Snthesis's Posts
Nairaland Forum › Snthesis's Profile › Snthesis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 201 pages)
190:charity no dey her dictionary @all [quote author=Missy ★ B link=topic=451442.msg6918774#msg6918774 date=1286796860] Which one Kwonsain you with ma weekend? ![]() Oh Yea! Only mud worra for the boiz. [/quote]u knw sey afta all sed and done, na u & me finalli make we bury d hatchet abeg take flower, i got it 4 u my loff dnt 4get to make lunch-rice and shinken
|
Missy hw weekend anytin for boiz 2day ![]() |
tales by moonlight ![]() |
wu is chuqudy ![]() |
my fav in no particular order ![]() y me ofcourse |
snthesis alone ![]() |
niice ![]() |
^^^hunger made me mean ![]() where u hide my honeypie, d queenbee oyah lets kiss and make up
|
john david: ![]() |
[quote author=Missy ♥ B link=topic=451442.msg6900989#msg6900989 date=1286537913] ![]()
|
[quote author=Missy ♥ B link=topic=451442.msg6900673#msg6900673 date=1286535026]Not so clean but it's fine. ![]() https://www.bobbyminor.com/wp-content/uploads/2009/10/children-dirty-water.jpg Not again! ![]() wasnt xpecting much sha ![]() so i made my own lunch ![]()
|
have her chamotex:like she's urs 4 d giving ![]() na food mata concern me o! missy b jst settle my belle shikena! ![]() |
^^^ abeg comot 4 hia sharp sharp dont pour sand sand for my garri o! |
[quote author=Missy ♥ B link=topic=451442.msg6900441#msg6900441 date=1286533145]Rotfl! C'mon! Missy's a nice Lady. . . . .[/quote]hmmmmmmmm! na wa o! is today my bday ![]() ok! a cup of water will do for now ![]() |
[quote author=Missy ♥ B link=topic=451442.msg6900196#msg6900196 date=1286531055]. What would you have for lunch?[/quote] ![]() i'm not hungry -i dey fear fear |
c me tinkin twas sumtin important ![]() |
sori o- tis coded! try reading each word slowly ![]() |
@missy orh ney gbey |
^^^u nid to subscribe to internet banking in the first instance, and sorry to say dis but d closest thing to internet banking for most folks is d use of ATM card ![]() |
kenis:GBAM! i thot i was d only one dat read that part of the report |
wat ws kia tinking
|
i have to hand it to 190- he is smooth on dis thread |
boring |
aminalib:hanging around her is real enuf, ![]() |
190 get ballz o! playin 2 girls on the same thread ![]() |
niice ![]() |
p.i.m.p =love-vendor NL na wa o |
wu did d inviting? guy or girl i can place my bet she probably did? |
y u dey tempt me, i'm not supposed to laff o ![]() on d bright side i fit love-vendor my teeth-100carat gold ![]() na d back one dey remove-impacted extraction
|
"hell hath no fury like a woman scorned" but seriously y do peeps (esp chics) turn relationship into "investmentship", if u like sumone wateva u r doing shud b 4 loff, cos wen u start expecting sumtin in return u wud most likely b disappointed . |
i laff in cantonese ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 201 pages)

[/quote]u knw sey afta all sed and done, na u & me finalli

