I got my call..haven't heard from him.dont know what respond he got.i stil dey wait to hear from am....This is ridiculous... smh |
greatheights: 1) Af not done the medical....Carry ur confirmation go embassy |
....Ah... whoever sabi Baba well know say woman no dey pass hin front make hin no wire am... this girl don turn to "Ogun meat" ...trust me... Baba go don koboko this girl wella... |
ChriGo: ...Oga siga why u send dem go war front na.....u sef know say war front aint that easy to return na....still hoping for survival sha....Chai.... na wa ooo... Chrigogo... na u for lead the squad .... I dey even expect live feed from the embassy....nothing... |
kjbobo: Lol......... ok oooo |
.... Na wa for these soldiers wey we send go war front ooo.... no one don come back now tell us wetin CDHC dey talk today now.... Where are the guys that went to embassy today now.... |
Fhemmmy: I remain loyal and humble, Sir . . ....lailai... my parents taught me well.... I remain humble Sir...respect Baba.... e mi oni koja aiye mi.... |
Fhemmmy: Lol . . @ After 6 months - Funny but true.... Fhemmmo Baba.... I go call u later today.... Still dey work... |
kjbobo: I don tire for you.......love the fact that u are still here contributing... hope it continues after 6months... |
directonpc: all tecno phones support only dual band and hence will not work in a country where the network band is different from naija. Same goes for P5.....Thanks Baba... |
Fhemmmy: Chairman, you read me wrong oh, when i say open arm, i mean the changes that we will bring . . Not for them to welcome me as a person oh....Baba...I get u now... na the samething we dey talk ooo.... na ur ideaology go rub them wrong to the point they want to clear u ooo U never hear this saying : " this is Naija...not oversea" |
Fhemmmy: Nigeria will be better but we all have to be ready to make it be like this . . . Keep enjoying your stay and hopefully one day, we all will take all we learn from here there and we pray that the people there will welcome the change with open arms...Fhemmmo... that open arms na long thing ooo.... those wey don go ... either join them or get killed... |
... I beg... has anyone used this phone in Canada with a Canadian SIM ? My uncle came for a visit, brought his Tecno.... I tried using my SIM but it couldnt read it...but he claimed the phone is unlocked...so... need to know if there is anything I need to do cos, I gbadun the phone gan ni ooo...tx |
adewaleafolabi: Thanks...If u plan heading into the Telecomms world... Unix knowledge go help gan ni... |
adewaleafolabi: Thanks Oga SIga. For the listed above does work experience alone counts or there's need for certifications also?....Certifications are a bonus...work experience is good .... pretty much the issue we have in IT now requires someone that can fix the issue right away.... no one wants to train...so, thats where ur work experience comes to play.... So...its good... but will advise u to jam am with certifications... |
....Anyone who plans to go for IT.... please look into Network Security, IT Audit, Database or Unix/Linux ... Those babies are cooking now.... |
....Updates from Embassy crashers.... |
PlayPays: Egbon ni sir, no mind that aboki called Chrigo na jeje I dey wey hin con gimme Bakassi joint smoke naso I mad for am if not for elders like you I for don cause war....No mind the fake guy... ![]() |
ChriGo: ......yes oga mi....we don smoke am....lailai... no be the one wey I give u guys una smoke... |
....Chrigogo and Playpays....both of una don smoke the wrong joint... ![]() |
...China, China, China.... how many times I call una name...na wa for una oooo...wetin una no go replicate sef....Still waiting for other parts of the body to be grown ooo....dirty mind people....una mind don wonder...lol.... |
femianiyi: Though my program was sept but already defermy admission thru my agent...Smart move....U should have done the whole thing urself.... there is absolutely nothing Maple and the rest does that is special.... |
femianiyi: Boss, congrats on ur medics call. I also submitted my application on 9th of may through "maple" and since then no medics call, im still hopeful anyway. Maybe, i will have to visit the embaasy once more....I hope ur school resumption is not this September... |
De-Genius:...U worse pass those thieves u mentioned in ur 350 words essay .... |
...Chrigogo...u never sleep... |
ChriGo: ....Oga siga na study mate i dey luk for ooo...but preferably female....u knw how winter study be na....Gat ur drift... |
ChriGo: ....Oga siga dem no they tell person ooo....person wey pay whooping sum of $14k - $20k roughly N4,000,000 to go study no go know say na serious business im wan go do.....some dangote pikins dont give a fk anyway...No be woman u busy looking for.... |
kjbobo:...Programs differ.... adaptation yato... I know what I am talking about for saying this bro.... I just dont pick sh1t up from the sky when I say something... ok... u do well... I cant fault anyone that cant do it... its not easy for alot... |
jaybmich: thannks jaaare, it cant be worse albeit... There u go... until u face fire u no go realise... |
...Word of advise for those of una wey still dey wait for visa.... Make una know say studying in Canada no be yams ooo... if u know u are not ready for the workload and all... stay ur a$$ back for Lagos... its alot of work and not a joke... so... be read to study wella and assignments... dont come with ur arrogance claiming dem no dey study for abroad... u go FAIL.... Evidence: How many guys wey don enter, start school u see on Nairaland again... |
kingRoosevelt: Anybody in my shoes? Since June 17th.paper route. More than 3month s plus now.school don start since September 3rd. (College of the north atlantic).I still never hear from them.i check status like 1000 times a day . nothing yet..I strongly believe.i havn`t gotten this much faith in my life before. .watch this space for the miracle. God pass them.... Na work and pray God talk....so...at this point... I go advise u go to the embassy to make enquiries....God is Good |
buzritchy: Thanks so much bro for your time and advice.... May God bless u. Mayb I got to rethink and switch my focus to Msc.....Now u talking... bring ur passport let me stamp it with ur visa..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 123 pages)
....
.....Oga Siga na true....however,me still dey now. ..I think its about being "selfless".....I believe in giving back to help those still back home. ...and I believe thats why you,solomonwis,Fhemmy,Oga GboyegaD. ...etc still dey active....I dont believe it costs much reading through the forum and helping out!it takes only few minutes. ...I still do my studies wella.....hours too.I watch soccer so I why wont I have the time to do this.....