Celebrities › Re: Don Jazzy Mimics Davido (Video) by SOZINN: 6:52pm On Dec 31, 2020 |
Don jazzy no fit mimic Davido E no get the voice Only frog fit mimic Davido PERFECTLY  |
Politics › Re: President Buhari To Address Nigerians By 7am, January 1 2021 by SOZINN: 6:49pm On Dec 31, 2020 |
I no want pre-recorded video oooo If na Dat one kuku tell me Make I use Dat time dey jerk porn |
Politics › Re: Tony Momoh: PDP Can Return To Power In 2023 If They Really Work Hard by SOZINN: 6:48pm On Dec 31, 2020 |
Ah ah Who dey wish Nigeria Dat kind thing Make God punish their hard work We no want PDP or APC We want YDP (Youth Democratic Party) Make we try young person abeg |
Celebrities › Re: Burna Boy & Lover, Stefflon Don Playing Love Birds At The Beach(video) by SOZINN: 2:49pm On Dec 31, 2020 |
Shortyy: The question should be, do you know how many of Ned's wives that are cheating on him? Dat one is normal na Ned can not service all of them They are too many for him My point is this If you be man And you get money U fit fvck any gyal SIMPLE na so e be |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 2:47pm On Dec 31, 2020 |
Anybody wey get story of how you simped in the past Please share with us Let us learn |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 2:46pm On Dec 31, 2020 |
MJBOLT:
this one is even better,check the DM of ladies,you go weep.
Guy if you get funny pictures Share abeg Make we laugh |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 2:44pm On Dec 31, 2020 |
Hassanmaye: Hahahahahaha my stomach meanwhile a cultist will be there chopping it for free or an asshole ugly guy Leave the guy na We thank God for him |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 2:44pm On Dec 31, 2020 |
heartofcity12: Simping is like a disease. Simps will simp no matter how unattractive a female is. The simp in the last comment is still ready to part away with his hard earned cash for this woman. Stop simping Anyama Tufiakwa O boy even if Dem give me free I no go chop  |
Celebrities › Re: Burna Boy & Lover, Stefflon Don Playing Love Birds At The Beach(video) by SOZINN: 2:17pm On Dec 31, 2020 |
Johnkwolesanni: His twice as tall album was the most flopped album ever released by an a list artist no single song there to jam to and u come call davido abt album wey full of sweet music floppy disk, na your album be floppy disk no wonder you won rush dey fight, u go know say dude na fake on that album, when I hear p diddy on the record dey give intro and outro we all know p diddy dey curse all the artist wey him dey work with Elephant shiiit like you Asshole Dat frog noise wey froggido drop |
Celebrities › Re: Burna Boy & Lover, Stefflon Don Playing Love Birds At The Beach(video) by SOZINN: 2:16pm On Dec 31, 2020 |
Shortyy: This is the mentality of a typical Nigerian man They believe as long as you're rich, you'll get any woman that you want. You wonder why women use and dump them like used rags. Madam Women no dey use and dump rich man U no know say Dat place way you dey Others go like dey there too How many of Ned's wives has left him  |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 7:56am On Dec 31, 2020 |
The guy with the moniker @oyolohi Most of the things wey you talk make me vex because I be Christian But e get one thing wey you talk wey I RESPECT Dat stuff about marriage My guy no be lie Men of this days dey feel like say If them never marry born pikin Dem no dey complete As in all the hustle just for the sake of marriage And I no go lie for you Women dey contribute immensely to this thing Na them dey follow increase the pressure for where men dey Them fit come in form of your mama, friend, sister. Just watch na them dey pressure the most to go marry Just the other day I dey chat with one of my female friends When we open that topic I just dey laugh The girl mentality be say As a man if you hustle finish and you no marry Something is wrong with you Or you dey cult (you no make your money clean) As in a man cannot be happy with himself and enjoy his life Unless you carry one of this people put for house Na wa oooo I just dey look them cos as I dey so I no dey plan to marry sef Now about that stuff wey talk for that your post If you believe say God no exist O boy look around you na All these juju way people dey concur Na from where Unless say you never see anything  |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 7:26am On Dec 31, 2020 |
Korllami007: She's one of fetty wap baby mamas and rappers have passed her around like Barcelona tic taka. Like someone said, that guy will literally eat someone else vomit. OK na fetty wap do am E be like say she dey into music sef |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 11:18pm On Dec 30, 2020 |
I swear I'm pissed Girl wey you start to dey chike when d girl still dey organised she no gree After she don mumu finish carry pikin come Pikin wey you no know who seed am She con tell you say she dey interested Which day men go WAKE UP d tin just dey make me vex I for no read am sef I just say make I look her up for social media Make I see who day claim this thing sef |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 10:54pm On Dec 30, 2020 |
D pikin dey 7 years old After she don hoe up and down finish she won come settle down She don look around nobody dey come her way again And e be like say age don dey knock She come choose the guy Why she no choose the guy when she still fresh |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 10:49pm On Dec 30, 2020 |
OK now The lady talk say she start to dey date am 4 months ago well that means the guy no be the father of that pikin way I see for her profile na So she b single mom Upon everything wey Dem day warn guys about single moms Dat guy na sure simpleton  |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 10:45pm On Dec 30, 2020 |
Person way don die don die Na d ones wey day alive fit take the red pill |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 10:32pm On Dec 30, 2020 |
i926: Things are happening 
Curving him for 10 fvcking years and she's probably yet to develop a feeling for the poor dude.
Marriage issa scam. Your woman will get down with you just to be called "Mrs. Luminouz" with zero love. Just went through her profile Na WA ooo She even has the guts to say it on social media I agree with the other guy in the comments If you give me the invitation After reading this nonsense I go tear am |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 9:32pm On Dec 30, 2020 |
But guys eh I dey feel say na these generation of girls dey do like this ooo Back then in the time of my parents U go see woman wey go stick to a man No matter how little the man have They will gladly build a family with the man Support the man, stand by him, even in his worst days eh But today girls na wa ooo Once nepa take light Dem go just disappear Abi no b true Compare girls of nowadays and the time of your parents them Like how I was listening to a lady the other day wey dey talk say she no fit marry one man wey dey come for am because the man na driver But my grandma tell me say when my grandpa dey alive the man was a driver and she stood by him She even start akamu business (selling Pap) to support cos they had ten children U don reason this thing before |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 9:21pm On Dec 30, 2020 |
Abimloaded: Remembered the day I was pressing my phone close to this lady of mine and I was on my Luno App (where I store my cryptocurrencies) so she saw what's on the screen.
The way she started billing me for different things en, I was quick to conclude it was because of what she saw.
This lady would just develop this quarreling side and start giving attitudes anytime she demands for something from me and I just tease her with it and never giving in to her demands. She later realised she's been wasting her attitudes & shakara all this while trying to manipulate and feel entitled with the wrong person because I always stay on guard... TRP has given me too many doses to even lose guard for a second with those machiavellian creatures.
EMI IKA  My brother When I still be simp as in simpleton (simple minded fool) E get this girl wey I been dey date So I tell am the exact amount of my salary that time Omo na so she go dey bill me until I tell am say NOTHING DEY AGAIN every time she need am urgently And I dey earn fixed salary ooo I no fit save Not until them increase my salary wey I con dey save Now I just sit back dey imagine d kind mumu I be dat time To be a simp is not easy ooo |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 7:45pm On Dec 30, 2020 |
D day wey you no give am In go forget others wey you don dey give am since and quarrel go start |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 7:42pm On Dec 30, 2020 |
Ilekokonit: I wouldn't say you made a mistake by trying to help someone you thought was your life partner but over and over again women have exploited and used men's resources and time to their benefit and that of their children and once they are now set up, the man becomes useless in the eyes of the women and in a lot of cases she even turns the children against their Dad.
My motto now regarding finances is 2-fold :- 1. Before a man remotely thinks of setting up a woman financially, he should make sure he has set himself up first and 2. If he has 10 naira, he should tell his wife he has 1 naira because the 9 naira he kept away from his wife's knowledge will be his saving grace when she EVENTUALLY shows him her true colour after draining him financially, emotionally and spiritually.
Try telling your woman you've lost your source of income and see what happens.
And by the way, ALL WOMEN are ungrateful parasites. and most black women have a RESIDENT evil spirit living in them. Just watch a black woman's face when she is angry especially when she is angry at a man. Guy you see this your number 2 In fact for this number 2 you b guru Some women just dey too greedy One of the worst things wey you fit do yourself na to tell your girl your real salary As she dey collect she go dey use her head dey calculate am If e no finish SHE NO GO REST |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 7:32pm On Dec 30, 2020 |
After 10 years E still get eyes for only one girl hmmm Dis must be true love from one side Simpleton  |
Romance › Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by SOZINN: 7:28pm On Dec 30, 2020 |
heartofcity12: Don’t repeat this guy’s mistake.. Don’t be a failure because of woman. When you realize these females are replaceable and none is special, you’ll always set your priorities right and chase money/goals/dreams/career first, stay focused. They are not running anywhere as new ones develop everyday. There are just a lot of them. Abundance mindset guys.#MOB #TRP Johnny drill na simp na Since |
Events › Re: Innoson’s Daughter, Chinazom Chukwuma Weds Chijioke Anaeto (Pictures) by SOZINN: 7:17pm On Dec 30, 2020 |
|
Romance › Re: What Does It Mean When A Lady Does This? by SOZINN: 1:40pm On Dec 30, 2020 |
Guy Dem full everywhere na Don't fall mugu abeg |
Romance › Re: I Gave Her 1K Instead Of My Initial 5hundred Naira. by SOZINN: 1:29pm On Dec 30, 2020 |
MediMedi: She has been disturbing me to do Xmas for her, I went to her side and decided to visit her in their house.
I have total of #1,500 in the left pocket. I separated it, put 1K in right pocket and 5H in left pocket.
When it was time for me to give her, I deep hand to the right pocket and squeezed it to her hand.
I realized it later, told my guys of the mistake There said I should invite her over and fu*k her.
This girl is hot and she's my church members......my flesh is willing but my spirit says NO. Should I?? U na mad man ooo After your spirit don say no You won confirm from our flesh again ���� |
|
|
Romance › Re: I Am Royally Fuccked! by SOZINN: 10:15pm On Dec 29, 2020 |
Show screenshot you no gree Just dey claim nonsense |
Dating And Meet-up Zone › Re: Let's Hook Up On Whatsapp by SOZINN: 9:43pm On Dec 29, 2020 |
09091701236 |
Dating And Meet-up Zone › Re: Whatsapp Adult-themed Group For Matured Minds by SOZINN: 9:38pm On Dec 29, 2020 |
Add me abeg That invite link has been reset 09091701236 |
Dating And Meet-up Zone › Re: Whatsapp Group: Express Your Sexuality, Desires, Hook Up, Videos Etc. by SOZINN: 9:35pm On Dec 29, 2020 |
Add me abeg 09091701236 |