SOZINN's Posts
Nairaland Forum › SOZINN's Profile › SOZINN's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 77 pages)
Evolutionlove:OK Guy be calming down small small No be fight The guy just needs his brothers to lecture him Some of us told him the importance of the red pill yesterday One thing must make him need the red pill ALL MEN NEED THE RED PILL if not now then in the future ![]() |
Jerry59:You too do the same |
Damn niggar Niggar niggarr Niggarrr Nigarrrrr Nigarrrrrrr Nigarrrrrrr Big ups niggarrrrrrrr Niggaarrrrr |
Dissap:I think you are high And you need help |
For the other thread the guy just dey threaten to fvck person babe |
I swear the guy no normal again ooo Wetin dey worry the guy |
Dissap:Are you okay Did you smoke weed Common go and sleep What is wrong with you |
luminouz:That means she fit cheat on the man Then if he find out she go kill the man Ah ah Why so mean |
MJBOLT:As I don save her pix now Anywhere wey I see am tomorrow Hmmmm Or maybe if any of my guy won date am I go give the guy vital information.. |
LutanFyah:The gyal plan na to kill the man slowly JUST IMAGINE THIS DEVIL |
Femzaremz:No I won't judge you Live your life the way you like my brother Just don't let it affect you |
My brothers just when you think you have seen it all Tomorrow person go marry this gyal Nawa ooooooo
|
Femzaremz:Good evening sir Well the fact that you are fvcking different pussies everyday without spending too much is a good thing (I guess) But you sound like you are going too much U need to slow down U cud get addicted to that shiit And IT'S BAD yeah you're right You don't need the red pill for that Ur fvcking business style bro That's not the purpose of the red pill Let me ask you this Don't you want a girlfriend ? Don't you wanna get married and have kids That what you need the red pill for When you want to start something serious with a gurl You don't wanna get manipulated and shiit Relationship is not all about sex bro But I do agree that 90% of the time it's about sex Most guys would want to date a gyal cos they wanna fvck her. |
RAGGA40:Yes I agree But they will still use it to get what they want But us wey b men go dey simp |
Skyclub14:Good evening sir This is my humble advice Since she talk say she dey receive 20% every month No give her money na Make she do am by herself But one thing wey I go like make you try be this I want make you continue the relationship (or whatever it is that both of you are doing) See whether you fit dey fvck am without spending a dime If she cook up excuse to bill you Then cook up your own to avoid the bill But see whether you fit dey get sex from her U know one thing wey Dem don teach us for this thread be say Love no dey exist Relationship na exchange You dey collect pleasure She dey milk your resources But sometimes it can be one sided Last year I and my boss been dey discuss with this girl The girl talk say her boyfriend call her mama con dey complain say he don spend more than 700k on her head And he never see her pant before When the girl talk this thing I was like wow I stretch my make she shake me I mean obviously the guy na FOOL But you gats congratulate the girl for playing her game well I want make you dey get free access to that gyal toto without having to spend a dime IT'S POSSIBLE i want you to try If she won break the relationship because you dey stingy then make she break up She no deserve your money anyway I know say guys dey for this thread wey dey run this kind thing With multiple gyals sef Dey run your parol dey go No just ghost the gyal When you done fvck enough You fit end the thing anyhow you like and travel Unless you no won fvck am That's my very humble advice ![]() |
wait ooo but seriously that 24 years own wetin Dat man won do now after two kids don graduate I know say one guy for this thread don advice us say make we no dey repay women evil with evil it's better to just walk away but if na me as e no go fit be me sha I go first sign my will make dem donate everything wey I make to charity Den I will point a shotgun to ya head and blow ur fvcking brains out anything wey won happen make e happen cos l no fit think of another way to repay you you don fvck up 24 years of my life already God knows how old I dey before I marry the bitch and even if I divorce you dem go still split all my doe between the two of us (nah, nah, nah) I go end you then watch myself get fvcked (by the authorities) but I go expose you first before I fvck you |
Mandela27:Man I need that whatsapp group too o |
okpak2ochuko:Try nicotine Always works Even sef agbero go dey fear your voice But for it to work fast You need to be smoking at least 3 packets a day Pls order original online Don't collect from malam Your welcome |
ichidodo:Guy na my new Year resolution be this NO RELATIONSHIP NO COMMITMENT NO EMOTIONAL FEELING Just pure fvcking If we fvck finish we go our separate ways If I need you I go call you Simple |
Happy New Year to all of you One of my prayers this year be say The red pill go reach more men because wetin I dey see Dey make me cry If you read that screenshot wey I post yesterday you go see wetin I dey talk D kind advice wey them just dey give the guy fit facebook Omo I dey pity that guy Just imagine someone wey your cousin dey date, then she come dump am for you because for her eye You get money pass your cousin She no even know say una dey related This na the same thing wey dey happen to men everyday That girl wey you dey date now, she go say no to others and yes to you because you get money pass them But in this guy case Thank God say the person wey she dump na in cousin In cousin con dey yarn am as she take end the relationship because of him E con dey get doubt The cousin con say OK Guy just give me one of your cars make I form like say I don level up Make we see her reaction The guy con dey ask for advice from in fellow niqqas Wetin them dey tell am Guy no do am ooo E fit jeopardize your relationship with the girl Guy all those things no matter if you love am marry am Guy if you truly love her keep and tell your cousin to abort his plans Love her well Your love for her is all that matters JUST IMAGINE |
If I start to dey post comments Omo |
From everything wey you don learn for this thread What will be your advice to this guy
|
It's better like that |
Na only alpha fit make woman do this kind thing Simp no fit influence woman like this ![]() |
Donspicey:After all your hustle you go carry the money put ontop wide kpekus And drugs Mumu No wonder you no dey move forward |
Donspicey:Na wa ooo guy You quote me twice Still type the same thing twice You dey on drugs?? Mumu Everytime you dey take drugs before you fvck olosho Now see the after effects ![]() |
But seriously na this thing we dey discuss since Simp go dey beg gyal She no go gree Meanwhile one alpha go dey bang am back to back After the alpha don fvck finish She go come back to you These hoes sef |
Money05:Because the other guy no dey enjoy the kpekus again Mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeew |
Bia @money05 Shebi na you talk say you don fvck the gyal Wetin con dey draw you to the gyal again Me now Wetin I won tell you be say Guy do like say you won draw the gyal back into your life When she fall Fvck her wella, ram the girl as in Then break up with her over stupid reasons Make she b d one to dey heart broken Then smile and walk away The only problem with this advice b say U fit go back and the gyal toto go Influence you to remain in bondage |
Skarindaboskikrahoskibahose!!!!! ![]() What |
So I just rush do my NIN for nothing Yeye |



