Stanleysteno's Posts
Nairaland Forum › Stanleysteno's Profile › Stanleysteno's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
texzy:i agree that I'm an idiot, so can u move on with ur life now pls |
Never! Never! Never!!! |
Being Dirty n stubborn |
Faithful guy i hate cheating, i will never take u for granted, i don hide things from u, n i accept my mistakes easily n very quick to apologise. Very good in bed n also romantic... Am real pisces guy |
So to fat don turn crime abi, some ladies prefer fat guys. U think say baba GOD wey create am no know wetin him do, if girl 1 do not like fat guys does not mean that girl 2 hate fat guys too |
Silva79:i agree with u, this guy own even pass chemical. He dey always get opinion for everything wey dey happen for 9ja... E get sometimes wey person dey keep Quiet. Sometimes, u don't have to fight to prove that u are a man |
I know say freeze must talk him own, he dey always get opinion for wetin dem no call am put. Even women no dey do amebo like this... Am not supporting apostle or judging freeze, but make him dey mind him business sometimes |
martineverest:lolz with the way dem take cover the vehicle, i don't think the female drivers are allowed to come out of the vehicle |
Afam4eva:thanks boss for correcting dat isakaba to ijele, op got it wrong |
Stella be like *u re the only one who stood by me when others turned their back on me* na una two still come get beef for each other.... Happy for them sha |
That long write up just because black face won sue tu face, okay continue. |
badfucker:hahahaha u don dey fear make dem no call boiz for u ![]() |
bqlekan:bros, are for real, 30 days too much na, just give dem 15 days , u go see say san Francisco go empty, e go be like a deserted area, dem go just migrate enter neighbouring cities wey get light |
czaratwork:people get anger wey bad ooo, dem just dey find who to unleash the anger on.... Na really factory fitted anger |
Hahahaha Nice reply... Apology in advance, the question wey i go ask fit provoke u for no reason...... Person wey dey waka with inbuilt, or inborn or follow come anger for street, u wan come stop am ask question, hmm bros u need to say sorry |
Na ur self u dey do, no just marry cause if u marry, na there u go know the meaning of karma. Na that Time e go clear for ur eyes like DSTV |
Make Nigeria just introduce whistle blowing as a course so we go dey study. *department of whistle blowing* |
So someone cannot drink beer n rest peacefully again without making heading... Op is this how u use to do.... Men eyes don dirty so dem sleep to wash am... Thank GOD say dem no even enter road after them drink finish com go dey ask even small boy wey dey roll tire for him drivers license n him fire extinguisher |
How this take concern un now, if u want bleep person, no be to tell the person wetin dey ur mind?; so wetin make we do now? |
Yes, u are cute.... That ur personal text though, if u don't want people to view ur DP, why did u post it there...... Back to topic, u very pretty. |
This is a hard decision for u to make, At a point in our life, we all get to sacrifice one thing for the other. So i can't really help u choose which to sacrifice, we all have priorities in life, so which is ur priority here, is it the life changing journey, or the partner that u are to live with for the rest of ur life? Its ur call to make, sorry bro, n i feel for the lady too |
Hahahahahahhahahah so fvcking true... People can lie sha whenever it is time to write a letter about how u spent ur holiday, na there u go no say devil na learner, students go dey blow lie n devil go put hand for dey shout mogbe |
This is suppose to be private, why post it online for the world to see. Some boys shaa, na person like u dey kiss n tell.... |
But women dey try sha ooo, to carry another human inside u for nine months no be moimoi oo. If i chop ordinary overfeeding self i go just restless until the food digest, let alone 9 months. Her own come even be twin |
N dey allowed her into the church? I trust some churches in this nija, na gun dem go use pursue her go house...... The dress no just proper for house of GOD |
Be a man n ask her in person... She's human with feelings too, if she say yes, then good for u both, but if she says no, life goes on... |
I will be heartbroken @ first especially if i truly love the lady, but it's already happened, i'll just move on with my life.. Nothing to do ooo |
GreatMahmud:jessuuuuu bros abeg forgive her na, na play she dey play na.. This is too much |
I know neymar did not play this game, abeg cr7 play
A wounded lion is very dangerous... All hail the king Lion.... Their father |

bunch of lazy arses..