Sijien's Posts
Nairaland Forum › Sijien's Profile › Sijien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
bushman |
since when did d ambasador and d machine become one?na all of dem for d office dem suppose sack |
adams oshiomole |
d problem plentydem go kill soja den say dem wan do ceasefire. if dem true true wan rack make dem rack finish now. http://allafrica.com/stories/200610060397.html |
all of una just dey skata yarn 4 here! |
happy bday. we go survive. |
we dey wait o. i wan see which one wan go prison |
buchio7 na ya papa folow am run for guvnor? |
wetin dey do u sef? i don kidnap am since. na im twin dey yankee now. |
obasanjo? nutter he wont survive dat now. heis too old. make him poor. dat is a betta punishment 4 peeps like him. |
ask dem o my broda |
well done |
cool talk otokx |
To all Arse 'n all fans please do enjoy your 'arranged' victory. Remember that its been a while since you guys won a game. Thus in the spirit of true sportsmanship we (the ever benevolent MAN U) decided to concede victory to those who have been deprived the joys of winning. So pls do not be misled into thinking that your fortunes have changed. Hopefully your beloved team shall return to its 'pride of place' at the base of the league table in the coming weeks. |
thank you tayo. am out of here. |
browneyes the truth is dat d isrelites have a right 2 defend themselves as dey see fit becos it is the proclaimed aim of d arabs to wipe dem off d face of d earth. chxta i can go were i want, no vex me o. afam i didnt abuse u so y r u abusing me u blind man? |
tell him david |
@ afam u said d same thing to texazzpete yesterday, y should i take u serious? |
y doest afam want 2 see d truth? |
yes o my broda. i am as itsekiri as dey get. mama and papa na itsekiri. dem no dey see am like dat plenty & i was bred & buttered in waffi. see er my wahala with our naija delta people be say even if dem give us wetin we dey fight put now as we be so we no go use am do beta thing. no be say i no like my people. na wetin i don use eye take see na im i dey yarn. dat na y i like dat chxta guy well well. im no dey fear talk true. true no be wetin dem dey minse. as u see am u talk am. no be d shit u go blame na who bring d shit come house na im u go blame. u catch my flow? |
na wa 4 dem o. abi una want make i carry una go my village |
i want duke or marwa. |