Skywalker240's Posts
Nairaland Forum › Skywalker240's Profile › Skywalker240's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 431 432 433 434 435 436 437 (of 437 pages)
DeeTus:Am telling u..take heed |
sparko1:And i thought am d only 1 who noticed dis rubbish alttitude of theirs...bless u bro. |
pweetychyka:We are ready ,but una problem be say una no wan get small patience even the ones of 19 yrs to 23yrs too |
pweetychyka:Sweet hrt ladies first ..
All hail all the delta bobos when dem don suffer pot rubbish 4 delta girls hand. |
teebee22:Befor i answer u maam,. Are u deltan? |
Biim:I tire oo ...snift gal hair? |
***uu****uu******uu..no no ***nono***hu get**hu get**e***e***e***work***iyo |
pweetychyka:Yap all the non loyal delta babes abi?....just come to warri u wont see them with their aeg group bt rather with married men. |
as 4 me i wont slap her back but if she is married i would beat the hell out of her husband...kai..i no go mopol 4 notin na.. the only girl that slaped me is my soon to be wife..(back then when she dey do shakara)..and i kept silent and now its paying.. Point is u dont always hav to react because most of dem later regret dia actions. |
pweetychyka:Yap and majority of them posseses such mindset ure talkin about.. |
pweetychyka:For me and all d delta guys (except d op) its majority.. |
pweetychyka:For me and all d delta guys (except d op) its majority.. |
pweetychyka:Yeah ure right..but delta girls does it in a non loyal way, mind u am deltan and iv dated deltans too. |
pweetychyka:Yes but though not all of them...but from my observation i discorvered dat majority of the ladies are d faults I mean family, freinds (mainly) and material things(mostly)influence them alot, theyre hardly loyal.my freinds hav dated yoruba,calabar,urhobo okpe itsekiri and agbor and i observed them closely..the ones from other state are more respectful and humble (i cant tel if they cheat though) but delta girls realy dont posses this quality except when theyre getin older....i no ure not among them young ones..ur comments ar matured.. |
Nubian113:Ah baby i no know say na so d tin go vex u oo I 4 no comment oo ,Sorry oo, no vex...oya giv me smile.. But talk truth Na so ur own no size ur bobo owm (no offense) so u com dey blame am? I mean how is it d guys fault? |
pweetychyka:Baby,..am just saying from xperience of others around me...that said i still stand by my words i feel it may be a normal thing you girls (no offense baby) do daily..at school, at home and even in d church...ure right its a mindset, but it s a habit too |
if she relates well with your family members too But op u 4 find better thread creat na |
DeeTus:If ure so hell bent on delta gals then delta igbo gals are prefferable to the rest... Delta igbo are good in culinery skills, most of dem are respctful but their (delta girls generally) eye too open.. be ready to meet their every needs or she cheats....urobho,.itsekiris girls are professional in dat aspect |
6fit:Too much joystick..big big ones |
DeeTus:No..?..but i would prefer delta ibos to the rest though all of them eye no done. |
DeeTus:Delta girls eye too tear my brother, them too open eye to mk am short dem sabi do pass dia self...me na ovwian udu local govt |
lifeisabitch:So u agree women have no self worth?...i like that |
cruzita:No more faithful ladies again they looking for made sugar daddies, tired low mentality bunch of pipo ![]() |
emi89:My brother tell all dis confused niggas..we wey bbe delta don tire 4 dem na com una wey neva see dia sharp mouth..**smh 4 dem niggas** #fear delta girls oo |
emi89:My brother tell all dis confused niggas..we wey bbe delta don tire 4 dem na com una wey neva see dia sharp mouth..**smh 4 dem niggas** #fear delta girls oo |
[quote author=momentoftruth post=42139233]delta, hmmmmm abeggiii, those people libido too high. they can have sex daily, if you can't satisfy at least twice a week, forget it, she will Bleep your neighbor, driver, ex's in fact any available person can Bleep her [/quote DELtA GIRLS 4 U... #proud delta man says so But them sabi cook sha(xpecially d delta ibos) |
DeeTus:If i hear am... Even we way b sons of d soil dey tire 4 dem na com u?...no tok am again oo..**takes the exit door** |
no 1 reminds me of my neighbour and her bea back then @ school whenever we de read 4 nite d sound track dem de play 4 dier room no de let us concetrate ***ba baby i wan relis HMM HMM HMM hUUHm HUUHm HuH HUH*** ![]() As 4 me am all weather ![]() |
chimkaire:Hahahaha..ure right baby |
@ op if u read all d comments of pipo sayin 4get and go ahead to marry her are girls.. All dem babes b commentin rubbish cos dts wt most of them do(bleep some innocent poor dude and leave when hes totaly broke)...what makes u think she wont do same if (God forbids) it wer u?..guy wise women knows women better and ur sister is just concerned about u.even dem babes commentin abt 4get and continue would do same for their brothers if they know the gals lifestyle...(old habbits die hard). Guy talks to guy...amd guy understands..my guy i know ur sister shouldnt interfere in ur relationship but since she knows her even befor u do,..u hav to think twice so u wont do somti u later regret 4 d rest of ur life. #PEACE |
naughtynaughty:Thank God u know its might be me...am watching u now..anyway i don send pm already. |
naughtynaughty:So na so u dey do abi?...if i catch i go flog u and d alhaji too |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 431 432 433 434 435 436 437 (of 437 pages)
