Skywalker240's Posts
Nairaland Forum › Skywalker240's Profile › Skywalker240's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 433 434 435 436 437 (of 437 pages)
qnd if she goes out and have sex with other guys? |
phintohlar:Just saying from experience ![]() phintohlar:Just saying from experience |
phintohlar:Hmm.....Madam u why u come dey lie like dis e good 4 ur eye? E good 4 ur eye? Hmmm u can lie...,lie,.lie,..lie..,lie..,lie...lie...lie..,lie Madam kilode. |
fulani girls are preety facialy but igbo girls are preety facialy and well favoured contenance(u know what i mean boobs an bcksyde) omo igbo girls win am igbo girls hands down. Coming from a warri boy(udu) |
@ op u kill d show i respect ur style so much...girls and their freinds sef, theml no go consider the guy pocket at times sef?..mk una still try understand no be every tyme we they hold cash to take una out somtymes tins no de soft but just 4 d sake of to please una we must shake body..but una go still carry freinds come...haba |
malele:THATS TRUE BROTHER |
Helloflife:What the hell do u want us to say? Advice u? Put any lady or urself in his shoes lets say for instance he needs a soulmate and u fell for him and he slept with u and then post such topic on NL what will u say about him when u read this..u need him for something now uve got what u want and u want to end it..sounds like gold digging to me. |
OlufemiOAP:No she dont she is just confused (knowing ure ready but dont knw if d oda guy wants somtin more dan besties)..my brother pick ur prada pans tip toe comot 4 d relationship oo its very obvious that gal wil accept that guy if he coms back for make up. My bro she get wetin she take they rem dat guy(maybe lovean care,money,or gud bleep(no offense) look for a more serious one not a confused one..hapi new year |
welcom to the world of dem confused and thinking niggaz, do what u think is best. i was once like u actually my gf want to abort it bt i dnt want dat..she aborted it eventually..sayin am not yet settled, her studies(hnd) and her family background.bt now iv got a good payin job now she is regrettin why she did it...nobody knows 2moro keep the pregnancy who ever said students cant be pregnant? In my dprtmt at school pregnat girls came to write their final exams come on ur parents might understand even her parents or guildiarn too if u both can explain to them.pls dont tarminate dis .not every children born out of wedlock roams the street. Whatever u do just make sure u do the best good luck..as for me dis new year i say taaah to abortion |
Emmyginger:Point 1&2 are ok Who told u he is irresponsible if he lives the child? Let him chose 3 that means takin a bold step. |
eg my girlfreind |
its obvious my dear pretty gals ar so stupid and sensless wen they discovr their beauty it gets in2 their head an they cnt tink str8t thats y they keep stressin every men includin mr wrong and mr right and beliv me real men dont want to be stressed hard.i knw wetin i don suffer 4 fine gals hand(d stress)...them 2 make iyanga ..it pains me though cos majority of d single ladies ar pretty ladies but i think thats what they wanted....and talkin abt ramsey or van vicker?...i laugh..the prettiest gals ends up with d ugliest men ..fact..i know my fellow nlnders can testify to dat take a governor 4 example.(no offense)..hapi new year to u all |
@op nice post,..especially 5 and 8...guys(me to b precise) cant be with a girl who goes out wit chairmens never its better we dont know cos even when we 4giv we wont trust and definetly we wont stay for a relationship rather we go just like chop our own commot suffer e no hook us 4 throat..if i c any1 i go just bleep my share comot |
GloryIsaac:Yeah i wish u the same and prosperity for us all through d year and more |
mizquote:This girl has a big problem..spoiling a relationship that aint ur business..uve spoilt a relationship very soon u wuld b breaking matrimonal homes with that ur pia,pia,pia mouth..ive told u befor am watchin u i pray my gf dont have a freind like u.always wantin to know about other people sex life i no blame u sha na ur freind wen tell u her life not knowin d so called frnd is inlove wit her bf(i knw u love d lawyer) |
tonyobj:They dont even realise dat not every broke guys remain like dat forever..true talk about patoranking ive witnessed him back at 2009 2010 at owvian..he normaly sings raggea songs about his products back then |
daphid25:Infinix just dey smart release hot 2 and hot note 1&2 tecno come late but when tecno sho wit latest infinixi run go wear brazier...c8 just kill all of dem wait ph5 d almighty ph5..na so my guy chima querel with am say mk she change her hot note wit him c8..omo na tecno win am oo all my niggas just de oder j7 an c8 |
watered:My brother u are blessed all tru dis new year u just know wts on ma mind ..make d sista continue to talk rubbish ...i pray make u no reach 35 when u go come talk say i fit manage any man by dat time she go wise..if she like make she no accept d 1 when come now..na all dis type ekwe use make xampl 4 standfit ekwe |
mizquote:U this woman u don come again wit ur problem..so u dey find husband abi?..but na u tok say u no want man when like sex, when sabi cook and when dey mes (as if mess get toilet)..take ur tym madam am watching u |
[quote author=mizquote post=41496250]√ guys that over haggles. its OK to want to beat price but its quite embarrassing if you do that always and spend hours begging or trying to convince a seller to reduce a token. √ guys that brag of their cooking prowess. √guys that brag over their bedmatic skills. √guys that sees nothing wrong in begging. √guys that always want sex. √ guys that are alcoholic. √guys that re gluttons. its a big turn off. √guys that sees nothing wrong in farting indiscriminately. √guys that pick their nose in public. Ok na no wahala...fyi 93% of men posesses all u listed including me (xcept 4 haggles and gluttony) it seems ur don prepare to sit dowm house tai...i pray say mk u no join all those desprate ones when don reach 35 an stil dey house..because by that time u go dey change mouth u go say man na man ooo even wheelbarrow pusher too any 1 i see i fit manage am oo |
ladies should hold point 6 seriously iyoo...hmmm girls n riches sha..wt dey dnt undastand is that sometyms no man is self made a woman is always behind him as support..but majority of u will say who wan suffer?..here wt dey do wen a man coms around, 18 to 22.....make i chop him money small 23 to 26.....he too broke i no fit stay wit am 29 to 35....man na man ooo any1 fit mannage oo |
megamank:My brother me too i thank God 4 d guy sef oo....hmmm end tym gals..God save us 4rm karachikas |
megamank:My brother me too i thank God 4 d guy sef oo....hmmm end tym gals..God save us 4rm karachika |
omo her father well well....i no fit try am sha na my only my wife or my seriousy.. |
GloryIsaac:Even the android version beat pes android version hands down |
com rain com shine, fifa wil remain d best..used to b a fan of pes on ps 2 and was ready to argue dat its d best soccer game ever until i came upon ea soccer, menh leave dat tin pes still dey learn imagin onli handball sef, bros pes still de creep de com for back. |
No problem chiarman, but this tecno still better pass any phone Nokia don make na....,atleast still give dem credit. Dem still make android affordable 4 ur country..no 4get say ur country no produce any 1. |
