Snthesis's Posts
Nairaland Forum › Snthesis's Profile › Snthesis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 201 pages)
but wait o! spiked wat ar u doing with dis old cargoes sef! wen i dey hia! i b d bomb!- fresh moves, nu money, redi to roc ur world |
mukina2:i get 25kobo- dat shud do ![]() mukina2: blacksta:c toasting, men! if i were spiked- my head 4 don burst !u peeps shud continue - i need lines 4 my "loff" |
see action- abeg where my popcorn |
mukina2:cool as ice i miss u small sha- i tink say dem boys don kidnap u |
muki, muki, - where hav u been? |
U ar my Kind |
e b like say ur GF made u swear by Okija ![]() |
life is not for the lilly livered or the faint-hearted "Losers always whine about their best. Winners go home and fu*c*k the prom queen"- pardon my french |
am very direct- i knw wat i want and i go get. |
u |
i easily get bored |
i look lower ar u considerin shavin ur head |
green y ar u obsessed wit skin tone-do u feel misplaced |
i feel u on dat aspect- dat part is stuck in me head too how b/c is dis guy adams tryin sef- |
nope ar u a dude |
basketmouth |
nope-dnt hav a significant other mayb others wud suffice ar u happy |
i get d OP point of view- dis life isnt all about marriage rada its abt d finer tins in life like, em, em, em abeg poster help me out truth is ideally, evry1 needs a companion to make/share d finer things of life choosin dat companion is totally left to U-ask Adam |
@OP 've been in ur shoes i knw hw u feel- seriously and dem ladies make it difficult each passing moment, dye ar getting prettier, sexier, hotter- tis like drug u get hooked on-especially if u knw u can easily get em- hw did i ovacom dis "shamefu l' habit- i cant remember-wen u find out abeg holla @ur boy |
@OP if its not on a religious grounds-den i tink u r a bigtime slacker-awoof! firing on a platter of cu*m and u knw fit shoot' on moral grounds- there is no incest involved- she's not related to u by blood-so get over it but if u do decide to do d do-dnt forget to use a condom-i'd advice wearing two cos d end result of shit like dat is she eventually get pregnant for u -den we get to watch ur movie on africa magic ![]() |
DezVienna:i laff in swahili ![]() wat do u women want sef- a woman or a man wat do women want? |
bleh |
one rude boy-cumin ova |
[quote author=omo~fat link=topic=485047.msg6452234#msg6452234 date=1280163472]We get tons and tons and tons of these same stories all the time on NL. It's as if people just copy and paste and then perform little tweaks here and there, but basically the same gist. Don't you learn from other people's gist ni? She's just not that into you. She no gbadun you! You can stay there and fight for her or you can move on. Your choice[/quote]gbam! so on point @OP-in simple engleesh- d girl no like u, she wan waka, free am deoyel25:lol |
y me:iya bassira na u b dat ![]() she's wild-needs som tamin- i gats d koboko to do d job right ![]() |
smelly smelly cheat ![]() |
i give up ![]() |
where is muki?-my loff's loff |
^^incomplete u smell -wat? ![]() u smell -nice/horid - which one |
iice:oh baby ![]() i loff rock music |
a chat just 4 two -add mey me:yeah rite y me:all i knw is u suck so much @ur cookin dat u end up loosin ur appetite ![]() |
y me:she talks tough-but i bet all na forming- daddy lil angel ![]() wud like to knw her berra |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 201 pages)

how is you? 



