|
Politics › Re: Jury Duty On O.J Simpson, How Would You have voted? by Sijien(m): 5:18pm On Nov 19, 2006 |
d man dog im wife. if say na me na im i for do. y she go bring anoda man enter my house? if i was in that jury sha i woud have freed him. |
|
|
|
|
|
Politics › Re: Looted Nigerian Money Discovered In Foreign Banks by Sijien(m): 4:50pm On Nov 18, 2006 |
too old |
Politics › Re: Solution To The Niger Delta Crisis? by Sijien(m): 10:28pm On Nov 14, 2006 |
good job ko good job ni. later we go dey hala say na dem obj dey tif d money. no be only dem dey tif am. |
Nairaland General › Re: What Do You Think About Nairaland? by Sijien(m): 10:19pm On Nov 14, 2006 |
|
Travel › Re: Is Life Really Better Abroad? by Sijien(m): 10:14pm On Nov 14, 2006 |
take it from someone that has been there. life abroad is not all gold. |
|
Politics › Re: Solution To The Niger Delta Crisis? by Sijien(m): 9:39pm On Nov 12, 2006 |
ibori and co just released another set of jeep for demselves. una no go yarn o!  |
Politics › Re: Peter Odili - Calluously Ostentatious by Sijien(m): 9:34pm On Nov 12, 2006 |
|
Politics › Re: Obj And Kalu Na Who Fine Pass? by Sijien(op): 5:02pm On Nov 06, 2006 |
no be my fault. na lie i talk? |
|
Politics › Re: What Happened To Gloria Okon? by Sijien(m): 3:44pm On Nov 04, 2006 |
den come back and serve. |
Politics › Obj And Kalu Na Who Fine Pass? by Sijien(op): 3:44pm On Nov 04, 2006 |
seun make dis tin a vote.
for me na obj fine pass. kalu na wowo! |
Romance › Re: Igbo Men Are The Most Handsome Men In Nigera. Also Most Caring. by Sijien(m): 3:43pm On Nov 04, 2006 |
babyosisi: what do you mean? At least he beats OBJ hands down in the beauty department lol seun make we turn dis tin 2 vote. obj and kalu na who fine pass? for me na obj! |
Politics › Re: Ibb And Obj, A Joke Or What? by Sijien(m): 3:40pm On Nov 04, 2006 |
tell dem |
Politics › Re: Ngozi Okonjo-iweala's Interview by Sijien(m): 3:39pm On Nov 04, 2006 |
did she acheive? YES. una wey no like am go break head. |
Politics › Re: What Happened To Gloria Okon? by Sijien(m): 3:36pm On Nov 04, 2006 |
slowpoke? na so una dey spoil nairaland. i curse u? |
Politics › Re: The First Woman In Nigeria To Be A Governor by Sijien(m): 3:35pm On Nov 04, 2006 |
dem go soon comot am |
|
Romance › Re: Igbo Men Are The Most Handsome Men In Nigera. Also Most Caring. by Sijien(m): 12:11pm On Oct 31, 2006 |
orji kalu! |
Politics › Re: Who Killed Dele Giwa? Was IBB Involved? by Sijien(m): 12:11pm On Oct 31, 2006 |
una no dey tire? |
|
Politics › Re: Olokola LNG And The Niger Delta Question by Sijien(m): 9:44am On Oct 24, 2006 |
nigeria one, u dont make much sense to me sha. abi r u just advertising ya website? |
Politics › Re: Why Is Nigeria Not Working? by Sijien(m): 9:42am On Oct 24, 2006 |
dis topic pass me o. naija no dey work becos our people too shine their eye. |
Politics › Re: Where Is Nutter? by Sijien(m): 9:38am On Oct 24, 2006 |
chxta, u & nutter dis una love na wa o! |
Politics › Re: What Happened To Gloria Okon? by Sijien(m): 9:38am On Oct 24, 2006 |
wen u c dele giwa ask him |
|