Stanleysteno's Posts
Nairaland Forum › Stanleysteno's Profile › Stanleysteno's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Stevengerd:Oyami lenu ooo |
IamAirforce1:1,000,000 likes for this ur comment.. Na man u be |
kimbraa:JESU!!! Easy oooo.... This is smack down |
Dillusionist:God bless you my sister, you spoke my mind. Wisdom will continue to fall on you |
My boo by Alicia keys & usher Raymond |
Come 9mobile Abi wetin u dey call yourself, it's like your brain is paining you.... Nothing has changed except for the name, the data price's still the same........ |
Tahrah:Thanks |
Tahrah:GOD bless you my sister |
Kingstone32:Great!!! Repping sabo iyakpi |
Edopesin:na so so network dem dey blame |
ciscoxx:i am not trying to spoil all bankers, but believe me, she knew the money wasn't complete, how did she know the money wasn't complete when she saw me counting it, and if i had left the banking hall without counting, u will blame me for not counting it.... This same thing happened to my friend some weeks ago, n the cashier denied |
Edopesin:i thank baba GOD say she no succeed for my body, na only GOD know how many customers she don short pay |
FirstCounsel:that's true, i already left the bank premises before i started asking myself question like why didn't i raise alarm... |
My people, Make una dey count una money b4 una leave counter for any bank. On the 19th of may 2017, i enter diamond bank for iyana ipaja branch lagos state, say make i withdraw 38000, after the cashier(a lady) pay me my money finish, na him i start to count my money for the counter there oo, 500 notes, as the lady (cashier) notice say i dey count the money, she just tell me say make i bring the money say e no complete, for my mind, i come dey wonder say so she know say the money no complete yet she carry am give me hoping say i go leave there without counting, before she come complete the money give me... So my people i say make i let una know say all these bankers way no pure, so make u count ur money b4 u leave that their counter, cause after u leave, them no dey accept the the money back again.. |

RichYoungNigga:u didn't have to reply her in the rude manner, she was only joking.. |
A woman that want a man dat does not chase woman, okay ooooo, good luck with ur ultimate search. |
2dice01:here i am? I dey watch am, how may i help u? |
"Naani" means how far, agbor delta state |
bigerboy200:lol.. Attack like a lion n humble like a DUKA, GWARA GWARA |
And dey said fight no good, fight no dey pay, na drop my certificate enter ring sure pass, i even hear say looser dey collect pay for losing |
donblazer10:i taya ooo, when i no be laundry man... Me of b4 would have no problem washing her clothes, infact, i see as the act of being nice, but when a guy is too nice, dey take him for granted, that's why dey always stay with the badt guys... So i no wash, make she no wash my own, i get hands n i no beg her to wash mine |
Jesus! See accident! Thank GOD for saving their lives |
Youngpo413:marriage na overrated stuff, some marriages dey sweet ooo, the wahala wey follow too much abeg |
Definitely the day he stopped breathing... |
This is somehow complicated, since u don't have evidence, I'll advice u try sitting her down n ask her to come clean that u know everything that's going on but the only way u can forgive her n start all over with her is if she tell u with her mouth (the whole truth)...... Pls I'll beg u take things slow n not to jump into conclusions so as to save ur marriage. I pray for GOD intervention in ur marriage |
SuperSuave:get out of ma head bros, exactly my thought about omawumi. She forget say she be celebrity |
I'll go with A, C, b4 B... B will be somehow difficult for me breath |
Am very sure that u will start the killing by shooting urself in the heart first. U n ur kunu brain... Where them dss @, if na 2face won protest now, dem Dss prick go dey rise |
desmondneke:thanks bro. Alubarika follow u too |